Hahahahahah 😂🤣 Oga Bassey say na surgery be the solution. na to change the complete mouth, from his oesophagus. That really got me laughing so hard....
Ohhh😂😂😂😂😂 you guys are too too good!!. I've been a serious follower of your skit for almost 10 years now. U are too too good. What a talented fellow. Writing from Cameroon
Omo i never laugh like the way i did today in a long time 😂😂😂 This 3 men combination na fire!!! Dem sa na Lickathon...Where una go buy mouth for Chicago now ooo 😅😅😅
THANKS FOR SUPPORTING US HAVE YOU TURNED ON YOUR NOTIFICATION FOR FUTURE POST ?❤🙏🙏
Yes of course, 😂😂😂😂 can't wait for the next video
@@Badboyrankingfire1 thanks 🙏
Tuned in from Kenya 🇰🇪
Thanks for running in ❤️🙏
Yes sir 😂
Hahahahahah 😂🤣 Oga Bassey say na surgery be the solution. na to change the complete mouth, from his oesophagus. That really got me laughing so hard....
Make una nor dy call this guy wey get big head Chicago make una dy call am headmaster 😂😂😂
I dey your back here,Village Headmaster is appropriate 😂😂
Ehen? Even you
Soko Zaddy is a legend honestly. He's always funny
We've to change his whole mouth....😂😂😂😂
Olosho master😂😂😂 why u dey give olosho head 😂😂😂
Last last Esosa don Sabi sell drugs 😅😅😅
Moral lesson: no give olosho head oo make dem no change ur mouth 😂😂
Hahahahahaha
Please let that area rest. Don't suffocate it 😂😂😂
Chicago dey do Licathon for community kpekus wey no rest 😂😂😂
Is good to have sokoh as a friend 😂😂 so that he can explain very to Oga bassy very well 😂😂😂😂
Oga Bassey and Sotho combination is lethally funny 😂
The ending had me laughing so hard till I choked😭😂💔
Nurse in process and Esosa are in good terms 😅 I see!
Wow wow wow, this episode is really entertaining and educative, Nice content Sokoh
Funniest episode of the new season by far! Chicago is hilarious! Samosa and the rest are as funny as always
🙏🙏❤️
This Chicago of a character is underrated ooo
😂😂😂 man akpan is really killing it in this show 😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣 this is so funny I love it….. Esosa well done you played your character well….well done
This is a very nice piece...
Nurse in Progress and Nurse in Process
Oga Bassey is the first surgeon for mouth transplant 😂😂😂😂
Soko zaddy unfriend am once 😂😂😂😂
I just dey vex since morning, but now I can't stop laughing
🙏❤️❤️
This is the most funny one I have ever seen from Soko. Yet very educative.
Plate licker in trouble-loooo😂😂😂😂
Ohhh😂😂😂😂😂 you guys are too too good!!. I've been a serious follower of your skit for almost 10 years now. U are too too good. What a talented fellow. Writing from Cameroon
😂🇨🇲❤
Chicago is the best actor
The most high don lick enter enter problem 😂😂😂
Forget it its gones😂😂😂
This was so funny sokoh great episode 😊👍❤
🤣🤣🤣🤣🤣 from the beginning to the end very funny
😂😂😂😂😂 ma belle ooh..very funny
Chicago u don fall 😂 😂😂
Lavida make doctor Bassey tear prescription. Hahahahahaha
Kudos! You guys are excellent.
Guinness World Record for Lickathon 😂😂😂
Hahahha Aba sokoh you nor be better friend at all.
Why Una won frustrate Chicago life on top the pain he is into already 🤣🤣🤣
Haha change the whole mouth 😂😂😂
Nurse in process, madam fejiro dey campe
😂😂😂…i laughed so much omggggg
SOKOH, i hope say you see your friend CHICAGO, sandal so, is like the sandal big pas his leg ooo,
Hahahahaha that’s what we wear in Chicago
@@iamshortfamily eweeeeeeey 😜🤣🤣🤣
This episode is hilarious 😂 😃
This one na serious award La vida give Chicago oooo😅😅😅😅😂😂
U sure say Chicago nor still give Esosa head😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 y'all are insane 😂🎉, bring on the next part already, have got to see till it's ending
Soko dey represent
😁🙏💪🏾💪🏾
Na "Syphilis" dey bring "Seefinish" o😂😂😂😂😂😂
I can't stop watching this video 😂😂😂
😂😂😂😂 I hear Lickathon... 😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Daddy!!
Forget it its gone😂😂😂😂🙌
Congrats 🎈🎊🎉🍾 you enter in Guinness world record for lickathon 😝😝😝
I swear to God Soko dey mad, how u go loseguide ur guy like that. 17:56 Guinness world record 🌎 Lickathon... Nice one Oga Bassey 👍
Let the area rest Hahaha but Soko now turn ear nose and throat specialist hahaha
Yeah most high God 😂😂😂
I love this channel, Anything that concern akpan and Oduma, I must follow
Much love Sokoh, I go Dey one of you episode someday
😅😅😅😅😅😅I could not stop laughing 😮😅😅😅😅😅
I love this episode so hilarious😂😂😂😂😂😂
Only oga Bassy fit replace oesophagus and mouth through surgery
😂😂💪🏾
Chicago we go see fairly used mouth for Ladopo spare parts 😂😂😂😂😂😂
Eeeeeeeehhhhh.....it's gone😂😂😂😂😂😂😂
God please I don't need any friend like sokoh 😂😂😂😂😂 I don't need please God 😂😂😂😂
This is very funny indeed😂😂😂
Lickathon😂😂😂😂😂
Doctor hamtapasha and dramindra get new throat
😂😂😂😂😂😂😂Jankara😅😅😅😅😅
They’ll change the complete mouth 🤣🤣🤣🤣🤣
Kai, you people are something else. I just de laugh
Zaddy too gd God bless you sir
😂😂😂😂😂, it is the lickathon!!!!for me.
Mr sokoh you are very good items of explanations
😂😂😂😂😂Funny lesson in this
Mr sokoh Heeeyyyyyy why na e nor too much
Pls where is my big pikin ooo😅
To be honest, Mr Sokoh, u are the best man u guys really made my day Trust me ❤❤
Wow very funny you guys will not kill me
Let oga Bassey cash in😂
Always interested watching yaaaa movies
Sokoh say na lickathon 😂😂😂😂 Wahalur 😂
Yes na 😃
As in ehn. I laf tire. Lickathon 😂😂😂
Olosho wala ooo Chicago u don fail ur hand
My Belle ooo😂😂😂😂😂
Akpan finished work😂
This series remind me of my guy wen dey lik lick plate. I laf begin cryb
😃😃😃
Omo i never laugh like the way i did today in a long time 😂😂😂 This 3 men combination na fire!!! Dem sa na Lickathon...Where una go buy mouth for Chicago now ooo 😅😅😅
We don order new mouth from India 😃
Ride on , man wey sabi😂 power to d people
The masses are with us 👍😍
Soko u nor try oOoOO
Nice one esosa you acted well 👍I love this episode
🙏❤️💪🏾
😂😂this one was funny. Lemme not lie.
😁😁🙏
😂😂😂😂 Olga Bassey said throw the whole mouth away
My bankruptcy ended immediately after watching this series.
Amen 🙏
Soko your videos are educating and funny.
Thank you.
🙏🙏🙏❤️
😂😂😂😂😂 friendship as ended
Chicago you give Olosho head?! Has gotta ve the funjiest question ever asked by man! 😂😂😂😂😂
😂😂😂
Chicago na head master and head giver
Lwkm 😂😂😂😂😂
Sokoh is killing it 😂😂😂😂😂😂
somethings dey happened for your mouth khe😂😂
😂😂😂😂 this one sweet pass
Akpan 😭😭😭 fellow use mouth?? 😭😭😭
Chicago my guy😂😂😂😂