WEST HAM 2-2 LIVERPOOL ( Karibi -NIGERIAN FAN REACTION)-PREMIER LEAGUE HIGHLIGHT 23-24
Vložit
- čas přidán 26. 04. 2024
- Become an FFT MEMBER and enjoy EXCLUSIVE CONTENT like the ORIGINS SERIES and ITK STREET CHALLENGE, Studio and Viewing Center invites, Discount on Merchandise, Priority replies to your comments, Members only Live and more👇🏼😁
/ @fanstribehq
Match reaction from Karibi as e say make he season end, Elliot actually play well, Salah and Klopp show d team spirit, etc.
Proposed next Game 👇🏽
PLEASE SUBSCRIBE!!!
Business Email - FansTribeinfo@gmail.com
CONNECT WITH US ON SOCIALS 👇🏽
/ fanstribehq
/ fanstribehq
/ fanstribehq
vm.tiktok.com/ZM8Wsyfo3/
#nigeria #naija #supereagles #soarsupereagles #football #soccer #nigerianFans #nigerianFootball #nigerian #arsenal #premierLegue #manchesterunited #liverpoolfc #tottenham #everton - Sport
So this guy humble like this? Person wey dey shout Come Back Kings Table Toppers few months ago? Football sweet I swear 😂
Premier league will humble u😂
😂😂😂
Karibi don finally humble 😂😂
😂😂😂😂
The guy don calm
This Liverpool draw means more in Trent voice
Poor defense from the West Ham side too. The goal keeper saved West Ham
Life na your mate? Life don humble my guy😂😂
So karibi can be so calm like this 😂
Life get many ways of humbling humans my gee
Bottlers have bottled it again😂😂😂
The defense let down Liverpool. The attack too was misfiring most times. However, Liverpool tried their best this season but were a bit unlucky. I believe they shall improve next season.
Dis guy don humble like dis now bar be the issue
The KCB BOYS 😂😂😂
No more come back karebi😅
Liverpool these days don turn to ashawo 😂
Remember oo Karibi u say Godfrey can never top you at the end of the season remember 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I 👂 you even if arsenal loose the problem there na Na almighty CITY they will never loose again till the season is over take it or leave it karibi 1love ......
I love your tears. You were never a true contender. You are just like arsenal of last season. Crumble like a pack of card 😂😂😂
At least dey get carabao cup Arsenal self never sure if dem go win League with city outstanding matches omo this season is indeed competitive
Una go carry cup for hitting bar…city has humbled this guy Oo.,see cry.
Good one
Ooookkkkkaaaaaayyyyy😂😂😂😂😂
Oya Liverpool don confess ,Oya arsenal confess tomorrow 😂😂😂
Stop playing it's only Liverpool
United n Chelsea are no where to be found. better I'll iverpool n arsenal will be playing at the championsleaque next season
Nothing to confess bros😂
Na because Karibi jersey don fade nai make our season fade 😂😂😂 lol. I am done
KCB gangs😂😂😂
This karibi nn so no more quadruple again 😂😂😂😂na waoooo woto woto una don walk alone abi?
Me i no go understand how a supposed moderator go ALWAYS dey against a particular team.
Nobody gree dey sing about Liverpool bottling the league now, abi una forget say as at March, na 6 points ahead dem dey?
But if na one particular team, agenda go plenty. We understand sha
Kcb how fa na
U nor kcb again😂😂😂
Konate don dey cover una yansh since
Where is he na, why does hee keep doing interviews on vc
Bro Liverpool defense line is just not good this season
Chaii sorry my guy take heart
Toks. Hmmm. Small thing remains I for send thunder for you saying Arsenal fit lose tomorrow. Mind yourself o.
No mind tox I just Dey look am he Dey always talk bad tin about arsenal na why I Dey suspect am to be ManU or Liverpool fan. Cos I no knw why ? 😅
Na true na.. Shey una fit beat spurs away?
You are crazy what do you mean arsenal will lose
@@franklinojukwu8989
Check the Spurs scores
@@franklinojukwu8989e shock you?
KCB 😂😂😂
the kind suffer wey Liverpool go experience if klopp go e no go small. people like karibi go eat their words
Omo Liverpool don try abeg
Carry chair sit down and wait make Arsenal lose
Una still dey wait, take water🍼
Be saying trash..when arsenal where hitting bar you were laughing
Oga you draw be say you draw, which one be say players don taya for the coach and coach taya for players,,,, if na another club even you Tox all of una go dey talk wetin full una head.
Thier finishing has been poor,every team hits the woodwork..Today's game highlight the need of a proper CDM,Endo is not consisent and the subs were lately introduced.Making 3 changes wen u have conceded hardly makes any impact..Leave Tox e no too sabi analyse na Henry be the only analyst wey dey the studio..
lol, excuses, bro Liverpool was never meant to be in a title race in the first place, there are just doing arsenal of last season, now there are a step back with a new coach coming - in a rebuild season
Wait o... I wan know weda Liverpool no bottle this league. So Tox and the rest of the guys no dey talk about Liverpool bottling this title? See how tox dey pamper Liverpool interview. If Arsenal lose today now una go open mouth dey yarn akpata
Tox bias against arsenal is now too obvious
This rubbish need to stop first match of the weekend to view late
I have been following you after last season when you swear say arsenal no go win league last season but I thank God say u use ur hand bottlam dis time