Our Neighbor's Wife (Oluwadolarz Room Of Comedy)
Vložit
- čas přidán 31. 08. 2022
- Kindly subscribe to this channel and hit the notification bell
Watch this new Our Neighbor's Wife video from Oluwadolarz Room of Comedy
#oluwadolarz #oluwadolarzroomofcomedy #nigeriancomedy - Komedie
Destiny wey I still dey manage 😹
The lady doesn’t even need to stress herself, oluwadolars and co make it easy for her
Omo dollarz and his partner came at d right time no cap
Destiny wey never reach😩😂😂😂😂😂😂
Nawa oooh, thief no be easy work 🤣🤣🤣
Omo see Wetin hunger Dey make person enter 🤣🤣😂😂 una think say una wise? Dem don unwise una with pant🤣🤣
Una don enter am 🤣🤣🤣
Sope otilo 😂
Na to sit down finish the food oo😂😂😂
Dolarz : destiny wey I de manage🤓🤓
You exchange your destiny with noodles 🤣🤣
Destiny no even Dey self 😂😂😂😂😂😂😂
Awon onijekuje🤣🤣🤣
Oluwadolarz on dis one
Nice one
Eni ti afe sunje ton fi epo pa ara 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
Part 2 pls
Na God just answered the lady's prayer. 🤣😂😂😂🤣
Abeg make una no use laugh kill me for here oo.
Nice video 📹 good work 👌 more grace
lol
Nice hair cut
Dollars dey stupid..say na I want to food to come back.
😂😂😂
😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Dollars friend, please where did you get your dress from?
yo whattt
Sugar daddy of Lagos