Velikost videa: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Zobrazit ovladače přehrávání
Automatické přehrávání
Přehrát
From Today, God Will Put Us In A Position Where We Don't Have To Beg, Borrow, or Struggle To Survive......Amen 🙌🙏
Amen 🙏
Amen 🙏❤️
Poweful Amen 🙏
Amen in Jesus name
Amen ❤
Lol, bro even chop knuckles after flogging Collins, forgetting he is also a sinner😂😂😂😂😂😂😂😂
O'boy you wan blind me😂😂😂kelvin na real vibe😂❤fr fr
"My wife, your babe"...😂😂
Anytime I see Kevin, I watch right away!
Same here oooo
He make me to watch
Simple and short
Same here too
Facts ❤
Your Oga wife wey be your babe got me laughing 😅😅😅😅
Kelvin is so funny I always watch any video he features 😂😂😂
Saw this one from IG I then clicked to CZcams right away 🤠🤠🤠
Me coming from TikTok to complete this mission 😅
Lol
This dollars don direct me from TikTok come here 😅😅
Me too
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂collins blind him eye..thank you,God bless you sir😂😂😂
Since I saw Kevin I don know say he no go end well😂😂
😂😂😂😂Kelvin 😂Hey guy U wan blind me ?
I’m here because of kelvin ikeduba😂
Very hilarious...the part where he flogged Collins mercilessly was nice but that part where Collins had to blind him was my best ever..🤣🤣🤣🤣
Collins says abeg nor stress me 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Waiting you wan blind my eyes lol
Wahala lol❤😂Bro you don make me forget food for kitchen lolz ❤❤One love baami🙏❤️Seeing you hugging
O boy 😂u wan blind me 😂😂😂
"Your babe my wife" lmaoooooo🤣😂🤣😂
Kevin is effortlessly hilarious 😂😂😂😂
Like 😂😂😂😂
I'm here for Kelvin ❤❤❤😂
This kelvin they give me vibe anytime I saw his action
😂😂😂 beautiful combinations
Thanks DolarzI’m feeling you and Rotimi
Oluwa dolaz na the best comedian I ever know ❤❤❤❤
This video is actually very educative 😢❤❤❤great job guys
Kelvin 🎉🎉😂😂😂😂
The kind rush wey I rush come from Instagram no be small
Not me using a Lambo to drive down here from Instagram to watch this 😂❤️
Na bikeman carry me reach here
Me carry my Roll Royce
@@chilakaonyinyechi8079 😂
@@jegedeglory2671 😂 ur own fit take time self 🤣
Na my Tesla carry me come here
Wait oo so all of una just come play away match for here ni abi wetin shey na only me see the video directly from CZcams 😂
Their interaction.... You're wicked 😂😂😂😆😆
Who else has been watching video randomly and always wait for sweet contents
kelvin ikeduba na madt, badt guy!😂😂😂
While I can see...you seeee😭😭😂😂😂😂
I enjoy watching this 😂😂
My wife ur babe 😹😹😹
Ah ah you won blind me 😂😂💔
werey ni dolarz, o tun fist bump😭😂
Your babe , my wife ? Lemaaaaooo 😂
Omo na from instagram I rush come o 😂
Rotimi fall my hand sha 🤦🏽♂️But na my namesake him be so ❤️ &💡 😂
Oluwadollars is the best ajeh 😂😂
Seems I’m the first to watch like and comment
As I see Kelvin, I know say problem go dey...😂😂😂
😂😂😂
I fast forward the video to 80 seconds and I heard ha 😂 now I’m rewinding back 😂😂😅
You wan blind me keh😂😂😂😂
I swear.... y’all made me night
😂😂😂😂 laugh wan kill me here o boy u wan blind me ??
My own now is that before 2am midnight today, Let them announce Peter obi the winner of the presidential election✅
Love you guys and Blessings 🙌 ❤️ 🙏 💕 ❤❤USA
😅😅I knew it must end in premium tears
Straight from instagram 🎉❤
Kelvin callous ooo 😹💔
See as I run come 😹😹😹😹 laugh. Wan wound me
Miracle no dey tire Jesus 😂😂😂😂😂
I'm with you on this one
Me rushing to this place to watch this comedy 😂😂from Italy 🫶🏼💕
Oga God go bless you 😂😂😂😂😂😂😂
I Waka all the way from Instagram to this place 😂😂😂
Your babe. My wife, in my house in the bathroom with the nepa. Banging and sweeting. 😂😂😂
Kelvin too get doings. Na hin make me watch this video
😂😂😂😂😂😂Wahala full everywhere
Thanks for making my day
This is so hilarious 😂😂😂
Collins blind am😂😂
Abeg no stress me😂
😂😂😂😂😂😂 babe!! My wife, your babe
Kelvin 😂 it's a miracle 😹😹😹😹
You wan blind me 😂😂
But zero cap, the babe fine and I wish to see are again And again
All the way from IG 😅😂
Selfish stick 😂😂😂
Do u want ice?? I've got my eyes on u baby 😂😂😂
That line got me 🤣🤣
Ikr
Best of Oluwa😂😂😂😂
😂😂😂 Omo he say o boy u wan blind me 😂😂😂😂
Ah oboy 😂😂😂You wan blind the blind man 😂😂😂😂😂
Oh boi u wan blind me😂
Kelvin brought me here😂
Boss I love this video
This man sabi oooo
Gbes!😂😂
Your babe my wife 😂😂
Collins no get joy..😂😂😂
Saw this on Instagram had to come to watch 😂😅
You wan blind me 😅😂
But wetin this lady carry,no be one man food😋💕
Very creative nice one
See nyash! Oh boy!
U won blind am 😂😂😂
See me covering my eyes when he wan blind am 😂😂😂
All the way from Instagram 😂😂😂😂😂
Blind am 😭😂
Kelvin na goat 😂😂😂
😂😂😂dallarrrz!!!!
Omo i fly reach here from Instagram oo 😂😂😂😂😂😂😂😂, Dolarz na better werey😅😅😅
Collins…….blind am😂😂😂
As I see Kelvin I don rush come here to watch 😅
😂😂😂😂😂😂😂Yes my wife your babe 😂😂😂 got me
😂😂😂 it's crazy
LolNice one oluwa dollaz😂😂😂😂
From Today, God Will Put Us In A Position Where We Don't Have To Beg, Borrow, or Struggle To Survive......Amen 🙌🙏
Amen 🙏
Amen 🙏❤️
Poweful Amen 🙏
Amen in Jesus name
Amen ❤
Lol, bro even chop knuckles after flogging Collins, forgetting he is also a sinner😂😂😂😂😂😂😂😂
O'boy you wan blind me😂😂😂kelvin na real vibe😂❤fr fr
"My wife, your babe"...😂😂
Anytime I see Kevin, I watch right away!
Same here oooo
He make me to watch
Simple and short
Same here too
Facts ❤
Your Oga wife wey be your babe got me laughing 😅😅😅😅
Kelvin is so funny I always watch any video he features 😂😂😂
Saw this one from IG I then clicked to CZcams right away 🤠🤠🤠
Me coming from TikTok to complete this mission 😅
Lol
This dollars don direct me from TikTok come here 😅😅
Me too
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂collins blind him eye..thank you,God bless you sir😂😂😂
Since I saw Kevin I don know say he no go end well😂😂
😂😂😂😂
Kelvin 😂
Hey guy U wan blind me ?
I’m here because of kelvin ikeduba😂
Very hilarious...the part where he flogged Collins mercilessly was nice but that part where Collins had to blind him was my best ever..🤣🤣🤣🤣
Collins says abeg nor stress me 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Waiting you wan blind my eyes lol
Wahala lol❤😂
Bro you don make me forget food for kitchen lolz ❤❤
One love baami🙏❤️
Seeing you hugging
O boy 😂u wan blind me 😂😂😂
"Your babe my wife" lmaoooooo🤣😂🤣😂
Kevin is effortlessly hilarious 😂😂😂😂
Like 😂😂😂😂
I'm here for Kelvin ❤❤❤😂
This kelvin they give me vibe anytime I saw his action
😂😂😂 beautiful combinations
Thanks Dolarz
I’m feeling you and Rotimi
Oluwa dolaz na the best comedian I ever know ❤❤❤❤
This video is actually very educative 😢❤❤❤great job guys
Kelvin 🎉🎉😂😂😂😂
The kind rush wey I rush come from Instagram no be small
Not me using a Lambo to drive down here from Instagram to watch this 😂❤️
Na bikeman carry me reach here
Me carry my Roll Royce
@@chilakaonyinyechi8079 😂
@@jegedeglory2671 😂 ur own fit take time self 🤣
Na my Tesla carry me come here
Wait oo so all of una just come play away match for here ni abi wetin shey na only me see the video directly from CZcams 😂
Their interaction.... You're wicked 😂😂😂😆😆
Who else has been watching video randomly and always wait for sweet contents
kelvin ikeduba na madt, badt guy!😂😂😂
While I can see...you seeee😭😭😂😂😂😂
I enjoy watching this 😂😂
My wife ur babe 😹😹😹
Ah ah you won blind me 😂😂💔
werey ni dolarz, o tun fist bump😭😂
Your babe , my wife ? Lemaaaaooo 😂
Omo na from instagram I rush come o 😂
Rotimi fall my hand sha 🤦🏽♂️
But na my namesake him be so ❤️ &💡 😂
Oluwadollars is the best ajeh 😂😂
Seems I’m the first to watch like and comment
As I see Kelvin, I know say problem go dey...😂😂😂
😂😂😂
I fast forward the video to 80 seconds and I heard ha 😂 now I’m rewinding back 😂😂😅
You wan blind me keh😂😂😂😂
I swear.... y’all made me night
😂😂😂😂 laugh wan kill me here o boy u wan blind me ??
My own now is that before 2am midnight today, Let them announce Peter obi the winner of the presidential election✅
Love you guys and Blessings 🙌 ❤️ 🙏 💕 ❤❤USA
😅😅I knew it must end in premium tears
Straight from instagram 🎉❤
Kelvin callous ooo 😹💔
See as I run come 😹😹😹😹 laugh. Wan wound me
Miracle no dey tire Jesus 😂😂😂😂😂
I'm with you on this one
Me rushing to this place to watch this comedy 😂😂from Italy 🫶🏼💕
Oga God go bless you 😂😂😂😂😂😂😂
I Waka all the way from Instagram to this place 😂😂😂
Your babe. My wife, in my house in the bathroom with the nepa. Banging and sweeting. 😂😂😂
Kelvin too get doings. Na hin make me watch this video
😂😂😂😂😂😂Wahala full everywhere
Thanks for making my day
This is so hilarious 😂😂😂
Collins blind am😂😂
Abeg no stress me😂
😂😂😂😂😂😂 babe!! My wife, your babe
Kelvin 😂 it's a miracle 😹😹😹😹
You wan blind me 😂😂
But zero cap, the babe fine and I wish to see are again And again
All the way from IG 😅😂
Selfish stick 😂😂😂
Do u want ice?? I've got my eyes on u baby 😂😂😂
That line got me 🤣🤣
Ikr
Best of Oluwa😂😂😂😂
😂😂😂 Omo he say o boy u wan blind me 😂😂😂😂
Ah oboy 😂😂😂
You wan blind the blind man 😂😂😂😂😂
Oh boi u wan blind me😂
Kelvin brought me here😂
Boss I love this video
This man sabi oooo
Gbes!😂😂
Your babe my wife 😂😂
Collins no get joy..😂😂😂
Saw this on Instagram had to come to watch 😂😅
You wan blind me 😅😂
But wetin this lady carry,no be one man food😋💕
Very creative nice one
See nyash! Oh boy!
U won blind am 😂😂😂
See me covering my eyes when he wan blind am 😂😂😂
All the way from Instagram 😂😂😂😂😂
Blind am 😭😂
Kelvin na goat 😂😂😂
😂😂😂dallarrrz!!!!
Omo i fly reach here from Instagram oo 😂😂😂😂😂😂😂😂, Dolarz na better werey😅😅😅
Collins…….blind am😂😂😂
As I see Kelvin I don rush come here to watch 😅
😂😂😂😂😂😂😂
Yes my wife your babe 😂😂😂 got me
😂😂😂 it's crazy
Lol
Nice one oluwa dollaz😂😂😂😂