😆😆 this elder na real wahala elder for village... them no de like peace 😆 Aboki no do u anything.... na u get Qundem Cylinder and Qundem Pikin , na u still de fight who won help u buy them. haha 😄 na wa o. Sariki Daria is just something special!!!
@@2Brodacomedian What is your problem ..Must you have to comment under everyone post ...If you want someone to watch you oga pay for advert ...Don't come here and disturb our peace ..You are every where like MTN ...I watch woli agba you are there now you are here
E dey quarrel like small pikin... That word weakens me
This quarrel no dey make sense cuz I no dey hear u
This is super again, Elder, Elder Lol I so much like that guy Likiba, the way he makes his face and his acting. He is super actor.
Likiba must win award he’s on another level🤣😂🤣🤣🤣🤣
🙌🙌🙌🙌❤️
😂😂😂😂😂
I Concur!!❣🤣🤣🤣👍🏿. Is that the name of the Guy with Hausa accent ??
You could watch this guy all day long. Comfortable in his zone.
Guy Na your “2secs everywhere she go burst” for me 💥😂😂😂😂
Others children dey overseas you your children dey abroad🤣
Lol
Na true ẹ yan ó, abroad n'a anywhere far from home
Aboki i get condemn government for sell oh, how much u go buy them 🤪
Ur pikin condemn bring am hahahaahahaah my chest ooooo
Quarrel of the year, 😂😂😂😂🤣🤣🤣
This guys dey give me
Hope say nigerians are
strong and smart. Thank you
I buy G-Wagon #600...every conversation was so true
@@2Brodacomedian ¹
czcams.com/video/mM9j3uvC4OQ/video.html
This content is about beefahs,gentuu, Jonny frosh,renzoo,Siri boy ,Lord lambs,Nob anike and Lord lamba
Ur pikin conderm bring am😄😄😄 Elder o, so aboki hear English pass u, difference dey o between abroad and oversea o😄😄😄👍👍
Hhhhhhh. MC katabamu kaji Dadi ko 😂😂😂😂
I thought he wanted to buy condemned human being, why is he looking for the one with sense?
Hahahahaha
G-wagon #600🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Nae burst my head
Condemn pikin. The last part got me 🤣🤣🤣🤣
O God i love ths guys😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Omo! thank God say I subscribe for kwaro band o!......if not, where I for see dis nice collaboration.
Your Pikin Condemn, bring am ❣🥰🤣🤣🤣🤣🤣😂😅😅😅
Both of you cannot kill me with laugh😅😅😅😅😅
I have send his link to more than 100 friends. It's just too funny. I can't laugh alone😃😃😃😃😃😃😃😃😃😃
😆😆 this elder na real wahala elder for village... them no de like peace 😆 Aboki no do u anything.... na u get Qundem Cylinder and Qundem Pikin , na u still de fight who won help u buy them. haha 😄 na wa o. Sariki Daria is just something special!!!
This guy won kill me with laugh 😂😂😂😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣
I can't stop laughing G-Wagon for #600 hehehehehehehehe. Aboki wants to buy condemn human being, no wonder they always shout everything condemn.
czcams.com/video/mM9j3uvC4OQ/video.html
This content is about beefahs,gentuu, Jonny frosh,renzoo,Siri boy ,Lord lambs,Nob anike and Lord lamba
I swear, those guys don mad finished, if not how can people will be so funny like this?
Jesu G-Wagon 600 naira 😀😀😀😀😀😀😀😀😀😀
‘I don buy Range Rover jeep before for 600 naira’ 😂 😂
lolz! diz skit na crase ppl act am nah! lolz
Your ear is not on my size 😅😅😅😅🤣🤣🤣I can't stop watching this...
My chest oooooooo how u be she is condemn 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Sarki, you buy condemned human beings too? Young Elder want to sell his condemned son,chiii
Na me my father wan just sell like dat😂😂😂😂
And you don dey follow am just like that 🤣🤣🤣🤣
Ooh sorrow
I beg Sarkin Dariya don't kill me with laugh oooooo
This guys na something else
Young elder and Sarki dariya, 🔥
These guys want to kill me o. 🤣🤣🤣
There are the maddest comedian.
Ma belle oooh laugh wan kill me
@@2Brodacomedian What is your problem ..Must you have to comment under everyone post ...If you want someone to watch you oga pay for advert ...Don't come here and disturb our peace ..You are every where like MTN ...I watch woli agba you are there now you are here
Nice one guys, beautifully executed 👏👏👏👏
We have to be one... See the look on mc 3310 face. Condem human being and cylinder -150
I taya my broda abi nah sista! lolz
G wagon 600 naira 😀😀😀😄😄😄😄😄😄😆😆
Our government for naija make "kam kam" abeg con buy am.🤣🤣🤣
For my place na free...😂😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😅😅😅😅Elder you see who pass you
I love this combo. 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😜😜😜😜😜😜😜😜😜😜😜😜😜😜this guys kno go kill me with laughter
Human being bring am😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂
Honestly I am so happy to come across this wonderful video.
Don’t corse me, I should not what? 😂🤣🤣😂🤣😂
What a COMBO!! 2 MAD MEN🤩😅😂🤣🥰❣😍😀😃🤣🤣🤣👍🏿👍🏿👍🏿👍🏿
My stomach ooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Serikin dariya..........YOU ARE TOO MUCH, TOO ORIGINAL.....HAKA! Godiya mai yawwa!
Like father like sons they are all Mugus 😆😆 this one touch my soul kai
🤣🤣🤣🤣
Hahahahah chai my ribs oooh
Likiba is such super actor, there none comparable!
This video is great bro
I am waiting for me 😂😂😂
Nice one my big brother 😂😂😂😂😂
Qwandem human being, hidulum father and son off me. Lol, Agba ooo
Na him son dressing dey make me laugh
I swear, hahaha
Agba omaye 🤗
Youngelder and mc are very funny. Make una no kill me with laugh 🤣🤣🤣
Lol. Like fada like Son
Laugh want kill me ooooo
Funny 🤣🤣🇳🇬👌
I love these, so funny
Mad one 😂😂😂
Nice one! 🤣🤣🤣
These two are my favorite. Hahahahaha
Na u b obahiagbon🤣🤣
😂😂😂
Aboki you say you buy G-Wagon 600
Na me i don buy G-Wagon before 600
😆😆😆 my nose oooo my teeth
I enjoyed this 😂 😂
I swear that mallam no well
😂😂😂😂😂😂😂 you're picking on them 😂😂😂😂
...... 🤣 🤣 🤣 🤣 I no fit laugh ooo
See who this guy go meet......Young Elder.This one na lon....g case.I dey here dey tch😂🤣😂😂😂🤣
Una no go kill person with laughter , wetin touch me na the G- wagon wey he buy for #600 ...haba wetin happen🙆♂️🙆♂️🙆♂️
As in ehn, the thing weak me
I'm taking keen interest in this Sarikin guy and he's a natural...
This guy is good
My two favorite Gs🤣
My guy ❤️❤️❤️
🤣🤣🤣🤣guy u be fool I swear 🤣🤣😭❤️
Nice one guys 😂😂😂👌
Haba! G-wagon 600naira
If u get human being like this one bring qm🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
The price of the son is #80 and the cylinder #70 wowww
😂😂😂😂
😂😂what a colabo
Youngelder u are arguing with malam the wrong person since both of have language barrier 🤣🤣🤣
Lmao this guy... God bless you
Good one
You guys are funny for real
Hahahaha.........see laugh ooooooo!
Best Skit.😂😂😂😂
You guyz are good comedian lol.
Nice skit
🤣🤣🤣 I don die for laugh
Omayemi keep it up
Nice Combination
Wetin dey pain me na una still dey rule for this country... Elder, Elder! That is very to the point about Nigeria governance!!!!! Love you elder.