1:25 "u see sey all dis smal smal chidren wey jos mad don dey spoil dis madnes 4 us" lol 1:36 "e kon steal bred,,e kon deh chop am wit nylon" lol... 3:20 "u knw wu e b?,,e mad 4 34yrs,,e don retire,,e no deh du madness again,,na retired mad man" lol
Elderly advice from the elders to the youths that are just seeing life. Life is not always the way we view or understand it when are just growing up. The youths should always take things of life easy.
😳😂😂😂🤣😂. Na the way him head dey shake like baby toy wan kil me.
You are Sarkin dariya indeed.
Retired mad man u never retire oo u jux dey begin
This one sweet me ooo you go see things and you go pick things 😂
Jesuuuuuuuuuu!!!!!! My bellly ooooooooooooooo. Retired mad man indeed you don mad retire. I love u guys
To mad no be problem, but na the trekking be wahala
And you also do not know how many years of trekking and picking things before your retirement 💔💔😂😂😂
1:25 "u see sey all dis smal smal chidren wey jos mad don dey spoil dis madnes 4 us" lol
1:36 "e kon steal bred,,e kon deh chop am wit nylon" lol...
3:20 "u knw wu e b?,,e mad 4 34yrs,,e don retire,,e no deh du madness again,,na retired mad man" lol
This is the real retired mad men😂😂😂😂🤣😂🤣😂🤣😂 can't laugh less mad men communication
Sarki ur jalanbia don tear now I wan see wetin u dey wear now😂😂😂
😂walahi na mad him dey mad him no dey craze 😂
The new madman will always do gra gra latar e go realise say stay one place pay oOoOO...
Sariki u dey mad
Very creative
I hear say dem don arrest your president for London house arrest abeg go help him 😆😆😆
Elderly advice from the elders to the youths that are just seeing life.
Life is not always the way we view or understand it when are just growing up. The youths should always take things of life easy.
Boss I swear u be the best
Comedy of the week 😂😂😂😂🤣🤣😊
Say na es spiri de corp🤣🤣🤣🤦🏽♂️
U go trekked ooooo u go tired 😂😂😂
Sarkin dariya madness really fit u
Wetin old mad peoples see when sitting down if like climb irogo tree new mad peoples will not see it🤣🤣🤣🤣
Sariki you two much
Chai Kwaro band always on point🤣🤣🤣🤣
Looooool
You gooh see things you go pick things no be lie
,🙆🙆🤣🤣🤣🤣🤣💯🔥🔥
You guys rock.... This is just cool.
🤭🤭😂😂😂🙄🙄👍
You go trek and you go tired🤣🤣🤣🤣
Retired madmen 😂🤣😅😆
You don cut chain before 🤣🤣you wey just mad yesterday
Na mad you mad you nor Craze 🤓🤓🤓
Wetin be dis 😂
👏👏👏👏👏👏👏👏👏👏👏👏👏
😂😂😂 i still dey laugh o!
Sarkin no go kill person 😂 so dem dey invest into madness now 😅
hahaahhahaahhaha you are too good
Retired madman got me rolling on the floor 🤣
I don laf today tire
Wait, what brought this inspiration 🤣🤣🤣🤣🤣😂🤣😂
This guy too good
Hahaha 🤣😂🤣🤣
Too funny 🤣🤣🤣😂
What do you really want,,even me i know no
😂😂😂😂
Amazing
😂😂😂
Mad people no get corporation👄
You guys are not serious at all o
😅😅😅
Why do you tier your agbada
🤣🤣🤣🤣
Retired mad men 🤣
Lol
Which kind concept be this 🤣🤣🤣