Velikost videa: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Zobrazit ovladače přehrávání
Automatické přehrávání
Přehrát
This pikin no normal 🤣🤣🤣🤣, uncle basket how far papa Benji season 4 ........please nah we dey wait
Now I know why Wizkid sang Zombie oh Zombie. And na even Juju beat him use. Chai! This guy dey always make me wise!
Master of confusion dee confused himself 😂
I for like sabi this Mr Paul dealer oooooo🤣🤣🤣🤣
The Boss....always here for you
Even himself the confuse 😂
Noble! Noble! Noble! How many times i call you 😂😢
😂😂😂😂😂 this is hilarious
Ur story dem no di ever clear! 😂 😂 😂 😂 Only madman fit relate with u cus na only madman di understand ei bro 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
be like say something dey do you... na amadioha u dey use do skit bah?
Quiet my friend!!!!. Nah u be amadioha mouth piece abi
@@ogbeideosagumwenro9333 if u no tell your papa say make him quiet, u no go EVER find anything wey you dey look for for this life and the next. Make that curse dey follow you dey go like that!
Bros Basket, no vex oo, you really want sell ticket? 😢
I'm beyond confused
guy, nothing you fit tell us, you are right! basket mouth go still do skit even after every and all will be well with the world.
E go explain explain tire
😂😂😂😅 Wahala
Mr Paul explains
Your explanation don make my understanding worse