CHELSEA 2-0 TOTTENHAM ( Daniel - NIGERIAN FAN REACTION) PREMIER LEAGUE 2023-24 HIGHLIGHTS
Vložit
- čas přidán 1. 05. 2024
- Get a welcome bonus of up to ₦140,000 from PariPesa!
Just register at PariPesa with promo code “FANSTRIBE” with this link 👇🏽
bit.ly/3ohXGJn
Become an FFT MEMBER and enjoy EXCLUSIVE CONTENT like the ORIGINS SERIES and ITK STREET CHALLENGE, Studio and Viewing Center invites, Discount on Merchandise, Priority replies to your comments, Members only Live and more👇🏼😁
/ @fanstribehq
Reaction from a viewing center in Nigeria as David abeg chelsea top man utd for me.
Proposed next Game 👇🏽
EPL
PLEASE SUBSCRIBE!!!
CONNECT WITH US ON SOCIALS;
/ fanstribehq
/ fanstribehq
/ fanstribehq
vm.tiktok.com/ZM8Wsyfo3/
#FansTribe #nigeria #naija #supereagles #soarsupereagles #football #soccer #nigerianFans #nigerianFootball #nigerian #liverpool #arsenalFC #liverpoolfc #hazard #tottenham #ArsenalNigeria #PremierLeague - Sport
Shop our FFT t-shirts in Naija by sending a WhatsApp message to +2348065577955. All designs and sizes available but limited to BLACK & WHITE Colors.
Shop our FFT store Items from OUTSIDE AFRICA here 👇🏽 🕺🏽 😁 fftstore.creator-spring.com/
Na hardship dey worry this one😅 Nigeria don make him suffer too much
😂😂😂
😂😂😂😂🎉
Depression 😂😂
He is not ok even when Chelsea players don’t play well I try to scold them in a matured way because they are small boys no sense yet but this one just dey para like who never chop for days
No mind am woh him face like monkey
Chelsea don too cut this man bets. He's been waiting for this 😂😂😂
I swr sporty no good
Tox Abeg nor dey Interview any how people and this guy nor be Chelsea fan at all, make him get out Abeg...
Baba u don speak my mind .
Na only u be the only true Chelsea fans wey I don see in a very long time
Oga thank God ee Tox no interview this kind person again he is delusional.
This guy said it all, the earlier Chelsea realize tht poch is not a good couch the better.
I agree for that one but let give him time this players are not even what he requested for I know Poch can be funny sometimes but still this man own is too much
No be only couch..na arm chair
THIS GUY MAKE ME LAUGH DIE. I LIKE HIM SO MUCH
STOP SAYING THIS SHOULD NOT BE INTERVIEWED. FOOTBALL IS AN EMOTIONAL GAME. LET'S BE HONEST ITS THE GOAL HE SCORED THAT REDEEMED HIM FROM THOSE MISS CHANCES
Male una leave my guy abeg😂😂😂
No. This emotion too much, with curses like this. Abeg, him no too deserve screen time.
Tox stop interviewing hungry people
I enjoy the guy para abeg 😂... that 5 zero Arsenal trash us still dey pain me
This guy is saying the BitterTruth… I love it” 💯
Toks this guy na correct guy abeg always interview him, e dey make sense
But this guy no dey lie 😂
PLS ALWAYS INTERVIEW THIS GUY ANYTIME WE LOOSE . ABEG I LIKE HIS SENSE OF ABUSIVE HUMOR
Not everyone in glasses is as intelligent as they look 😂😂😂
I swr even if the club no dey try support wetin you get mad man
Thought Chelsea mess up this season... But this guy has a problem differently
I tell u😂😂
I tell you no Brian at all
Bro the player did well today ❤,and those boy are young and new
Too abusive on the platform is not acceptable.
You won but still see reasons to insult hell out of your club, this is beyond delusional
Oga! You be sadist? 😂😂😂😂
This guy is just so unreasonable
May this guy the try to be appreciative abeg
This guy get his own problem not Chelsea 😂😂
Experience the boosted welcome bonus from Paripesa!
Redeem the promo code FANSTRIBE to unlock the top deal in the market - 100% up to ₦200,000
Register now 👇🏽
bit.ly/3ohXGJn
Where you carry this on come
I swear
I swear
This guy is never a Chelsea fans for him to address palmer like that
On kolos
The guy might be on kolos or arizona 😅😅😅
Who is that mad man you granted interview
Oga when those boys do well let's tell them they play well today
If this guy go catch Jackson ehn🤣🤣
Abeg no interview this mad man again
I want you to interview this man today please
Native Daniel we like your criticism
You can vent his anger and talk anything you likes but not to wish them death,this is just a football we're not at war.nomata what you don't suppose to wish any player death BCOS of football biko
Make this guy talk truth no be Chelsea dey make am vex, him get external issues 😂😂😂
🤣🤣🤣🤣 I like his eye glasses 😎
He's saying the truth
Aswear this one na hardship cos
But if you're not a Chelsea fan na God go punish you oo
This guy speak the truth
He don give up on Chelsea 😂😂
Abeg run for this guy o, this are the kind friend u should avoid for ur life, bad energy this one to give person life
This man again ???😂😂😂
In as much as this guy too dey insult but he is making sense somehow, Chelsea is not known for this level
Hungry day bit this boy
😅😅😅😅
Who carry these man Come here. Tox no interview this man again
Who be this person self 😂,your wife no go give you food 😂😂
Nah hunger dey wire this guy
Make he drop his aza make I buy am food
I swr
We Chelsea fans are all tired and not happy with this team's performances and our league position, but e never reach to the insult and curse the guys, they are not making us happy but they are also humans, there's life after football, let's minimize our words pls, let's not be too emotional sometimes. This man did the same thing in his interview for Aston Villa game
This guy is sick
The fowl words are way to alarming. Tox should find a way to cut down such words
I am a united Fans.. but we need this Chelsea guy arrested.. before something else happened to him.. shaa de guy really need help. Seeing from de interview 😅
Tox abeg no interview this werey again
That cry 😢 u go cry til u die 😅
This man is on kolos
Who be this guy? My guy dey take am easy oo.
Is this man related to Asari Dokubo ??😂😂😂
Pls don't involve this guy in ur interview next time, he is watching the match upside down
This guy can never be Chelsea fan is lying 🤥 we move Chelsea 💙💙💙💙💯💯💯💯 🤣🤣🤣🤣
Na fan of betting
Who be this guy sef 😂😂😂
I know Poch can be funny sometimes and chelsea players can be annoying most times but let remember that this players haven’t played with their self this is their first time if you like bring pep this players would not still improve they need to work very hard and understand their self am of the opinion Poch should leave even he leaves let give him 10 games next season to monitor him then we would know if he should stay or go but today’s game the players use their mind play well so let give them credit and not insult them like what this man is doing.
Brother no be fight…… I hope you are good in your own feed
Pls this inter view is very Senseless, Tox pls stop interviewing this guy 😡😡he has a bad vibe 💔 He forgot over 5 to 6 years Chelsea haven't had a striker to double figure goals
Chale this man no bi Chelsea fan y 😅
This guy Jackson play well what he dey talk if u can,t support as than leave chelsea
2-0 is not fluke....we missed alot of chances, Jackson didn't put a foot wrong...he was unlucky not to score the first chance, plz don't interview this guy again
So na every game he dey get luck… he too dey miss chances my guy… if the angle is too tight to score, pass the ball
*unlucky
This guy dey sick I swear, he can't be a Chelsea fan, have he looked at what injury did to our team this season which of the senior players dey fit you just dey reason anyhow dey boys try even the coach
Tox abeg stop interviewing this guy because he may be on arizona or scum!. he's not only on colour riot but senseless riot.. please don't interview this guy alone.....I am sure he gambled that Tottenham was going to win but the boys disappointed him...
Shey this guy even Dey watch match at all abi na highlight him Dey watch
Na highlight him dey watch
What did this guy achieve when he was 22 years. He is just uncultured. Does he know that Jackson wasn't bought to be the striker. He was supposed to support nkunku like they did during the pre season. He is quite confused.
as this guy dey talk rubbish so somehow i dey feel am o. it so cool interview whenever Chelsea lose e go give them wotowoto
Who is this one, Tox no be anybody you go dey interview. No dey burn person data with this kind person
Not everyone you must interview,this guy problem is caused because of his poor family background,not Chelsea cause it
Tox abeg no interview this guy again, 🙄
😂😂😂make una leave my guy abeg. What I get from his complaint is a very poignant point; Consistency...dem fit lift your spirit up this week crash am next week.
Imagine losing to Sheffield, and winning Tottenham 🤷♂️.
That's his angle!!
No talk code for the guy
Make dem even carry this interview go show the coach and squad. People wey Arsenal wan kee.... mtcheww
Hope everything is good at home u Yeye man.
Wetin carry me come here.
Yeye man
Who be this one na?
Wetin this one dey talk?! Na just insult e come do for interview! When I saw his picture I was hoping for a calm and intelligent interview!😢
We no need u for Chelsea as well😅low think human
I don get favorite person 😂😂😂😂😂
This guy doesn't know what's doing him.... Is that what he was asked?
Dis guy just dey talk nonsense 😂😂😂😂😂😂
Chelsea day O this guy money ???
Who is this pls
This guy clearly doesn't understand Football. He can't even coach talk more of playing football. No sense of reasoning in his interview. Give credit when the team do well.
Football Fans abeg dey check some people mental health before interviewing them
Are you sure this man is mentally stable😂
Abeg the interview people with sense this guy no get sense
See as your own sense overflow for your head
He is delusional
Tox abeg no de interview this guy again he is too harsh with his word. Person were no sabi himself here the way him the even talk self
Abeg make u no dey interview this guy again... this guy is not a Chelsea fan at all
This guy get family problem
Abeg this guy get family problem
This guy is not a Chelsea fan 💯
watin this guy dey talk self/. this guy play bet say chelsea go loss and he is disappointed they won. as a man u fan i will be honest enough to say chelsea play better football . their style of play is very clear they just need a finisher and a big man as their top 9
Tox abeg no dey interview this guy him no dey appriciate anything
Tox please stop interviewing this guy.....he's extra more than clueless
You give credits to the players when they turn up....this guy is so senseless
Tox this guy will depreciate the likes you're meant to get oo
Who be this one
Tox please stopped interviewing depressed 😔 fellow
saying off points 😢😢😢
This guy nor get sense. winning is all we want every match day even if Jackson is shit or not
Tox abeg this guy no try at all for this Interview..oo abusive on the platform
Abi
Help me tell this guy say fans tribe no be psychiatric home, This guy gats go rehab...wtf
Your family Don too suffer.. You nor be Chelsea fans
He is a true fan of Chelsea.
Whats all this?
You are just been emotional. What did the boys do today?
Tox we beg please interview better people. What is this?
This guy no sabi talk
This guy shouldn't be interviewed again.why cursing them?was he forced to support them?he should invest in better things.this guy is worse than Godfrey
Abeg no interview this useless guy at we got everything new we can’t expect the thing to happen once