ABIKE (EP 10) Latest yoruba comedy series, starring __Mide F.m Abiodun, Kiki Bakare, Afeez Abiodun
Vložit
- čas přidán 19. 05. 2022
- Abike comedy series is going to crack your ribs with laughter. starring.. Mide F.m Abiodun, Kiki Bakare, Afeez Owo, Kolawole Damilare, Femi Adeniyi and host of others.
- Krátké a kreslené filmy
If u also read comments before watching movies abeg line up here🤣🤣😂😂😂
My table 🤣🤣🤣
I read comment for a living😀😀😀
🤣🤣🤣we gather dey here🤣🤣
I liked it before watching it cos i m 💯% sure of it
Am here ooo
She is happy packing her photo frame up nd down 😂😂
Abike 🤣🤣🤣I dey go I dey go🤣🤣🤣🤣
Na abike sister dey destroy abike life..If care is not taking,she will remain d same..Ajegbodo toh wa eni kunra
Abike! you don't love the man at all, You're so heartless. hmmm what a great lesson that is, we must pray very well before we get married
Ogbeni Mandela o cheat on me ni 🤣🤣🤣🤣 As long as Abike remains with this sister ehn she no fit marry
Imagine Abike oni iwa oni frame,person wey get house self no too get plenty frame 🤦🤣🤣🤣🤣 e choke
Kudos to the cast and crew 👍👍
Thanks for uploading this ❤️❤️
Funny u😂
Aunty Abike can never change 🤣🤣 Abike and wahala 5and 6, Abike is not the problem here 😄 her sister is the real definition of trouble
Abike is repeating husband, kiki was Ronald in Episode 1 her first husband in episode 1, how come he is still her Muslim husband here again abdulamalik, nice one, the only place I enjoyed was I dey go outside small small 😂😂😂, so she dey fear solider e weak me, God bless the cast and crews, much love ogidan, Mide remain my celebrity crush 🥰🥰
May Almighty Allah continue to bless you sis Mide, I love you so much ma. Action por bi yepe
May GOD Don't let Us to Render Help Dat Will Put Us Into Trouble
Amin Jesu
Amen
Abike never ready to marry 😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😹
Thought Abike gave up on her journey to finding a husband in the last episode 🤣🤣🤣
Abii o😂😂😂
Walahi, i lyk this guy. He's just too cute. Abike too dey mad ooo
😂😂🤣🤣I Dey go I dey go shey we no go find husband for abike like this 😅
🤣🤣🤣. The fear of soldier is the beginning of wisdom
Omoooo mama just gentle ni sha 😂😂😂
😹😹😹😹love these series
Can’t miss it for anything
czcams.com/channels/jJzUETOK0mWy6OzL1SQgmw.html
God will bless you abundantly as you click on that link to subscribe to my CZcams channel, am an upcoming Comedian, pls show me love. please 🙏
I done give up for abike matter 🤣🤣🤣🤣🤣 abike no fit marry again 🤣🤣🤣🤣
Abike Dey carry her frames go every man’s house 😂😂😂
If she wan comot, she go remove an 😂😂😂
Nah true oo she dey carry all the frames
Yes na film nah
Omo same thing I dey think of
Na watin I dey think 🤔 be dat 👍
Abika igbawo Loma sin min wahala bai😂😂😂❤
I Dey go I Dey commit🤣😂😂😅🤣
This episode is somehow short Abi it's my eyes ni 😀
I guess when Abike taste like 200 husband house she will finally settle down with one sha🤣Abike and vawulence 🤝🤣
Kolorun ma je ka shi ore se o🙏
But they should stop repeating one cast in Many character
With sisi quadri
I swear mide martins u get madness for head😂😂😂
Aunty Rachel e tun to Le abike niloko kewa abike can't you distance urself from this ur sister 😂
O my my I really love abike’s blue dress
Her Husband is in Police Costody & She Is Celebrating 🤣🤣🤣🤣
Mandela igba wo lo de? That got me rolling 😂😂😂😂 this woman Ehn lwkmd 🤣
Aunty mide you are the best ooo
Make Abike sha no get high pressure 😓🤣
🔥 🔥
This Abike self.. Your own is too much
I love the husband action 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Patiently waiting for the next episode to come out 💖💖
If Abike really want to get married,she should distance herself from her sister because, that her sister is a bad influencer to her✅ 💯
Exactly
She’s always adding to d problem
Abike on her own Na bad influence to herself lol
You think Abike is ready to settle down? Abike na case on herself...hahaha
Lol 😂 am telling you
Aunty abike can Never change,I think she need to reduce her jealous and be humble....
Na my sister be this i dey go i dey cormot much love to u guys
is the last part for me 🤣🤣
You this Abike your matter don tire me
Let me farabale join the qeuen 💃
Na Abike sister Dey lead her astray 🤨
Here watching 📺😂😅🤣
Maami more strenght u no go fall i never miss any of this episode full of lesson aunty abike kan ijogbon kan
Dis abike na vibe
Mandela don return...from where? Big laugh 😃 😀 😄. Abike yiin don craz honestly. Her wahala too much, wahala na bi...hahaha. she can never change, I think wahala is in her blood, she was born with surutu Very interesting and funny movie
Well done guys
I dey go, I dey comot😂😂😂omg laughter won kill me😂the video is not too long tho, but is okay like that👏💯mide i love you loud😘😘
Abike take it easy 😂☺️
Jehovah carry me go husband house ooo,Las Las dem don demote abike from relationship to single level ooo🤣😂🤣yallufa Malik is it halal to put a lady you are not married to I your home and be collaborating with her for good nine month may God forgive us all,nice episode, kudos to cast and crew.
Thanks for uploading good job interesting movie Happy weekend to you all please the next part
Abike and "Kosi wahala" na 5 &6
Always causing trouble!
Aunty Abike you too much 🤣🤣🤣💞💞💞💓💓😍but be calming down ooo💓💓👌❤️💕💕💋💋🖤
This is the best eviction so far! The guy get sense and shoko!
Anime will never change🤣🤣🤣i go comot 😂😂
Abike slang is very soon they will daya that abike have started again with her trouble
Abike can never see hubby even by mistake😂😂
O cheat on me 🤣abike na mad woman iswr
I like u on action momma Mide 😘😘ILY
Abike and wahala na 5/6 😂😂😂😂
Am enjoying this series
😘😂😂😂😂😘😘😘😘😂😂😂😂 thanks for uploading it 💕
Abike o lè change lailai. Mr Mandela 🤣🤣🤣🤣🤣. I love the way Malik treat her and her sister. No man can ever tolerate this kind of woman. Kudos to everyone and thanks for the upload ❤️ 😘
Good for Abike, wetin happen sef, she can never calm down
Let's go there momma no dey take nonsense 🤣🤣🤣
Bird of same feathers 😂😂😂abike sister na choko
Na beans dey done😹💔
When abike see soja😆😆😆😆😆 were pass were😅😅😅
❤❤❤
Abike no go person you se army you sey i dey go 😂😂😂😂
Lolz can't hold my laugh when DPO called mide the swear ehnn no be hear
Even Dpo skf no well as Abike no get herself anyways inside job God bless u all
Great job
Abike sister isn’t the problem .. abike herself is troublesome and not ready for husband
Am just imagine hope Abike don't believe like this in real life because her acting is 120% real
She’s married so I no understand wetin you deh talk…abeg it’s just acting o
She's very shy in real life oo, and humble... She's just trying to rep. Her mum
She's very shy in real life oo, and humble... She's just trying to rep. Her mum
Anty mide kilode ti baba yin tun se DPO
Mr Afeez, u dey try with Abike 😂😂😂😂😂
Aunty abike Yi sa
Oya Abike is here let m farabale watch thanks for uploading
Òkó Nuah 🤣😂😂😂
Abike no dey take chill pill at all 🤣
I don’t think abike is the main problem but her sister is the main problem I don’t think abike love this guy self 😂 well done ma ❤️💯
Bo ate ori e wa...oda ko canoe owo e sile😂😂😂
Abike ijogbon sister sef wahala 🤣
Afeez is acting at same time police office I don't understand this movie
I dey go I dey go 😂😂 abike no go kill me
Abike kilode ti baba e tun di DPO
If he held to warning not to go out he won't jam agbako😂.... Always listen to ur wife oo either in soft talk or wahala
Not like this Abike because it will be everyday and hunger will kill them.
Thanks for uploading jummah Mubrak to you everyone
Aunty abike u are doing well 😂I can’t stop laughing 😂
Abike Dey change husband like handkerchief 😂😂
Abike mi coming down now 😆😂🤣😆😂
Na my sister b this part got me rolling 😂😂😂
Abike oooooo 😂😂😂😂😂
She eventually sent her husband to jail o
Aunty abike be calming down now
I Dey go ,I Dey comot😂😂😂😂
Abike mapami o😂😂😂
Abike her wahala too much 😂omoh can’t just stop laughing 😅Abike can never settle down at all 😛especially wen the dpo call Abike I laughed tired 😢she eventually wants to send his husband to jail
I don dey go 👈 I dey live😂can't imagine this English, olorun a da lari emi ati e🤣
My own thinking is just that can she ever get a man to marry like this
Sister Abike I beg u no go marry😂be calming down o😂
If Abike can stay away from her sister and change her character,she will get married in peace because her sister is the origin of her problem
Aswears 🤣 that sister na Da bi mose da 🤦
I doubt it🤣🤣🤣🤣🤣
@@Mariam1210 She's a real dabi moseda 🤣🤣🤣
Yesooo
Her sister is her problem 🤣
I can't laugh oooo abike🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Let’s see what happened next to breadwinner and Abike 🤣🤣🤣🤣Am sure Abike won’t marry las las cos of this her behavior 😜🤣
Sis mi
Longest time,abi na me no see you ni 🤩
@@Mariam1210 Yea, been a while jare. Didn’t really come online this days, how’s everything and happy belated birthday to you, many happy returns 🙏❤️❤️❤️
@@uniquebae4677 Amen 🙏 maami
I thought as much
Gbogbo ada lagbara olorun 🙏🙏
Take care of yourself 🥰
We dey go we dey go😂😂😂
I think Abike sis is d main problem she always support Abike bad act ,Abike pls change or you remain single
Thanks for upload
Here Watching
Alike needs therapist,always jealous.Kudos to the Cast and crew,thanks to Ogidantv for uploading