IN FRONT OF HER HUSBAND (GHENGHENJOKES)
Vložit
- čas přidán 13. 01. 2024
- Na she flash me oooo
JOIN THE CLASS USING THIS LINK: t.me/ghenghenacademy
MORE ENQUIRES: +2348164543336
KEY BENEFITS
• Get Job Opportunities to work with our in-house Team.
• Mentorship with the C.E.O.
• Link up to Alumni Community
WHAT ARE YOU WAITING FOR? - Komedie
Who dey Mad to pour Kojo mud on his regular blue T-Shirt 😂🤣😂🤣Kojo changed mind after muscles came out from the car 😂🤣😂🤣🥹.
Kojo, make women no kill u,ooo
Kojo i swear your village people Dey follow you....kojo get sense 😂😂😂😂😂
For the first time I see kojo collecting his money waw.
If na mopo man sef eno be say ma he dey road dey fool lol😅
I to love kojo aswr na kojo dey make me come CZcams
Before I say too much, go and change your clothe Kojo the shirt has left you behind. 😂
Kojo u too like dis blue shirt
Mojo very interesting
Kojo always wahalla 😂, Abeg change your cloth e don too try 😅
Small time Kojo go start to wear yellow my Favourite colour 🥲💥😅.
Kojo na so
Fear who never collect😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂❤
weldone kojo
Kojo please change this your T-shirt na you don grow pass the shirt see you novel dey show 😂😂😂
It's navel not novel
@@attractionvalcomedydance3539 online correction teacher well done ooh na pidgin I spoke ooh😂😂😂
@@piusgrace4996 I had no bad feelings,I just corrected a mistake because you might write or say it outside without knowing it's wrong
Me I see am ooo 😂😂
Kojo sorry 😂
6:25 If you ask me na who a go ask 😂😂😂
nice
Thank you for uploading
You're welcome
Kojo and woman na 5&6😂😂😂
Kojo this year you go dey 43 years old ooo.
Try get sense
Kojo Kojo 😂
Kojo you no wan rest 😅😅😅😅????
😂😂😂😂
Abeg Make Una Tell Me When Kojo Go Recieve Sense Leave Woman Matter Na.
Kojo That T-shirt 👕 Must Be Changed This Year O Abeg.😂😂
Kojo 😅😂🏃♂️🏃♂️🤣🤣🤣🤣
Kojo kojo😂😂😂😂😂
Watching 🎉
Thanks for watching
before i say something i should have change my cloth
Kojo😂😂😂
Kojo so sorry❤😅😅😊
Kojo u nor go blow, leave woman business chaii 😂😂😂😂😂
Funny 😄
Kojo fans let go 🎉
Another banger from kojo ❤😊
You already know!
Chia, Kojo be mumu oo
How a man should be crying every day, for the same mistake, Kojo makes a new resolution this year and leaves women things alone.
Hi
🎉🎉❤❤❤❤😊
💕💕
Mxm😊😅😮😢🎉😂❤
🎉🎉🎉🎉❤❤❤
💕💕❤
You too much
this is to funny
LADIES FIT MAKE YOU LOOSE YOUR LIFE SAVINGS OOOO
Pls is that not Sabi ride car
😂😂😂😂
Kojo those your ears when you dey say press this subscription button nawa, he always dey make me dey laugh. Also try change that part of telling people to subscribe. You don use am for many years
Thanks 😂😂we go change am this year
😂😂😂😂😂😂
Please the registration link on comment section please 🙏
Check the descriptions
😂😂😂
Nice viewing
LoL😂😂😂😂😂😂
😅😅😅😅😅
😂😂😂😂😂😂😂😂😂❤❤❤❤😂😂😂😂❤❤❤❤
Lol 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
EXTRA FUNNY
You suppose to t
😢😢😢😮😮😮😮😮😮😮
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😊
Change clothes 😢😊
na this babe go kill kojo😂😂😂
I swear 😂😂😂
Not too funny Sha 😭
You dey make sense but too much talk too full your skits. Reduce kojo talk.
How a man should be crying every day, for the same mistake, Kojo makes a new resolution this year and leaves women things alone.
😂😂😂😂
😂😂
😂😂😂
😂