Egugun is so brilliant, i like the boy, after so many years of graduation, he still remembers holding it down just like yesterday, Egugun please maintain your intelligence don't join all these igbo and alcoholic celebrities unless your intelligence will fade away

This man too no book I wish I can also 😅😅😅 but nothing dey my head
Oboy you sabi book 📖 oooooo😂😂😂 olorun
Nice one bro, you no chop school fees
You are goated bro🔥
This man 😂😂😂😂 you dey read oh this how you know does when burn candle for school that year
Egungun wey we gather Study Biology Education together.
Biologist gats know Botanical name nah, BTN 311 Na 75% of Botanical name
Omo if this is guy sabi this for real
you be beast ooo ! The way you dey answer seff like say you dey answer before the question anyways you good bro
Nice one egungun
I jus oke egungun Sabi book for any aspect abd I love diva so much ❤
Na simple question she dey ask you 😅😅
I love you big brother ❤💯
U no book abeg ❤
Moral lesson: KNOW BOOK AND STILL KNOW OTHER THINGS
🎉🎉 love you bro
Diva don lost weight abi na old content be this
She went for surgery
Egungun I love you
Guy you to know book abeg
Omo mofo😮