How much is maize sold in your area? How much does a tuber of yam cost in your area? www.itvradiong.com/live / itvradiong itvradiong itvradiong itvradiong www.tiktok.com/@itvradiong
@HansPeter-x6c Why? Because APC refused to go to farm for the 230 million citizens? I sure say some of una don smoke mumurism taya. APC supposed to dey farm for you abi? MUMUUUU
If Nigerian are thinking that the governor and the president will be one to plant yam for them to eat they will wait forever. Nigeria needs to wake up and stop blaming govt. we are the problem to ourselves not govt
The very good presenter
Wahala dey
Nigerians must collectively kick and vote out APC. APC has destroyed Nigeria completely and we in diaspora reject APC in totality.
@HansPeter-x6c Why? Because APC refused to go to farm for the 230 million citizens? I sure say some of una don smoke mumurism taya. APC supposed to dey farm for you abi? MUMUUUU
😂😂😂 done general he say my mind dey say make i carry big one, and the the other one say make i carry small one
I love watching your tv show
Lol😂😂😂 The Chinese fibes make me laugh so hard
I beg, I dey travel down to Nigeria Next month (August). Make dem take it easy in that country o...
Edo Benin city to the world 🌎
N good ooo
1 tuber of yam for 3k God abeg ooh
1 tuber of yarn for 3k God continue helping us oooo in the world 🌎.
The first guy, is a comedian😂😂😂😂
We don see una online
See waiting Apc Govt cause so 🤔
Abeg my brother takers easy please don't let us urine net for pant
They nor dey measure for standing Nigeria my people, to get control result they have to sit down in a quite place
Vbosunu
😂😂😂😂
Una never see anything
If Nigerian are thinking that the governor and the president will be one to plant yam for them to eat they will wait forever.
Nigeria needs to wake up and stop blaming govt.
we are the problem to ourselves not govt
😂😂😂😂😂