Wizkid finally Apologized to Davido & Don Jazzy / Rema Big 4
Vložit
- čas přidán 28. 04. 2024
- Wizkid finally Apologized to Davido & Don Jazzy / Rema Big 4 #wizkid #davido #donjazzy
Follow me
Instagram - adamslinkme...
Twitter - hyped s:// zetbradaily?lang=en
Facebook - Adamslink Media
My Other Channel - / @braimahhabeeb1
Business Related : adamslinkmedia@gmail.com
Subscribe To This Channel And Share This Video With Your Friends
My Channel 'Adamslinkmedia' is about Africa Celebrities Biography, News and Latest Gists - Zábava
No matter how una do to disrespect Wizzy .... He would forever be the biggest..
Biggest bird for life
Can’t be big as don jazzy
4life
😂😂😂…. Wizkid career is dying…. He dey sing shit music
Wizzy, isn't as big as don jazzy or Davido
Awesome update bro keep up with the good work.
Rema small small sha calm down you too small for this ok... One Love ❤️
Good work mr adam keep it up .
Adamslink is right😂😂😂😂😂 nice conversation. I admire you both friendship❤❤
A tribe called Adam slink and LCM, nice update 👍💯
Adamslink The Boss And Localman
Good Morning
this matter go long oooooh but now where Wizkid don't apologize may every where they come abeg
I stand with wizkid forever 🎉
Wow!😊
Wizkid is really frustrated and he's making it very Obvious
Dey play
Thank you for seeing and saying the truth
@@ayoolahalimat9944you are hypocrite , Don jazzy artist ladipo first disrespect biz wiz but big wiz send him to his Boss that they are in same level
Very true forstration can cause so many commotion, I think wizkid if forstrated
David o number one❤❤❤
After calm down! Wetin rema sing again? Because I no understand Wetin dey give the small boy liver.
Wizkid appology no matter
First to comment Adamslink❤
This rema na small pikin they worry am
As much as everyone wants something in this little life of ours, Nigerian Music needs Discipline. Beefing in music wasn't generated for the culture on AFRO MUSIC... And It breaks me, to see how celebrities in my own country create a scene... And If you both were Gangsters' and you both realize how the pain on success gets.... You two won't exchange words on social media.... It breaks my heart too see one tribe, different genre on music creating a scene on all social media platforms...... Its high time you both sit and make Nigeria music change globally because u both have the pace and' In between you two..... One is depressed... "some hallucinations sends a wrong message.
This guy dey vex me
First to comment and like
001 for life
Wonna dey carry Wizkid dey play ▶️
@adamslink and @celebrity local man.
My big three is:
Davido, Wizkid, and Burna Boy.
Nothing like the big 4 please, the remaining upcoming like rema should create another segment.
Machala for life❤
Love wizkid ❤
Make Una no dey downgrade popsy oo😡
When Davido wasn’t around for months,the internet was boring
To write song for an artist isn't a crime, nor be to write song, na to deliver the song 9 matter. DAVIDO is way bigger than them because he is more humble despite his background
Exactly , Davido one
Wizkid always 1
Good morning guys
Rema sang clam down why is he not calming down nah🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Local man your name says it all 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Afro War😂😂
Abeg make una leave davido alone oh
BIG 4 are
Big Wiz
Burna
Davido
and others.
😂❤❤
Wiz king ❤❤❤
OBO for life ❤❤
The disrespect towards Wizkid is smelling 😤
Recency bias is a desease
Baby calm is the most play Africa song of all time
If e like make e apologize.... Na him problem
Big wiz was first disrespected by Don baba artist ladipo , big wiz feel the insult and don’t want to drag him bcux they are not in the same level , big wiz sent him to his Boss that they are in the same level
ooh😊😊😊Ohio
Na that don jazzy wey wizkid throw shade at na him dey pain all the artists because jazzy is an easy going man who carries everyone along, wizkid really fuckup by shading don baba J
Big 7 😊😊😊😊😊😊😊😊😊😊😊😊
Davido and wizkid still remain among the big 3 cause they are still having big impacts in the music industry until they stop music like olamide before you can start mentioning others. There was a time olamide was among the big 3 but not anymore.
if be said rema the talk to davido e that me that he is fiery DAVIDO
if you won't to talk to somebody talk to the person darectelly
Wiz lion 🔥
My brother you are so right, davido 1, davido 2, davido 3, davido 4.
Davido 😂
King 👑 OBO 001 for life no 🧢
BIG 20😂
Big 4 or big 10..
they are just jealous of dem self, Man people..
Adamslink you have same issues
Really
Everybody dey talk, Rema dey follow talk, one music star? because the world they hype Rema, which music he dey sing
What of Flavor na
Wizkid is frustrated, but mumu wizkid fc wont see it, dem dey too busy to dey talk rubbish
Mumu talk who told you , Don jazzy artist first disrespect big wiz first and big wiz send him to his Boss , big wiz did the right thing
Davido mother na from Edo State too Adams
Say no to overdose
001 for life 🔥🔥🔥❤
You day craze, who all of them be for davido day
Its all afro beat, just different branches. Better than all these different irlands of music. Also easier to market and packages.
For me
1 Davido
2 wizkid
3 rema
That brand matter can't be davido abeg.😂baby Rema should came down like is song cos asake dey there and I like am more
He was not begging, he was crying n dat was when he lost his son.
😂😂😂
Wiz is making this obvious because I believe he no what he is doing.wizkid is really frustrated I swear. Who does that.
I no like the way WIZ apologize sef
The video in your telegram channel where some persons were beating up two ladies is not Nigeria that’s Uganda. I’ve been in Uganda and I can tell you unequivocally that those buses that passed in the video are Ugandan buses
As for me asake is far far better than Rema
Yess
Adamslink abeg answer this comment who be America big 4 name them
Who that person way say burn boy first for davido day, that nr well
Make una dey check up on wizkid oo? Is like that guy is depressed
Which song Rema get only Calm down
Olamide na joke for who na eye
Adamslink WIZ never said beg me like Davido. He said beg me like this go and watch the video again and again
Una no get sense na by album? Oh una feel say ns every year Beyonce dey release album make allow her the higest taker for Grammy? Msje una calm down abeg, wizzy na bozz.
Burnaboy 1 joor
Rema wasn't referring to Davido
Come local man nobody too small for Benin. Face ur work ❤
Na davido own we see lots of people are doing crazy unspeakable shit in their backyard and they will come out looking dope. na if u know U know. You guys are talking about big 5 na where ona put kiss Daniel ? Dude is underrated he get hit tracks pass rema na dat calm down dey carry rema 4 him to reason say hin dey big 4
Sorry guys Pls who is RHEMA abi Na Rema ???
No 😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
Who you put first or fourth big wiz remain the biggest artist to grace afrobeat because if wiz was there you could not heard the name burna and others ers
jesus is king
My big 5
Burna
David
Olamide
Asake
Wizkid
Local man shut the EFF up.... So Davido nor be Rema mate Abi..? But Wizkid nah Davido mate? Ozuor....
I believe in BIG 10 OO! AHH 3-4 KE
1. Wizkid
2. Burnaboy
3. David
4. Olamide
5. Rema
6. Tems
7. Asake
8. OdumoduBlvck
9. Ayra Star
10. Portable
when wizkid don smoke that ie tin ie di talk any how
Baba Internet was boring without Davido
That period
Adam calm down you love Davido die
You want make your fans attack you say you dey support 001 😊😂 Nigeria my country😅 😅😅
Apologize to who?
@adamslink close ur mouth he get who person no dey write music for na because you hear of davido own
Adams you people should stop disrespecting wiz is not ok I no wan insult local man o abeg o
Wiz Dey above una top five… ur 🐸 do stadium
Tomorrow na Chioma birthday, Davido is the wire for internet. The time he took a break, you guys were crying online and said the internet space was boring
Adams why do you hate Davido with passion? You are always trying to bring him down.
Where wizkid take apologize now ... Ur headline sometimes eh please be straight forward
Rema calm down
Una talk nosense for this video sha
This adamslink no get sence. How many hits or shows does Rema Don get. Mad people everywhere
You be mugu. E pain me for who born mumu pikin like you. Olodo
Everybody to their own opinion, if CLM choose Davido over burna as his number 1, which one come be your own headache adamslink? You too dey bias, and nah tribe you take dey judge your own nah abi? Wetin dey sure be say eh dey front dey wait for you period.
As all of ona d agains Wizkid like dis get fr call off ur program