GODFREY vs KUROTAMS - ITK BATTLE Season 2 (Round 2 - Game 1)
Vložit
- čas přidán 28. 06. 2024
- Enjoy the boosted welcome bonus from Paripesa! Use promo code FANSTRIBE to unlock the up to ₦200,000
Register now 👇🏽
bit.ly/3ohXGJn
Become a member now to enjoy EXCLUSIVE VIDEOS, BADGES, EARLY ACCESS TO CONTENT, STUDIO INVITES, SPECIAL STICKERS and more 😁👇🏼
/ @fanstribehq
Proposed next Game 👇🏽
PLEASE SUBSCRIBE!!!
Business Email - FansTribeinfo@gmail.com
CONNECT WITH US ON SOCIALS 👇🏽
/ fanstribehq
/ fanstribehq
/ fanstribehq
vm.tiktok.com/ZM8Wsyfo3/
#nigeria #naija #supereagles #soarsupereagles #football #soccer #nigerianFans #nigerianFootball #nigerian - Sport
Enjoy the boosted welcome bonus from Paripesa! Use promo code FANSTRIBE to unlock the up to ₦200,000
Register now 👇🏽
bit.ly/3ohXGJn
Dem sopose use 2 by 2
Flog this Godfrey 😂
And na em ginger pass o
No be CHO CHO show workings
Kuro You na my guy
Carry that una Arsenal busy body come dey do any how.
him think say na to open mouth waaaaa😂😂😂😂😂
Normally Kuro Dey deliver, but this time, e deliver with Steeze!!!🤭
Maximum composure 😂
Godfrey learnt the hard way😂😂😂
The difference between Kuro is that , he's always calm , a lot of confidence, I love that Kuro ... Never in doubts
Thank you for participating, Godfrey worst pass man u for their last champions league run, him no even get 1point. Na to dey make mouth Godfrey sabi😂😂😂
😂😂😂😂😂no mind that Arsenal man😅
Kuro na Ai normally very calm and brilliant .😂😂we United fan are proud of you.
Honestly ❤
Godfrey just be exactly that yeye London club whey e dey support....no patience, not relaxed and calculated..alwsyd in a hurry to FAIL & JONZE na only mouth mouth nothing come out 😅😂😅😂
Can any good thing come out from Arsenal?.
2:55 Kuro just Dey very calm, maintaining steeze and maximum composure😂😂
Kuro 😂 don't take your legs off his neck step on his neck. Godfrey dey form bad guy hand. Done touch am 😂😂😂
Godfrey i remember the first round you win you said you need kuro now see Kuro😂😂
Leemao
If only MAN U fit Dey deliver like kuro 😂
Aswr 🤣🤣🤣
Kuro is a cool, calm, and calculated guy.
Very calm unlike Godfrey
Godfrey don make Karibi's abysmal first round performance look like a learner😅😅
Hand meet Godfrey o 😂
Better one 😂
Godfrey thinks say na by gra gra🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😭😭
But jokes aside..Kuro is so good
Omo i don laff belle full. Godfrey why are u rushing, u and who dey pursue land?😂😂😂😂
this game is getting intrested Godfrey go just dey rush 😂😂😂😂
Forever united ♥ kuro we Manchester united fans dey with you ahead ahead
No be lie❤
Omo kuro to the world 😂 7-0 😂 😂
Na wa for you o! Video never even start your comment just pop up, now i don already know who win before i watch am 😭😭😭
@@libby4608 no vex oo…. Na Arsenal fans Dey vex me 😂
@@libby4608 mehn, exactly
Must u type the score smh
@@user-jp4vy7vm9f make una know vex … na joy wan wound me 😆
Who be that wicked man wayy dey laff for background 😂😂😂😂😂😂
The Table As it stands,
Name. GP. GD. P
Kurotams. 1. +7. 3
Godfrey. 1. -7. 0
Mekele 0. 0. 0
😂😂
U suppose put Godfrey for buttom table 😂😂😂 guy already dey relegation way league just begin
Imagine say Man utd flog Arsenal like this next season 😂😂😂! Upon how Godfrey dey ginger reach
Godfrey you just dey rush now you see your life… they’ve left you behind 😂😂😂😂
Reality 😂
En mind first calm down after that 1 niw 😂
No mind ham over confidence Dey kill
Kuro na AI for the game😂😂
Clean sweep by kuro
8:34 body been Dey sweet Godfrey😂😂
Baba say na Fred
Lolll
Kuro my man ❤🎉 up man u🔴🤝😃
This Godfrey na pipe. Pride comes before a fall🤣😂
Godfrey think say na to dey shout 😂😂😂😂😂 my man humble 😂
The bottlers has done it again ooo 🤣🤣🤣
Who dey shout king of coming back for the background 😂😂
Chaiii. Godfrey don do Arsenal style😂😂😂😂😂
Ah😂💔
Kuro dey show excess workings
Nice game guys. I still won challenge Kuro !
Kuro...is always the man
This Godfrey sef, no single Steeze dey e body, oga just they rush, anyways like Arsenal, like Godfrey😂
Kuro no dey joke oo
Thank you for coming. 😂
After all the mouth wey you make
Like club like fan
😂😂😂😂😅😅
Nobody remember say Iwobi play for Everton? 😂
Even Lampard and Gordon
Even Rooney
Lukaku sef
Miralas too
I first know say Godfrey nor know ball, na sentiment he jus dey...anywhere belle face
E no go bàd if we fit host game show like this oh.just like who want to be a millionaire. E no go bad oh
Cool, calm kuro. 🎉
Kuro no Dey disappoint!! GGMU🎉
Kuro u deserve a chilled bottle u always make utd proud
I am always proud of kuro, my Manchester united king 🤴
Kurotams and his composure. Steeze 100%😅😅
Bro class is permanent, kuro studied Law and be showed him how smart they're 😂😂🤗🤗
Na so Godfrey go dey make mouth on and off the pitch 😂😂😂😂
Now see am
We call it walking stick in my country😂😂 Abeg how una dey call yours?
Godfrey say I will comeback for you😂😂😂😂😂
Godfrey! Even if you really want prove point to anybody, first you still learn to keep your calm.
They no born Godfrey to lace kuro boots 😂
HOW I WISH SAY NA KARIBI THEM PLAY THIS 7--0. pay back of the 7-0 way liverpool play us last 2 season
Ah😂
Imagine man utd beating arsenl like this next season😂😂❤
you go imagine tire
Wetin we don do before 😂😂nah recreate wey KURO do💔😂
U go imagine tire😂
That Tox 3, 2, 1 dey put Godfrey under much pressure 😂😂😂
Once he starts that 3,2,1 you will be lucky to answer the question😂😂😂. That counting puts pressure on the player
Nah so Arsenal the do over rush 😂😂😂😂
Normally nah 💔😂
I like d way kuro tell Godfrey ( CALM DOWN)
Godfrey go just dey fly. 😂
It's so painful you're an arsenal fan
I love this game... without hint I don shout Micheal owen tire lol... but like you talk Tox, pressure go make you forget when you de the hot seat.
Ah💔😂 this one bad o
Dem suppose flop him cane join😅
Who dey laugh that laugh 😂😂😂😅
I don't kuro is very good like this. Respect bro❤
Kuro and Dan are very intelligent . I wish Henry competed
I believe you Kuro
🎉
I already said it. It’s only Dani and Kuro that are intelligent here. Dani was unfortunate to meet Kuro at first. Winner of that round is winning the league and it’s happening already
So ability to name sports players makes you intelligent? What are you saying 😂
@@nonsoottih7405 Yes, intelligent people know variety of things including football.
@@okanlawontaoheed4864what are u waffling about??? So U are indirectly saying that someone that has little knowledge about football isn't intelligent?? 😂 Nawa for people sha.
@@henryorji7285 You’re part of the unintelligent people…. You are watching football and you’re employed to be part of the organization like this without ball knowledge? You just like to pick phone and be typing rubbish
Tox no be small tank u for coming gentle man 😂😂
Godfrey too dey rush life 😂
Godfrey sef.
Try de calm down
Kuro so calm under pressure. Kobbie Mainoo 2.0
Arsenal with there initial gra-gra 😂😂😂😂. Weldon Kuro, flawless victory 👏👏👏👏
That meme of Anthony getting in as a sub with his face all serious as if he go do something... Na that same energy Godfrey carry 😂😂
Abeg kuro too good, if he get knowledge for book like this Phd, Masters🤣 or any degree higher😂
To kuro do already win this game😂😂 is just like Real Madrid in the ucl final
He’s just too good against the others
The one person i think can get close him is the other man united fan Henry and he no dy the game😢😢
I LOVE ❤️ WHAT YOU GUYS ARE DOING I APPRECIATE
@Footballfanstribetotheworld
Glory Glory Man United
How i wan take type wetin de my mind sef. Anyway, like club like fan, abi na like Arsenal like Godfrey 😂😂😂😂 just choose the one that sounds sweet in ur ears. Godfrey should always remember that overconfidence na im make February no complete 😂😂😂
2:09 Kuro just Dey talk teams with star😂
You sure say the guy no drink Star beer?😂😂
Kuro dey calm , na wetin e dey use beat others
Shame nor dy this Godfrey eye at all 😅😅😅
12:07 😂😂😂 Karibi laugh wicked 😂😂😂
Why Godfrey dey rush wan dey do like him idol Ronaldo alk mouth no bite 😂
Which kind laugh Karibi Dey laugh 😂😂😂😂😂
So wetin make Godfrey think say Fred played for BVB??? 😂😂😂 that part off me.
Inno Dey calm down na why
All this questions were very simple
Kuro badt I swear
This Godfrey self 🤲😂 his failure here dey affect arsenal fc😂
Kurt Dey use him head….which one be who is Anderson ??😅
Like he doesn’t know,while calculating his move
Na so Arsenal go Dey rush 🥵🥵🥵😢😢😢🤣🤣😂😂🤣🤣😂😂🤣🤣😂😂🤣😂😂
This Godfrey always rush, kuro was calm enough to remember all these players, howvi wish Godfrey were me
Everton players i will mention like 15, champions league final players he forgot, as in ehhh, kuro is calm that's the reason why he always reminiscing the players
Person dey laugh him der😂😂
He say d result nor fair 😂😂😂😂
Kuro too know football ahhh 😂
Godfrey be like man u going to anfield
Wow!! Clean sheet __kuro 🎉
Godfrey just dey jump 😂😂😂
Geoffrey dem go whine you, but no panic 😂😂😂
12:01 why u close Laptop like that na😂😂😂
Godfrey na Cho Cho Cho he no fit show workings…😅
Kuroo to d world 😂😂❤❤❤❤