Adviser too good Abeg Baba wey him music dey give joy ❤❤❤ My number one the champion 🙌 Baba please create a Spotify account and put all your songs there for tomorrow's sake you and your children will keep benefiting from it. And we your loyal fans will enjoy your song anytime we want especially your old songs 😪
E be like say baba adviser carry all he bound come from benin because no differenc…. As he Dey do am for 9ja na so he come do am UK❤❤ may u live long our legendary adviser ❤❤❤
Na out own big destiny be that oooo so much loving and handsome man seeing for the first time since adviser and others are using him to sing mostly easther 😂❤
Thank you everybody anytime I watch you you make me happy God will continue to make you happy in the rest of your life Baba one day we will meet you will know that you meet person that day the best fans❤❤ I love you you make me dance this evening😂😂😂😂😂
Masses chairman you are a living legend. There is no song of yours I don't love. Am sure you were born a musician. Thank you so much.
Adviser too good Abeg
Baba wey him music dey give joy ❤❤❤
My number one the champion 🙌
Baba please create a Spotify account and put all your songs there for tomorrow's sake you and your children will keep benefiting from it. And we your loyal fans will enjoy your song anytime we want especially your old songs 😪
Adviser I beg play that song when I remember yesterday when there is no hope my brother .e be like na fool of 40 ooo
Baba school boy I dey feel your vibe epa 😂😂😂
Mr Destiny is a wonderful man he dey try i hope to meet him one day in person
Omoregie I get gift for you... you are the best among all, your music can cure hypertension in two minutes...but adviser is an elder in the game
Oga destiny where is ogie super sound Edo people want to know
Guy allow baba sing abeg your voice dey make me vex
Adviser na boss for life.
E be like say baba adviser carry all he bound come from benin because no differenc…. As he Dey do am for 9ja na so he come do am UK❤❤ may u live long our legendary adviser ❤❤❤
Na be legend ooo😂😂😂😂
OMOREGIE WISDOM MAN NICE VOICE ❤❤
I don press download ooo because of adviser
Na the adviser real keyboard list aaaaaa d turn finish 😊
Omoregie dey sound like adviser
I still dey village when he sing this music 😢😢😢Jesus now I dey enjoy the music on Lexus
Omoregie you give me joy baba
Omoregi you are too much.
Oga Destiny no dey let person enjoy their voices really interrupting - please allow them flow, I thought this about them
Adviser joy giver
The agadagodo himself. Epa play a fool at 40 for Birmingham. Abeg I wan hear am that day
I love what I see
Nice one
Na out own big destiny be that oooo so much loving and handsome man seeing for the first time since adviser and others are using him to sing mostly easther 😂❤
Good one
The great king 🤴 of the world
❤❤❤❤❤
Thank you everybody anytime I watch you you make me happy God will continue to make you happy in the rest of your life Baba one day we will meet you will know that you meet person that day the best fans❤❤ I love you you make me dance this evening😂😂😂😂😂
❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
Adviser otutu nor Mui beka
Adviser with the suyar 😂😂😂😂
❤❤❤❤❤❤❤
❤❤❤
Why una forget Ireland Dublin
Nice one