20 fufu challenge, the winner will shock you | LaughPillsComedy
Vložit
- čas přidán 28. 05. 2024
- Please Subscribe to LaughPillsComedy official CZcams channel for more funny comedy skits that will make you laugh for free:
/ @laughpillscomedy
--
#LaughPillsComedy #LaughPills #NigerianComedy #NigerianComedy2018 #ComedySkit #ComedyNigerian #Comedy #MentaMusic - Komedie
Those guys for back dey hungry pass una self...😂😂😂
Ahswear 😂😂😂
😂😂😂
When I see Solo with water... I know say e don lose...
😂😂😂
She was even eating it slowly, nor be by gragra, broda solo upon your big belly 😢😅😅😅
Those 3 guys at the back standing really need this food 😅😂. Make una help them
Baza baza no they this one oo 😂😂😂 Edo to the world
If you are proud to be Edo like this comment ❤
I respect this beautiful sister!
She is the legend.
I love her style. She took her time eating, while bros' was rushing to become first to finish.
Woman finish 10 fufu ? 😅😅😅😅 Na wa ooo
The fufu no be tinibu size self
Omo i like this well, she nor pretend at all she do it calmly and won ❤wow 😮😂🎉🎉❤
Slow and steady win the race 😂😂😂😂😂
See ppl wey dy una back na them support do the fight not 2 una sguu 😂😂
Abeg wetin she dey think when she dey chop..e go fit solve Nigeria problem
Na the back guys for do this competition
My sister na man you be 😂
This babe need to start her own content/ skit. She really need to.
Content to do what?
This is the problem of you people, you can never be under someone😮
Just because she swallowed fufu faster you want her to have her own content!
@@dubemellit2932why must she be under someone, people like you hate to elevate others
: This is a pure definition of FEAR WOMAN😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
Wow i love dis babe sha
Babe three gun salute for you ❤️❤️❤️❤️❤️❤️. sisterhood never disappoints ✌️ peace out.
Broda solo leave water na... sister na man you be!!! Make we use her replace Bob 😂😂
This babe should be given a big award
Well done, lady 😂❤watching from kenya 🇰🇪
This girl smoke nice weed
The girl suppose stand up let me see where all that entered
Solo take too much water 😂😂😂
Na man that girl be 😂
She no dey even drink water😂
😂😂😂😂 wonderful
Only dangote & co fit marry her
See as she just calm down dey do the thing😂😂😂
😂😂😂
SOLO, E PAIN YOU😅😅😅
Solo hide in shame 😅😅
Looking funny 💪 👀 ❤❤❤
Nawa,😂😂😂😂😂 chai
Una notice when Solo pause? E no good make shit full person bele o. How Solo go think say he fit eat 20 wraps with him kind bele? I hail the girl 😁😅😂🤣👍🏽
I for like join dis challenge ooh
😂😂😂😂😂 nice
Twenty fufus. 😆
Hahahah 😂😂 eweee 😂😂 make we use this girl replace bob , na may she be
Much love from BENUE BOY NIGERIA 🇳🇬🇳🇬🇳🇬
This lady needs to meet with spanner let's see the out come 🎉🎉🎉🎉🎉🎉of
MAN YOU WANNA USE THE REST ROOM
20 fufus😂😂😂
Don't take this kind of girl on a date or an outing 😂😂😂😂😂
The girl try...
So thin your back people give them food now please
I was about asking why they brought people wey never chop come keep dem for back 😂 na broda solo wey get big belle na en come do fufu competition 😂
Bros Solo how market
With their lin chest for back 😂
10 wraps na nothing nw just send me location
Guys behind needs the food most.
You just know Wetin Dey my mind
with their lizard body
Omo total gluttons if I cook hand dem go chop my hand join
😂😂😂😂oga solomon
Is this a lady waha, ,, we need this challenge with Spanner boy from odira
Dis girl na D opposite of Hilda Baci!
😂😂😂😂😂
SOLO YOU DO THIS ONE😢
See me see this woman oooh😮😮😮😮
Le gars a besoin de médecin.
I want to compete with you i can finsih 20 wrap of that fufu
She shock me wey be woman self like this she don finish one painter of garri
Solo I beg run 🏃 oooo
Oga Solo after all you did to lose weight and lower your belly fat, you still dey do food competition
Solo, why drink water
It's obvious from the start that the Lady is gonna win, because that guy drinks water while eating tournament.
I'm also a big eater but, the law to success is , stay away from water.
Who na dey clap for her abi ok man wey go marry her hope who na go come dey settle matter because of food for house
Women eat too much 😂😂😂
if u say no man can do what she do the give her spanner..but she really tried
@LaughPillsComedy invite spanner make she challenge the girl
No be juju be that?
No fufu
FEAR WOMAN
Please give this the behind Boys or men please they are dying
You are risking diabetes continue
Une fille oubirn un esprit?
You can't tell me the girl smoke b/4 coming to that challenge
My advice to you to you.... This is very dangerous to your health
Africans. Black skin black mind
When you stuff yourself with all thay food for 50,000. Even if it was dollars or euros is worth it.
In a world filled with evil, where the devil constantly roams seeking to destroy, God promises to keep us in perfect peace if our hearts remain fixed on Him. He guides our steps, delivers us from traps of the enemies, death, and sickness. He watches over us with fatherly love and care. There's no reason to fear, for God is our constant companion and protector. Stand firm on His promises and prioritize Him in your life, obeying His every word. Isaiah 54:17 No weapon that is formed against thee shall prosper; and every tongue that shall rise against thee in judgment thou shalt condemn. This is the heritage of the servants of the LORD, and their righteousness is of me, saith the LORD.
U are not giving ur boys food stop de neked dem pls
This is madness, plz u guys should stop this nonsense. U will kill someone & u'll say it's a challenge😮
When I first saw the girl I said this one just want join the game 🤓not knowing she will win 💃 am very happy to see my gender win ❤️🩹let her do it with spanner I want check something 😂😂😂
😝😝😝 this nasty food
This video shows how who na take they maltreat young boy for hk, those guys are suffering and lost malnutrition
😂😂😂😂😂😂