YKB ft. Joeboy - San siro Remix (Lyrics)

Sdílet
Vložit
  • čas přidán 6. 10. 2023
  • Artist: YKB ft Joeboy
    Song title: San Siro Remix
    I think it’s you
    I Can’t pretend you dey gbemidebe
    Shawty a ten
    Nothing less
    You too fine
    Write you a cheque
    Body so bad
    Fit to make me mannerless
    Yes
    Rub my chest
    Rub my head
    You always on my mind so how can I forget you
    Wetin I feel na true
    It’s you it’s you it’s you
    Chorus
    i’m already a bachelor so ka ma ba se lo already
    Government don pass law already
    Say your love no be crime
    Say your love no be felony
    Where the marriage counsellor, make e dey counsel us already
    So many damn butterflies in my tummy
    I wanna open up
    I wanna show you off
    I wanna show you
    The amount of love wey I get
    E fit to fill up eleven basket
    E fit to fill up San Siro
    I could be your number one hero
    Till I enter casket
    The amount of love wey I possess
    It big pass wetin I go fit profess
    It could fill up san siro
    I could be your number one hero
    till I enter casket
    (Casket, casket, casket, casket, casket, casket)
    Till i enter casket
    (Casket, casket, casket, casket, casket, casket)
    Till i enter casket
    The amount of love wey I possess
    It big pass wetin I go fit profess
    My baby teach me to love she my professor
    And also my mother confessor
    Before I begin the explanation
    Make - paint a picture
    Make I write literature
    Describing my future with you
    Yusuf baby, baba siwon
    #superlyricshub #bricelyricshub #2023lyrics #joeboy #lyricvideo #mylyrics2023 #realoworofficial @ephronboy
    YKB ft Joeboy san siro Remix Lyrics
    YKB ft Joeboy san siro Remix official music video
    YKB ft Joeboy san siro Remix official edit video
    YKB ft Joeboy san siro Remix official dance video
    YKB ft Joeboy san siro Remix official audio
    YKB ft Joeboy san siro Remix audio track
    YKB ft Joeboy san siro Remix mp3 download
    YKB ft Joeboy san siro Remix mp4 download
    YKB ft Joeboy san siro Remix TikTok video
    YKB ft Joeboy san siro Remix TikTok song
    YKB ft Joeboy san siro Remix TikTok challenges
    YKB ft Joeboy san siro Remix TikTok compilation
    YKB ft Joeboy san siro Remix TikTok competition
    YKB ft Joeboy san siro Remix mushup video
    YKB ft Joeboy san siro Remix new song
    YKB ft Joeboy san siro Remix full song
    YKB ft Joeboy san siro Remix new video 2023
    YKB ft Joeboy san siro Remix Lyrics 2023
    YKB ft Joeboy san siro Remix sped up
    YKB ft Joeboy san siro Remix danceall
  • Hudba

Komentáře • 2