Firstly daddy I wan ask you this UK wey you go shey na 5 years you go use for there ni becoz Anno understand you no con hear yoruba again for just 9 days wey you use for UK 😂 then no go breath again😂😂😂which car wey carry you enter from UK daddy 🤷😂 like at this point have give up on you guys 😂😂❤ you guys wanna wound me😂 as in Anno understand eyin Akorin which kind choirs una con be like this choir coordinate self no balance you carry 2.5 Owo Ogun olohun do surprise for daddy 😂, I don't know what to do to una matter😂if I unfollow you guys make I bend😂😂😂😂❤❤❤❤❤❤❤ thanks you for doing this more energy happy Sunday ❤
@@adedotunadeniran8230 I wonder o daddy just too get paparazzi for hand, just 9 days we no fit breeeeeath again😂, daddy matter don tire me😂 then carry Dare Another Level Con surprise him instead of him to bring out UK money or either niger money he dey spray ham book😂🤌, am sure if then ask daddy base on he won oppress people with his karamo😂 he can even talk say na queen Elizabeth gave ham the book wey he spary Dare Another Level😂😂😂 na so Queen Elizabeth no go breeeeeeeath again😂😂😂😂😂as in daddy wahala too much💓💓🥰💋
Hello everyone, a very good music and dancing from you all thanks 😊. May Jehovah God Almighty continue to be with you all with his kindness, good Ness and protections in Jesus Christ name amen ❤️🙏. A very Happy Christmas 🎄⛄ and a peaceful comfortable, healthy prosperous New Year 2024 to you all. Enjoyable interesting music thank you to you all. ❤❤❤😊😊
IPM THANK YOU FOR PUTTING SMIILE ON FACE ON EVERY EPISODE ❤2023 is filled with joy and laughter and ur platform is part of it ❤GOD BLESS YOU MY FAV❤WOLI AGBA❤❤❤
Daddy love dancing, but daddy can't willingly spray guest artist money 😂. It's either they recovered the offering box or they collect the money by force😂. Happy Sunday service daddy 🎉
I never regret i FoLLow u People best APANILERIN EVER love you all 🤣🤣🤣 Sorry for late comment, i was teaching my grandma how to faint , she chop community money😂😂
Daddy pls take Omo igbo to UK.....I wanna see his acting in Abroad. ...thanks
Firstly daddy I wan ask you this UK wey you go shey na 5 years you go use for there ni becoz Anno understand you no con hear yoruba again for just 9 days wey you use for UK 😂 then no go breath again😂😂😂which car wey carry you enter from UK daddy 🤷😂 like at this point have give up on you guys 😂😂❤ you guys wanna wound me😂 as in Anno understand eyin Akorin which kind choirs una con be like this choir coordinate self no balance you carry 2.5 Owo Ogun olohun do surprise for daddy 😂, I don't know what to do to una matter😂if I unfollow you guys make I bend😂😂😂😂❤❤❤❤❤❤❤ thanks you for doing this more energy happy Sunday ❤
Even people who use 5 years still hear yourba 😂
@@adedotunadeniran8230 I wonder o daddy just too get paparazzi for hand, just 9 days we no fit breeeeeath again😂, daddy matter don tire me😂 then carry Dare Another Level Con surprise him instead of him to bring out UK money or either niger money he dey spray ham book😂🤌, am sure if then ask daddy base on he won oppress people with his karamo😂 he can even talk say na queen Elizabeth gave ham the book wey he spary Dare Another Level😂😂😂 na so Queen Elizabeth no go breeeeeeeath again😂😂😂😂😂as in daddy wahala too much💓💓🥰💋
According to daddy 1 day in Nigeria equals to 1 year in UK😂😂😂😂
Daddy Don tire me oo. Omo ibo too no gree. Dele do something fast on ur daddy ooo
If daddy yoo dey give you inner joy abeg kiss my comment 💃💃😍😍💓
I can't believe i watch today's service inside toilet😂😂😂😂... Happy Sunday 😊 🎉to you all❤❤❤
DARE💯🙌🔥🔥🔥🔥 💃💃💃💃💃💃💃💃💃💃💃💃💃💃💃💃💃
Me too, rn😂😂😂
I like the fact that omo igbo loose Daddy's tongue😂
Cant wait to see Fujicologist or Femi Lacaster ooo
Daddy and the crew are the best please bring us fujicologist truly
Make then bring shaggi next Sunday😂😂😂
Seconded for fujicologist
Yes ooo 😂😂😂
I support fujicologist
Please bringq fujicologist
I'm always enjoying your vibes, woli agba and co, u are the best 💯
Hello everyone, a very good music and dancing from you all thanks 😊. May Jehovah God Almighty continue to be with you all with his kindness, good Ness and protections in Jesus Christ name amen ❤️🙏. A very Happy Christmas 🎄⛄ and a peaceful comfortable, healthy prosperous New Year 2024 to you all. Enjoyable interesting music thank you to you all. ❤❤❤😊😊
The moment I saw daddy in the car omo laugh won kill me 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Same here
IPM THANK YOU FOR PUTTING SMIILE ON FACE ON EVERY EPISODE ❤2023 is filled with joy and laughter and ur platform is part of it ❤GOD BLESS YOU MY FAV❤WOLI AGBA❤❤❤
I do like the ginger and dressing of baba odubeku, that his eye glasses na pa yan...🤣🤣🤣🤣
Oh my rib!!!😂😂😂😂u dey ka mango welll😂😂😂
Omo Igbo should stop frustrating daddy 😂😂😂
Happy Sunday to you all,daddy e kabo o afi igba ti won fi nnkan fa yin wale 😂
Can daddy bring alayo singer to church , we will love to watch him at IPM
Alayo and dare melody is needed for ipm service 😂
This team always delivered......more anointing
Kudos to ur crew and the musicians
Daddy and money na 5$6🤣🤣🤣happy sunday y'all
I love this❤❤❤❤❤ omo igbo dele nd u guys love u all
Daddy love dancing, but daddy can't willingly spray guest artist money 😂. It's either they recovered the offering box or they collect the money by force😂. Happy Sunday service daddy 🎉
Well done My Man@ Dare Another level
Wawooooooooooo 🤩 I love this.
Woli agba too like money🤣🤣🤣 he no even spray Dare money🤣🤣 woli agba and oda crews more anointing. U always put smiles on my face
Daddy no Dey seize to suprise me
Welcome bock sir ❤
Have been looking forward to watch today Sunday service
😂😂😂😂 it'll be hard 4u to see heaven😂😂
What a wonderful sunday. Make yomi apala come Sunday service too.
Oh yea chorister happy Sunday ❤🎉
Happy Sunday fromm new york
The last part tho😂😂😂
This is really hilarious 😂
Glad you are back...Happy Sunday.
Eyin Akorin, happy Sunday sir
Welcome back p man
One love ipm
Welcome back sir
Omo this dele and the guys fit wound person 😂😂😂😂 I don laugh tired
Live band on point🔥🔥
Omo igbo say we go chop am 😂
Na this choir go finally finish daddy😂😂😂😂😂
Daddy and money ehn😂
😂😂😂
Happy Sunday to u all......welcome back daddy abeg help us find fujicologist come to sir
Happy Sunday, from Los Angeles, longest time!!
Duvet ti e wo 😂... Joele with 'em remarks 😂
This grand entrance ehhnnnn😅😅😅
Daddy will not kill me ooo😂😂😂
Dare Another level and his band on point ❤❤❤
Dele don use 2.5 million for deliverance surprise daddy ooo😹😹😹😹😹😹
Daddy dey spend book...lols
This omo igbo prayer alone na elele😂😂
If you are here because of woli agba, let's gather here and spoke the UK spoken English😂😂😂
Before I watch it finish let me laugh bcus yio leyin fun daddy at dele.they don use money call dare another lever 😂😂😂😂😂
Daddy and his crews won't kill me with laugh 🤣🤣🤣🤣 Weldon guys
You dey ka mongo wel😂😂😂😂😂😂
Love this ❤🎉
happy Sunday from Ivory Coast
Wow 💃💃💃💃💃💃 woli and crew🥰🥰🥰🥰
😂😂😂 what a 2.5m people’s trouble surprise!🤣🤣
Call another parent meeting for the choir 😂😂😂😂
Just keeping waiting to hear babaodubekun 😢
I gbadun dis alujo
I knew their kindness to Daddy was too good to be true😂😂
I never regret i FoLLow u People
best APANILERIN EVER
love you all 🤣🤣🤣
Sorry for late comment, i was teaching my grandma how to faint , she chop community money😂😂
Please bring Pastor Ojo o
Absolutely lovely 😍 😊 ❤
OMG! Hear classics. 🥵
Happy Sunday
Eyin akorin
Dele mapa mi nah😂😂😂
U guys are doing well ❤❤
Best crew ever❤❤❤❤❤❤daddy u are special 😊
Daddy abeg, bring fujicologist come oooooo, abeg. Nah God i take beg u 🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏... Love u guys ❣️❣️❣️💯
You guys are amazing
Won ti gba e Woli.Smart Guys.Baba went to London.Disciples made Millions of money Daddy could not made since inception of the Church.
More grace 💯💯💯
Amazing ,dad dele😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Daddy call another parent meeting 😂😂😂
Dad don fresh fr🤭❤️
😂😂😂😂😂😂😂 daddy seh you dont like the suprise ni
Happy new week 🎉Ipm fans let gather here 🎉
Daddy ati awon omo won se e efe pami ni 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Daddy and money 😂😂😂😂tope gan gan darling I sight you ❤❤❤❤
Agali I sight you friendo.
Happy Sunday 😊🌈💫
Lol joele... Daddy ebo duvey te WO 😅
I hope u heard the guy who said daddy e bo duve😂
I thought it was only me that hear that 😂😂😂😂
Tope gan gan don see daddy finish 😂😂😂
Happy Sunday 🎉😂😂
Happy Sunday oo 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
That drummer with him tinny voice 😂😂😂😂
Happy Sunday 🥰
Daddy spent wisely for this one 😂 not like femi Johnson 😂😂😂
You welcome daddy more grace
Daddy with stinginess nah five and see,book instead of money😂😂😂
Happy Sunday 😂❤❤
Daddy, you like ijogbon sha 😅
Greatings from kaduna 😂
I'm speechless😂😂😂
Daddy is too stingy 😅😅😅😂😂😂
Woli agba too funny he make me laugh
Happy Sunday ❤🎉😅
Nice
Happy Sunday ❤❤
Happy Sunday
They indeed surprised Daddy😂😂😂
Daddy Daddy.Daddy no dey carry last