He know get any meaning abeg, they're many people out there that can't even make one sentence of english and they have fucking money don't let me mention names... At least he's still trying, all we ask for is God grace okay.... And leave english for who get am 🤐
One thing I respect about this guy is his humbleness
Very humble man!💞
Much love portable sir 🙇🙌💗
Habeeb you are too much mouthed, greetings 🙏 to you all the ways from Denmark 🙏 💖 🇩🇰
Portable you be God sent I swear Oluwa don make u finish your grace go dey increase but I still dey pray d day you go bless me too
I swear I too like you portable kini ma fajaa
You no go fall insha Allah keep grinding
Nice about you portable more respect too mush money lakpo
Na our own Beckley estate una Dey so
Congratulations😍🥰🥰🥰🥰
😍😍😍😍😍
Congrats 👏👏👏
That's great 😍😍
What is the title
It is good 👍 to be humble
Fans no go they talk about gangsta oo
This portable matter nai be MONEY REALLY MISSED ROAD
Kala ma rerin, twon ba n disturb e ko pa data
😀😀😀😀😀😁😁😁😁😁
Kilo to so wo Tori olorun😊
Ring nooni 😅
🤣🤣🤣AFI ring nor
Him slf don talk am b4 unah go dey abuse or insult am🤷 he said he did not have 🧠 but he have money so no cap🧢
I face many challenges not challenge .. Bruh you be international artist try dey work on your spoken english
He know get any meaning abeg, they're many people out there that can't even make one sentence of english and they have fucking money don't let me mention names... At least he's still trying, all we ask for is God grace okay.... And leave english for who get am 🤐
I beg leave fucking english aside, he s not a lecturer
It doesn't matter
Go use your English withdraw from ATM mumu, we talk about grace you satdown there proofing stupid English, English na your father language? Ode
Nah your english