The light get mamiwater friend when come go buy fish bcs the fish say without Titus Fish him no go work🙄.na that one come vex the plumber when connect the river bcs him need him connection fee unless mamiwater no go chop sleep and that time Tinubu don increase fuel so kaiji dam come jam one trailer... I day come make I fist go shit I go tell you wetin happen finish
The best solution is to allow him cut the light than to allow him explain to you why he needs to cut the light... Dem dey charge dirty join.... Eeii 🤣🤣🤣
Mr Paul is something else. 🤣😹 I love this man d!e 😅 coming to look this up from a few contacts with your stand-up comedy performances. Woooow!! Sheer uniqueness!!
paul too good abeg 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 best award of confusion goes to paul 😂😂
I love this guy’s brand of comedy
"Na government employ am no be me o" 😅😂😂😂😂
😂
Everybody head don dey turn
Nah madness be this ooo 🤣😭🤣
More confusing is the fact that his boss is as confused as the victim, and even we, the fans. 😂
please do not ask question again to Mr PAUL 🤣🤣🤣🤣🤣
Cut the light make I get peace🤣🤣🤣🤣🤣
Now the man had to beg for his light to be cut off just because he couldn’t take the nonsense explanation anymore 🤣🤣🤣
The light get mamiwater friend when come go buy fish bcs the fish say without Titus Fish him no go work🙄.na that one come vex the plumber when connect the river bcs him need him connection fee unless mamiwater no go chop sleep and that time Tinubu don increase fuel so kaiji dam come jam one trailer... I day come make I fist go shit I go tell you wetin happen finish
Mr Paul...e no go better for you...which one be fish and banger soup for cutting off light biko nu😂😂😂😂😂
I started laughing before watching 😂😂
L😂😅😂l...
U dey make eye turn ma 😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
😂😂😂😂😂😂 Cut the light off me 😂😂😂
Make this guys no go kill me with laugh😂😂😂😂😂 before dey go buy granite my oga wife don Cook banga soup😂😂
One boy come fail for school 😂
The best solution is to allow him cut the light than to allow him explain to you why he needs to cut the light... Dem dey charge dirty join.... Eeii 🤣🤣🤣
This is a different form of comedy and it’s absolutely hilarious
I just love your comedy,the rubbish talks makes it unique 💕
It’s just hilarious
Mr Paul is something else. 🤣😹
I love this man d!e 😅 coming to look this up from a few contacts with your stand-up comedy performances.
Woooow!!
Sheer uniqueness!!
Cut the light jare mapami 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Abeg make una cut the light en dey affect my socker-away.
The woman wey pack dirty near the transformer, she fit charge the dirty?😂😂😂😂
I was waiting for that cut the light 😂😂😂...
Cut this light mae I get peace...cut the light 😅😅😅
And he go dey give full explanation like say na sense him dey talk
This man almost choked me while I was eating 😄😄😄
This one pass Sokoh until he forgot to say "actuaally.
Mr Paul, why???? 😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
Transformer and generator Dey interfere 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Them dey charge dustbin 🤣🤣
this guy will kill me with laugh😂😂😂😂😂😂
Mr Paul will confuse you from A-Z
He never hear anything ego hear am today 😂😂
😂😂😂 cut the light, and I get peace 😂😂😂
Jesus😂😂😂😂😂😂😂
Who noticed the black guy wanted to laugh oh me Paul u are really funny wallahi 😂
Confusion, cut light make I rest 😂😂
You for tell am how that your friend broke Aroplain mirror 😂😂😂
Just cut the light 😂😂abeg
Cut the light abeg 😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣Laslas just cut the light make everybody rest
Lolsss Mr Paul you won't kill me with laughter😂😂😂
This guy dey crass verrückt. Lol 🤣😂😂😂
Mr. Sokoh did the right thing😊
Mr Confusion😂😂😂😂😂
Em wife tellam say come chop fish 🤣🤣🤣🤣🤣
Mr Paul no go kill me.. 😂
Good boy u go make ar crazy 😅
Mr Paul 😅
My jaws dey pain me oooooo😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
You dey make eye turn me😂😂😂😂😂
...cut the light!😂😂😂😂
Oga hear explanation e burst cry 🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂😂😂 cut the light😂😅
You dey make eye turn me😅😂😅😂😅😂
Na waoo 😂
Na Govt employ am oooo.... Cut the light make we rest
😂😂😂😂😂... this Mr Paul is Really Mad
😂😂😂😂😂Mr Sokoh don confuse!!!! 😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂❤
😂😂😂😂 just cut the light make den rest
Lol... I swear, u dey make eye turn me too ooo
😂😂😂😂😂😂😂
U no go fold ke😂😂😂😂😂😂😂😂
Mr Paulolo dey confusion man
Mr Paul what are you saying 🤣😂🤣🤣
spirit of confusion 😀😀😀😭
Lol. Hilarious
😂😂😂😂😂
Oya cut the light, hahahahahah
Peacefully cut the light 😂
Hmm lol 😂😂😂❤️❤️❤️😂😂😂😉☺️☺️
Ah God🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Kolo guy 😂😂😂😂😂😂😂😂
It is finished 😂😂🚶🏾
😂😂😂
I love ur videos😂
Cute the light make my life rest
😅
😅😅😅😅😅
Cut the light kwanu
Eye turn Sokoh
Mad man you go see light cut
Big wala
which brand of weed you dey smoke 😂😂😂💀
Cut the light
😂😂
First to view 👍👍
This man
Hahaha haaaa
😄😄😄😄😂
😅😅😂
😂
This is the only guy who can really make me laugh. But I don't always see his comedies
Na your facial look dey bowlful me for ur whole character
Why you be like this sef bros 😅💔
I no fit laugh o
Mr Paul nor kill me with confusion
LoL he said cut the light make I get peace....
U dey make eye turn ma 😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
😂😂😂😂😂😂
😅😅😅😅