This Oga Sabinus nor sabi book 😂😂 |
Vložit
- čas přidán 24. 01. 2022
- Please like this video, subscribe and hit the notification bell🔔 to stay updated on new releases ❤️
Download all my videos here: bit.ly/Boywiththemic
Connect with #Boywiththemic on social media:
Instagram: / jojofalani
Twitter: / jojofalani
Facebook: / jojofalanipage - Komedie
Every body done high for this interview 😂😂😂💔
From Today, God Will Put Us In A Position Where We Don't Have To Beg, Borrow, or Struggle To Survive......Amen 🙌🙏
Amen and Amen.
Amen
Amen
Amen
A BIG AMEN OOOOOOO
Saminus explaining everything with absolute conviction 😂
😂😂😂
So nobody go school for naija?😂 na only to form say we sabi lol
Upon the past question wey Tunde Ednut give them 🤣🤣🤣🤣
Abi ooo 😂😂😂😂😂
Sabinus cant go wrong for me lol. Very funny, crazy and hard working guy 👌👌....
It's how he finds the perfect side clips for me😂😂😂😂
"Even my papa no reach one decade" 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂🤣🤣
Hahaha 😂😂😂😂 Abdul Kareem is a decoder
🤣🤣🤣🤣
Sabinus is effortlessly funny 😂😂😂
22 decade got me 😂😂😂😂😂😂😂 she come chop knuckle follow
I tell u with full chest 😂😂😂😂
E easy to reach 26 decades? 🤣
Sabinus say I’ve not lived up to a Decade 😂 he said I don live young boy 😂 Sabinus na Olodo 😂😂
I am still in shock lol 😂...God bless you JoJo
JoJo how do you control yourself not to laugh ?🤣🤣🤣🤣🤣
Na after dem don drink you come dey ask dem question 😂
220 years mama 😂
Davido meme got me,so all youth in Nigeria between this year and last year every don be crazy including devido this is serious ooh all of una are running mad 😂😂😂😂
Another legend 26 decades 🙄🙄
🤣🤣🤣😊
no wonder Buhari is still in power!
This your added features is everything…miss those men and their movies
Thank you for making my day,one can't be depressed if stayed tune to your channel
Somebody please tell me this was a joke..the serious faces dey off me 🤣
There are things you want to do that you don’t want to do 😂
He advised those that have lived up to a decade to be strong 😂😂
😂😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣
😃😄😄
Nobody has lived up to a decade 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 it's the smile they have on theirs faces 🤣😅🤣
Davido na small decade 😭😂😭😂😭😂 Idris na Decoder 😂😂😂💔
😂😂😂😂😂😂😂😂 that Davido own finish me
😂😂 all of them come chop party rice and them nor know book..
question i was also fail 🤣🤣
His facial expression for me 😀😀😀
And Una go tunde birthday, see falling hand🤣🤣🤣🤣🤣
Jojo na bad guy 😂 but we still love him ❤️
Oga Sabinu you have killed me.... Happy belated birthday to you ooo
My guy can serious face nor be lie, you nor go knw abi you correct or wrong. 😂 😂
I can't stop laughing 🤣🤣🤣
Davido say like this now everybody for the country do mad even him sef don mad🤣🤣
Jojo your contents are educative, informative and entertaining. I really appreciate you. Thank you ❤
Yes it sure but 😂😂😂😂
Tunde Ednut just pack olodo come him party chaiiiii🤣🤣🤣🤣
Nor be small ting ooooooh lol 😂
Jojo, they hardly got your question correctly. So funny 😄
Na we be Rema height 🤣🤣🤣
This might look and sounds funny, but a very good topic.. nice video.. more wins bro
At first it's funny and laughable, then it begins to hit. A lot needs to be done about our educational system-and quickly.
Like seriously 😐 none of them got it right.
It's so appalling
I felt like crying, my two hands was on my head all through this video, just imagine
Exactly, this was disheartening 🙆
Dem don drink lol
@@PepTalkTillYouDrop drink no dey comot wetin you know for your head. Belike say you you no know anything like those people too
🤣🤣🤣🤣🤣🤣, Ayemiteni, Jojo God will put u to shame. I got all my questions correct, u no show my face o🤣🤣🤣🤣
Omo, comedy and savage lifestyle with weed don make we Nigerians dull esp the youths. Make we go school 🎓 naw lie, we say school naw scam. Naw yahoo yahoo be way forward. Naira marley don talk am say we all naw thief 😂its our survival calling😂😂😂😂😂😂me sef I fail am I said 12 years lol. Jojo thanks for the Enlightenment and knowledge u impact with your comedy.
You should ask them how many years is a millennium? Na their kasala go burst lol 😆 😂
The B-rolls always cracks me up 🤣🤣🤣
Some people settle down dey explain rubbish 😂😂😂😂😂
I pray say one day you go come my area🛐🤲🏼... Ikola ilumo💯
Those people with killed me with laugh 🤣🤣
Werey say which dey that one start nah 😂😂
Nobody don live up to a decade 😂 😂 😂 that one off me 😂 😂 😂 😂 😂 😂 😂
Future Leaders. Play play naija don cast oo.
All our celebrities no sabi book 😏🤣🤣🤣🤣
Port Harcourt people too dull 🤣🤣🤣😂
Jojo I don't even get how tou keep a straight face when they make these blunders 😂😂😂😂. 100years was the most common answer. 😂😂😂
Oga jojo abeg where you dey see all this questions😂🤣😂🤣😂🤪
JoJo you wicked oh😂🤣
After people don drink.
Some after realizing their mistakes 😫
So, you mean no one there even knows what a decade {10 years} means! Truly, not all that glitters is diamond. What a societal decadence.
De advice from de kill me sha😂😂😂
Cruise 😂😂 I think he was high😂
Everyone in PH is a Comedian.
Omo .. that girl finish work 😅
Jo jo one day Dey go beat u ooo😂😂😂
The 'Decade' pronunciation: tho 😀😀😀
Lol 😂 😂 oh una plan am well mr investor 🥰😁😁😁
No be juju be that na better juju🤣🤣🤣🤣
Who you know wey live upto a decade got me
Me I Neva too last for this world oo 😂
10 years make a decade 😊😊😊😊
I want to hear most of this musicians sing their songs with their ears covered ..
If they can still remember wat they sang
I swr
😂
Yes oh
Lol 🤣🤣😹😹
🤣🤣 jojo and wicked questions
Aaaaah this is serious ooooo 😂😂😂
ah me i never stay for dis earth i🤔🙄 never reach decade,i still be😚 young boy ; na sabinus answer
I love your show because I learn more
Buster! 😂
Sabinus high for here I believe so 😂😂😂😂
😂😂him decade na from 50yrs😂 e b like sabinus been high that night
People dey 😂 😂 😂 😂 😂 😂 😂
Da guy was question JoJo🤣🤣🤣
Decade na person way don die na 😂😂😂😂
This guy the make me 😂😂😂😂
Lol this Sabinus don high…honestly
Hehehehehe 😂💔😂😂💔😂
None of my family members have lived up to a decade 💔💔💔😂😂😂..... Jojo is just hilarious 😆❤️❤️😂
🤣🤣🤣
i really enjoyed this
Wow, this is serious. 🤣😂🤣😆🇳🇫😂🤣🤣
Big up JoJo✌️
wow, wow, wow....na wa ooohhh.....just thinking with seriousness fa
🤣😂😀😃😁😁😆😆😆😁😁😁😄this one don high 😂😄😃😃🤣🤣🤣
I don laugh tire😂😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Davido na small Decade 😂😂
These guys are funny 😱🤣🤣😎
Sabinwaaaa🇰🇪🇰🇪❣️
E bi like all dese people shake buhari hand b4 dem go tat party 😂😂😂
No be juju be dis😂😂😂
😂😂 better juju 😂😂
JoJo u dey madddd
Dem don high...😄
I can't stop laughing 😂 😂 😂 😂 😂
Who you know wey don live up to a decade before😂😂. Jojo you don live up to a decade before?
Omo,my ribs dey pain me🤣🤣🤣🤣🤣🤣
6:59 - proceeds to advice 10yr olds.
😂😂😂😂😂 Educative...i really like it.