OFFICER WOOS IMPREGNATES A GIRL- OFFICER WOOS- EPISODE 57
Vložit
- čas přidán 26. 05. 2020
- Another exciting episode of Adventures of Woos. In this episode, Officer Woos finds out one of his lovers; Shaki is pregnant for him. Find out what happens next.
Featuring: Strong Person, Monalisa Stephen, Darealsola
Written by: Officer Woos & Nka Emmanuel
Produced by: Officer Woos
Visuals by: Bot Studioz
Follow
Twitter- officerwoos
Instagram- officerwoos
Facebook- officerwoos/
Snapchat- / officerwoos
Tiktok- vm.tiktok.com/vQyPc8/
Triller- v.triller.co/VyL6J7
FOR ADVERT PLACEMENT
📧 contactofficerwoos@gmail.com - Komedie
My people Abeg make una no vex for your boy. I set an for 6pm . I no Come understand wetin happen o. E dey show another date. Sorry for the delay. It will worth the wait. Drops soon.
Much Love Guys.
Officer Woos
Goo God nor go shame us e go worth the wait.....
Una go wait for it
God no go shame us❤
God nor go shame us
God no go shame us 🤣
Hahaha 😂, , how can somebody be stammering even in his thoughts.
Officer woos please. You no go kill me oo 😂😂😂😂
Mad oh 🤣
🤣🤣
Lolzz am telling you
🤣🤣🤣🤣
😂😂🤣🤣🤣
hhh
Woos is stammering even when thinking
😂😂😂
😂😂😂😂
Exactly my thought 😂😂😂
You funny guy
No b smo
Officer woos neighbor is another vibe 😂😂😂🤣
Ok boss
yess ooo
Aswear 😂
5:33 make me laugh out loud by the middle of the night, officer woos is a madman😂
Officer woos you are love by all of us. I am really proud of you, You make me smile when Even I am sad. Woos is the best keep it coming we can never get tired of you.
Daddy woos 😂😂Daddy boo boo 🤣🤣🤣 Daddy I love you ❤️🤣🤣🤣🤣Papa😅
Goo goo goo God no go shame us 😂
Wow
I didn't sleep because of this
When i saw it around 9pm i said it in mind that this episode is going to be wonderfull
I had to wait and watch by 2Am
And i watched and enjoy it
Officer woos is the best
Yesooooo
That woos laugh can heal a depressed person
"Daddy Woos"...... 😂😂😂😂😂I died😂😂😂😂😂😂😂😂😂continue with this kind of content 😂
Officer Woos is a motivational speaker. Only one line from him "God no go shame us" 😁😆😁😆
Okay I give it to you officer woos you're even stammering in your thinking 🤣🤣🤣
Wa wa wa wia u dey go?.. kilowi?.... welcome home 🤣🤣🤣💀
I love you so much woos
God no go shame us I swear
😂 😂 😂 😂
Neva
Believe
His mind even stammers 😂😂😂😂😂😂funny as Hell
The lady can act menh...I love her style.. she's real..woos Sabi cry oh..
Woos..that ur friend will never make heaven 😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂. Even his mind stammers. Epic.
Lolzz
The stammering vibe alone... mad oo🔥🔥🔥🔥🔥🤣🤣🤣🤣
Anytime I hear "God no go shame us o" na officer Woos dey come my mind 😂
I never wanted to watch this video because it was too long.....but I enjoyed it 😂 thanks officer woos
aww.
Already 👍👍👍like before watching the video, Woos you too funny
Goo Goo God nor go shame us😂... officer woos
I love this guy jaré 😭😂❤️
Woos is very funny...I love this...he killed it with his partner
Why una dey shout for our estate 😂😂
Woos don enter one chance 😂😂😂🔥🔥🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇩🇪...✊🏾
Gesu something never drop people say them like am already 🤞🤞 Woos u ve made it 🤣🤣🤣
Seriously,the thing never even drop self
Officer woos u are too much
He is too good to❤️😁😂
Guys please check me out, I have hilarious contents on my channel too
Why you the shout in our Estate
Lolzz🤓🤓🤓🤓🤓
"Woos jnr."😂
Even your thoughts stammers lmao😂😂
This is the best collabo Woos and Strong person 😂💛🏋️
The way he says God no go shame us😂💔
What mk me laugh out loud more be say even in his thoughts he dey stammer😂
God no go shame us ooo😂😂😂nice one brother....
OFFICER WOOS : God no go shame us ooo!
GOD : I don already shame you
Pele ooo Papa Bomboy 😀😁🤣🤣🤣🤣
Woos you're really funny,this your cry sef!
Nigeria mums no dey carry last for pregnancy time
Hahahah this guy is something else 🤣🤣
God no go ever shame uss, an Æmmäř Æřëwä VIP the talented musician
God no go shame u woos. Higher u go.
Officer woos 👏💪 the best 🇸🇳
Woos you are so amazing guy, upload next so interesting
Anytime I see u like this I dey feel hot🥵 comma be my fan😂😂
God no go shame us
This guy is not a good neighbor 😂😂
WOOS you too much abegi...i love this one die,my stomach wan tear for laugh.
My guy even stammering in is thought😂😂
Daddy boo boo, papa I love you 🤣
😂🤣😂🤣😂 I don tire to laugh...u dey stammer as you dey think 😂😂😂
See person when you dey call neighbor.
GOD NO GO SHAME US... 😂😂😂
Woos happy married life congratulations 😂😂😂
Like I haven't seen a funny comedian like woos ...
Love you Bro .. bigger fan
Aww.
Woski woski God not go shame us 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Killed it!!!
Mommy love don't cost a thing😂😂😂😂 the slap I die😂😂😂😂......
G...g...g...God no go shame us! Love you bro.
Even woos in his thought da stammer😀😀😀😀
I really love this guy
U funny die 😂😂 😂
Much love woos
Keep on
Woos stammer no be here oo.anyway nice one inspector woos.
Very funny, nice one woos. Your neighbor wicked ooo
This one go mad oo 😆 Woos Wobby
Woos mad guy you never born you dey think about Woos junior 😂😅🤣😄💯💯
🚨- ABEG HOW PERSON GO STILL DEY STAMMER FOR IMAGINATION? 😭🤣
Have you ever been a stammerer? Only the stammerers will know
That's why it is called a comedy
😂😂😂😂 I love you joorrr. My best comedian.
Aawwww, I love 💕 this girl too much oh. She’s too good
Bad neighbour 😂😂 woos says *God no go shame us o* 😂😂
Hahaha!
These guys are something else.
Another 1 ,Goooooooddd no go shammmme us
Wossai. Cant wait to see u
Wos mii, baby wos, mummy love dont cost a thing, SLAP!!!!!
Woos, you think say you dey wise😄. Gor Gor Gor Gor God no go shame us.🙏
Strongmans reaction 11:15 killed me with laughter 😂 😂
You are doing well woss wobi oinn🤞🏿
Officer woos God no go shame us at all😂😂😂
Woos!
You're doing well ♥️♥️♥️
At least I watch 4:42am
God god god no go shame us 😂😂😂😂😇
Officer woos🤣😂😂
Go report ur period for police station 😂🤣😂😂
God no go shame us 😍💪
Who notice how woos dey cry🤣🤣🤣🤣🤣🤣
On Gad when I started the video I was like will he be stammering when he thinks and viola he thought and stammered🤣😂
I don dey laugh already Lolss pls drop it asap
Even Woos spirit dey stammer 😂😂🤣
God no go shame us, I love ur play
Officer woos keep it up so funny 😁😁😀😁😁😁
D best so far...so funny😂😂😂
Woos junior🙈🤣🤣weeeeeeerweeeelllcome
Even when thinking his mind still stammers 😂🤣🤣
Officer Woos Na Raw Talent..... God no go shame us🙏
This guy too dey make my rib break 🤣🤣🤣
Chaii dis matter don dey ground oooo make Una con solve am ooooo😂😅😅😂😂
Woos: Where you dey go?
Upcoming grandma: Kilowi???
Woos: "welcome home"
You don get wife by tulas, na roadblocks go suffer am 😂😂😂
Too funny how Kilowi changed WYDG to WH.😂😂😂😂😂
Olabisi Ilori
Sambisa police
czcams.com/video/aJfAGz1mWuU/video.html
You impregnated someone's daughter and now you want to go for fasting and praying for 30 days, 😁😁😁😁
God no go shame us oo
Woose u no go only come out with grace mercy go follow for back Ahahahaha
Hahahaha! God no go shame us ooO!! Woos!!
Woss you are good...welcome to familyhood
Lol see thinking oh that y I am very careful because I nor fit carry stress join this one o
Officer woos 😂😂😂 God no go shame us ooooo👌👌
Officer Woos mind sef dey stammer😂😂😂
I can't stop laughing my own woos
This officer woos na problem oooo 😁
God bless u woos ....