JAGABAN Ft. SELINA TESTED (Episode 1)
Vložit
- čas přidán 7. 08. 2021
- #SelinaTested #Lightweight #Jagaban
Another Action Movie from the stable of Holy Ghost Concept Featuring Lightweight Entertainment. (Episode1) watch out for Episode 2 and don't forget to Subscribe to Our CZcams Channel - Krátké a kreslené filmy
who else believe that Jagaban will revenge should hit my like
If na u wetin you go do?
@@ichulllordson1260 REVENGE HAHA
Selina tested go melt am ooo
I can't wait for him to take his revenge
I believe
Omo this series make sense to the point me start from beginning dey watch again ❤️❤️
Everybody get force we confirm am but we still need jaga for the series 💯
U are deserve an award
Thanks for watching
@@JagabanSquad make una still dey push
Una don gather 130, 000 permanent followers soon new gangster movies go soon dey come out we go like you jaga and the rest of your gang to future for all those movies una dey hear me o
Because una get like 130k people on standby wey dey wait make una post something make them watch including myself, so make una keep the fire burning
After this series. Una go Begin dey act many more different interesting series
Soon una go Begin act with the gangster Forces Dem wey come before una
Niggas like zubby, Sylvester madu, pop and the rest
A no say e no easy to act but wen una dey too una give us trailer of future movies una intend to act you know to keep the fire burning
Because na una gang be the number 1 gangster Forces for movie industry now
Una get 130k permanent followers to show for it 💪❤️❤️❤️❤️💯
Shake shake waist gets me every time 😂
As I'm eh...me sef taya 🤣
It's all started from here
I love the energy,, keep up
I watch jagaban ft Selina tested episode by episode
Much love ❤️
You too much
Keep it up
Una face show una shoes shine I too go love una abeg make una quick dey release an on time. And we re waiting selina tested episode16
I can't stop watching ụ guys films
Can't wait to watch 2
These guys have light up Nigeria
Can’t wait to finish Selina tested ooh ,in other news same way I will be waiting to finish this one also ,can’t wait to see Jagaban in action 😀😀kudos to you guys
စဆဇ
Even me
First to do no dey pain o.
Aboy first find trouble, i see Jagaban winning this in the end.
Unah too much, one love ⚓⛵🦅💯💯✔️
Nice job guys
I so appreciate the effort and energy invested into the movie production. This by far, exceeds everything I have seen from nollywood even with all the big budgets. The only regret I have is that this movie ain't on Netflix. It should be an international sensation and so it will be
we pray to be on the main stream one day... thank you alot for review
Rugged u . It will one day
@@JagabanSquad it's happening already
wow very interesting movie pls lets make it 50k subscribers tell ur family n friends something good is cooking down here u can just miss this JAGABAN ft SELINA TESTED we move keep it up
Am in with you...
Who else is in?
I can't wait for the season 2 am running out of patience!!!
Wow love this movie waiting for episode 2
New Generation Nigerian actors. Am happy for the evolution. Their concept is very unique
Omo Abeg make una drop everything Na😩😩🤲🏽
Aboy why na, I nor like waiting you do here oooo
Igbos here hit de like button if understand this , . ODOGWU FILM...
Another interesting movie una get here
Can’t wait for the second episode, una face show una shoes shine 🔥🔥
You guys are very good me too dey with you people
The suspense is 👌🏾Aboy is a bad guy. Very good English for the USA to understand. Can’t wait- episode 2
Thanks for watching 🙏
Dropping soon
Nice one
Aboy is bad guy in this one oo 😹😹
But I never see my man chiboy for this one ooo ❤️❤️
Me too
This episode was the one that I like❤❤❤❤ most
I saw this for the first time today. You guys are real, the acting, the language, the characters, im in love... Im a fan!!!! Love what ur doing
Big
Jagaban🔥🔥🔥
I enjoyed watching this movie. I watched 19 episodes. A very good movie. I love all the actors. My favorite actors were.Jagaban and Baby bullet.All the actors and actresses are very good.
They killing of jagaban mum and girlfriend was to early but Tom up to u guys love ur film can wait for episode 2
Quality video
Great job , very interesting movie jagaban I hail oh
Omo Ee choke, light weight entertainment 👏👏
I like aboy wotoporiously...., Tallest na bandit
Wow i never knew this was a different movie attires,I thought it was Selina tested 💗💗💗 love watching you guys movies
Pls we are still waiting for Selena epi 20
Who deh breeettthhhh 🔥🔥
Jagaban
Jajaban and Selina stested are so interesting l love you guys keep it on 💋💋
We cherish you
Keep on guys and happy Valentine's❤ day to the holy ghost concept
Una face show una shoe shine I love this
Nice Job More Grace
This one sweet me wotowoto..
U guys are really trying I swear down..
Keep up the good work guys..
Una face show and Una shoe shine
Am proud as Nigeria
I love this movies I can't wait to see the next episode
This is the new Nollywood I have been talking about. Nice one guys
I can't stop viewing this video repeatedly...
Love ya guys...
More Grace to HGC AND LWE♥️👍
Incredibly
Dame: lightweight entertainment...you guys are really good swears
Omo I am enjoying d vibes in dis movie can't get tire of it
Nice work
Na we dey here
Can't wait for the next episode...
Love this guys....
Aboy, Ayanala & Tallest una face show 👍👍
More Grace Holy Ghost concept
Love this guys jagaban baby bullet sendo zero zero
It look nice but this one that Our Aboy is acting the bad guy I no like am abeg nah Aboy oooo....
Haba
But 👍 👍 👍 one
This one mad too
Thanks Bro
Omo this one choke ...I swear Lights weight owner face show owner shoes shine ....we move
I like that fact that it's action back to back not like the regular Nollywood
Nollywood na mumu full there
@@solexdave758nah rubbish dan sabi for there
Una face show, una shoe shine. I throwaway salama for una
🔥
Can't wait for the next episode...
You guys are good...
Jagaban
Enter capable dem Duff am... Lol...
Ahswr, you guys are just real✅✅
Nice one my men, men wey get doings, keep up the good work
where i'm i focusing.. i think this will be another selling point. mad movie.. you guys are rugged and tested in the field
Nice one guys , Aboy Nah real actor 😂😂. But guys sup with Selina tested ... make una no leave us like that for there ooo, Egyptians never die , Sibi still Dey alive ..... 😂😂😂. All in all nice one guys LIGHT WEIGHT ENTERTAINMENT is the best
Selina Tested coming soon
I saw the trailer will be out 25th December
Wow I love this movie
Thanks Alot for watching
Please do share
Can't wait for the next episode ooo
Jagaban we die here oo
Tallest my man, much love guys
Appreciate
Tallest you again, I just always enjoy that guy with his tax collectors job
Me too I swear 😂😂
I swear 🤬
Aswear talles na confirm thief o..😂😂😂
I love this guy Jagaban my dear I wish to see you someday much love for me to you Jagaban ❤ 💜 ♥ 💕 💙 💖
Actions are sweet, keep up the good work guys
Na here the beans start..Gadami gadanga
I love tallest so much.... Very funny
while are they writing RIP for Aboy ..i need a reply now and now
Where Are they writing it
Finally the long awaiting movie is here. Wow
Aboy you guys did a great job i really like this videos like mad
Believe... You guys are doing well
Aboy ur face dey gimme joy
You guyz did a great job here but honestly... This is not d best time to promote a new movie... Finish selena first... I see more quality in ur xterics especially Aboi nd tallest.. Greater height 🤘
I believe u
Exactly.. They should focus on Selina tested
👍🏽
Truth the selena tested come dey take time😐
Is the best time bro
Welldone👏👏👏
I'm in so much love wit u guys...wunna face show wunna shoe shine....wunna teeth white wunna eyez red.... keep it moving my pple..
Thanks so much
Yesooo jaga
Waiting for next episode on Selina tested 🙏🙏🙏🙏
Light Weight Entertainment to the world
Though it might conflict Selina but no yawa every where clear, still on point
So we are going to be watching jagaban and Selina tested. Nice one. I think you guys should be doing it this way. Release see Selina tested a week after releasing jagaban and vice versa. It will bridge the gap for us waiting 2 to 3 weeks for Selina tested. I know it won't be easy for you guys but this is the result of the fame and you have to learn to manage it well to attain more fame. You guys gaz get really busy
Thanks so much for input
But jagaban no dey follow up again
Wetin be the meaning of that ehkukhe wey tallest dey cap😂
Another name for those ugly breed less dogs on the street😂😂
Local dog breed.
Una doings dey excess I swear
On how e be now eh, I done remit all my time for here, I dey lap CZcams all every sec dey wait for update
Keep it up guys, I salama for una
Lightweight, and holy ghost concept
Una be the best
Thanks Alot... One love Bro
@@JagabanSquad e clear
Am always down for you guys
Absolutely superb.....
Another phase is here.
Nice one brodaly's as e dey 🔥🔥🔥
+ Selina tested una doings deserve merits e choke ehh, una face show una shoe shine una teeth white💯
I dey feel u guys......una face show
I so love tallest damn......dude is sleek in doings... He so knows how to navigate sides without pulling the heat on himself
He's good... thanks for compliment
U guys should finish Selena tested. I love you guys all. All una film dey enter my body woto woto woto
We love you too
Your satisfaction our priority
Good job,I think one thing at a time, please try and complete selina tested.
national wide agbe una face show una shoe shine Na we no be them if na them e 4 don chase obe believe 🖤❤️🦅👑
Rugged vikings ayeee o!! The ship is sailing no be child play
Love you guys
Nice this an idea of a cross over movies. Not bad actually
Thanks 👍🏻
Keep up the good work Rich, it gives me joy seeing you doing what you know how to do best. Much love.
Wow I love jagaban ❤
Bad ooo
God, Nigeria to the world, I want next ooh. Where my guy Germanshephard
Interested
Much Luv Guys
But Abeg make una never forget us with Selina Tested
And also were dhy Jarmah Shepherd??
Abeg Make him Facebook for the Next Going Epi
🙏🙏🙏
Where is my crush chi boy oooo
Am still trying to wait for Selina tested ep27
SELINA TESTED dropping on the 16 July.
Check boy dey lap
Una face show una shoe shine. But dont forget the continuation of selina tested
Savvy dey salaama for u guys ohh
Believe! You're valid Bro
I love dis one