Patoski and Oduma invite Akpan to help them collect their money. Will Akpan succeed? Enjoy this funny episode. Don't forget to hit the subscribe button to enjoy more videos.
Oduma the greedy Capon, is when it is hot you involve Akpan... Akpan you wouldn't have company them back there... This 3 guys are bad entertainers... I laughed and tears of joy fill my eyes.. LONG LIFE MEN
Akpan and Oduma, Na everyday this ona house dey fine, where ona take dey see money take dey package the house? E be like say ona don get new racket wen ona nor won show person?? 😂 ☺
Can we all just agree to the fact that, Akpan and Oduma are really good comedians?
Best in the world
Na today you dey know? Wandass
The guys are simply good! They are very creative, bearing in mind that Akpan, for instance, is not a Calabar person, for real!
Yes they are really good
Best best
Who else notice that akpan and oduna’s room is looking nice than before ❤️🥰
I noticed oh 😂
God have bless them, dem don upgrade😂😂❤
They have done some upgrade
Yes oo even patoski don fine😂
I swr wetin I just Dey reason 😂
Until akpan get money rent him own house in another state far away from oduma , he will never rest from trouble 😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
“Actually” it will take Akpan 600 years to have sense.
Don’t you ever get tired of Oduma’s gimmicks? Sha take heart 😢
Lol 😂😂😂
@@dollarsvideos5596 I will never tired
Ask amm ooh 😮 ask amm
hahahaha. He always fall for it
thou acting
When Patoski shout Oduma wetin just happen my money😅😅😅 i almost choke with laugh. Patoski too funny abeg
Kiing of Rackets !!! Seeing you more in Akpan and udoma skits makes me happier!
Paroskiii
Mr actually can never change 🤣🤣🤣
Who else notice their room have changed 😂😂
Seeing patoski alone is going to be too funny 😂😂😂😂😂😂😂😂
The difference is always clear when he face is on the cameras 👍
Surly they good comedian
I really love their comedy movies much ♥️♥️ love you guys keep on the good work love you am from Sierra Leone 🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱♥️
First person to watch, na Billy dey run 🏃♂️ am 😂😂🤣🇫🇷🇫🇷🇫🇷🇫🇷
Akpan and Oduma never fail 🥰
Much love from Liberia 🇱🇷
Wow
Akpan and oduma room don upgrade oooh
Who else notice it 😂😂😂😂
U guys are trying oooh
Yes ooooo
We shouldn't overlook such powerful people in Africa. I wish I had the opportunity to meeting them in person.
Bo leggo we
There's tears in my eyes.. Don't know why I enjoyed this cry. 😆. Thanks Akpan and Oduma.
Aķpan and oduma are so funny
Lol, may I never have friends like Oduma and Patoski
😂😂😂
The spirit of greedy will not let him rest 🤣🤣🤣🤣Patoski my guy
Patoski is my guy, man for racket 😂
It's are miracle working God Akpa get sense small🤣🤣🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣akpan abeg when u go get sense.oduma and a
Patoski racket never dey get head
I just been dey wait for the kind plaster wer go dey akpan face after the wrestling fight with bulldozer 🤣 😆 🤣
So nobody wants to talk about the new look of there room, nice one guys more grace
Them use odumu iroro this time 😂😂
Akpan is always at the receiving end 😂🤣😂😂
Akpan get sense na
Their room is very beautiful now, who noticed? 😂😂
But Akpan why you come fast slap the guy like that even when you see his size 😂🤣🤣🤣
Oduma has done it again😂🤣🤣🤣🤣🤣😂
Buduza them is man for u to fight, oduma said catapila dey here 🤣🤣🤣
Chai !!! Akpan, when you go ever get sense?
Akpan always followed the miss lead of Oduma so funny 🤣🤣😂😀🤣🤣
Thank you for all ways making me happy every Monday
I run entry like trailer hahaha 🤣🤣🤣 wahala know they finish ooo
We will cross that bridge.... 🤣 my new line.
who else noticed at 8.22 when Akpan responded, Oduma and Pato almost laughed hahah hahha
Akpan please wise up before the duma will kill oh 😂😂😂😂😂
Akpan won't kill me with laugh😂😂😂
Akpan and oduma ur room don de advance oo. Kudos for u
Oduma "when we reach that bridge we go cross am" 😂
Spirit of greedy way them born oduma with 🤣🤣🤣🤣🤣
Una go kill me with laugh
You are the best comedians in Nigeria
This akpan and oduma room na the latest oooo
Akpan go dey em own, patoski and oduma go come carry am enter trouble
My own be say
Na everytime oduma deh scam Akpan 😹😹😹😹
Omo Dem Akpan dn renovate room oo, where dem see money abeg.. dem dn do racket 😂😂
Nah all of Una dey greedy including akpan 😂 with longer throat face 😊
Much love Patosky♥️.. big fan
Patoski my guy is looking fresh oo
Akpan wey dey on his own jeje, na him come later collect woto woto on top racket wey no be his own.🤣🤣🤣🤣
Akpan dn enter am again 😂😂😂😂😂
Oduma the greedy Capon, is when it is hot you involve Akpan...
Akpan you wouldn't have company them back there... This 3 guys are bad entertainers... I laughed and tears of joy fill my eyes.. LONG LIFE MEN
Oduma, dis your usual saying nah wahala.. actuallyyyyyyy..Lol
Oduma witin jst happen now now@ pato😆😆😆😆😆
Oduma has done it again 🇸🇱😄😄😄😄
Wae we reach da bridge we go cross am 😂😂😂😂😂
E no go better for oduma and PATOSKI 🤣🤣😂😂😂
When we get to the bridge we will know how to cross it 😂😂😂
I usually click like before watching 👀. Apparently they are my best and favorite 😍 comedian in nigeria 🇳🇬
Akpan the super hero! Did you live to tell your story with this guy or you passed out?
I wonder why you always end up at the receiving end 😂😂😂😂😂
❤️ from Cameroon 🇨🇲
Akpan have enter wahala oooo
For people wey no get work, una dey progress oo 🤣. See fine apartment
Who else have seen that oduma an apkan have change the couches
You break bone for a living 🤣🤣🤣🤣
Hahahaha wahala no be small thing 😂😂😜😜
Una room con fine again ooh
Oduma has built bridge🤣🤣🤣🤣🤣 Akpan!
Akpan oooooo
Julius berger he have create bridge. Lol
"julius berger, he has create more bridge" 😂
❤actually akpan & oduma
Oduma the Julius Berger has created a bridge 🤣🤣🤣🤣🤣
Julius Berger😂😂
Patoski my guy...
Ma guys una make me wait for long today o 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Dem don finish Akpan🤣🤣🤣
Julius Berger, i know he will create bridge 😂😂
Will akpan ever be wise?😂😂😂😂
Akpan almost kill me with laugh😅
Akpan and oduma are really putting smile on my face
Akpan & Odume best comedians in the world
patoski has a way of influencing them into trouble portrays that role perfectly
Them don kii Akpan o 😂😂
Always when we reach that bridge we go cross am 😄
Thank you guys for always make me smile 😅
Na who I wan fight with lol 😆 with bulldozer voice 🤣
Patoski with his racket again 😄😄😄😄
😄😄😄😄 so patoski an oduma as una loss una money una wan loss akpan too abi
It’s a miracle working God
Yes their house is looking better than before
Mumu Akpan get sense for once ode. 🤣
This "actually"has landed Akpan in a lot of trouble 😂🤣🤣
😂 😂 😂 😂 Miracle working God
France is here 🇨🇵🇨🇵
Which one come be France is here Ebube okafor you are not a France citizen you suppose to say a Nigerian 🇳🇬 watching from France 🇨🇵
@@enricklugard5779 God forbide bad thing to amswer a nigeria zoo nation instead i will say that biafra is here to watch thank u
Haha haha wetin jst happened now oduma? Haha e bi like say d guy dey use jass
Patoski my guy 😊🇸🇱
Patoski u don day bleach oooo abeg he nor fit u
Akpan and Oduma, Na everyday this ona house dey fine, where ona take dey see money take dey package the house? E be like say ona don get new racket wen ona nor won show person?? 😂 ☺
I really love this guys
He said what will now happen now Oruma 🤣😂🤲.
People wey promise to stand by you don run away 😂