I swear OZAIN & HIS CREWS has take thid skit enter another realms ooo, e just dey carry us trabaye early Monday, keep it up bro ❤🎉 Higher Higher, we love you❤
This Ozain na real GOAT 🐐 😂😂😂😂😂😂😂 as in eewu for asun gan gan But on a more serious note Ozain is always spot on na original GOAT ❤❤❤👏🏼👏🏼👏🏼👏🏼 Weldon my nigga.
I purposely dislike, cus I need everyone to notice my comment. And I go run if una wan fight me😂. Ozain no be some 📽️ wey u can guess d end. His suspense is on high level. Unlimited😅😂😊. I so much love him dat if I be woman, he go dooo for Free. Joy giver (ozain)
But how Ozain dey come up with his contents? This guy too sabi abeg 😅😅😅
Omo this ozain really deserves like 50 awards at a time 😂😂😂,so funny I swear
Aswear 😂😂
Ozain naa Baba for this Game..... No doubt 😂😂😂😂
After Ozain na Ozain abeg.. u na oga nla of comedy.. RESPECT 💯
😂😂😂😂😂This guy is a Legend, when it comes to comedy.
Ozain too early on Monday morning 😂😂😂😂😂
Already liked before watching, o sim never fails 😂
E no go spoil for you Mr. Ozain...❤❤
Werey start to dey quote Bible 😂😂😂😂
Ebi ti fe foor oju egbon mi ozain😂 but where is all the Bible quote coming from😂😂
E be like say Ozain don dey mad 😂🤣🤣😂 Motor still come Jam you, wetin you come gain?
I keep saying that Ozain is Oscar underrated 😢😢. He is the GOAT of Nigeria comedy 👌👌
First to comment joy giver mi 😂😂
Seriously you got me laughing all day. 🎉 Thumbs up bro. Your skits are one of a kind
Ozain make our Monday sweet ooooo😂😂😂😂😂
walahi this ozain na the Messi of this skit thing 😂😂😂I
I swear my brother
This brr really should be given the best award 🥇🥰Creativity too much 🔥👏🏾
I swear OZAIN & HIS CREWS has take thid skit enter another realms ooo, e just dey carry us trabaye early Monday, keep it up bro ❤🎉
Higher Higher, we love you❤
I swear this man nah mad man 😅😅😅😅
The most underrated comedian 😂😂
My guy, you too much.😂😂😂😂😂😂😂
Ozaniiiiiiiiiiii❤❤ I dey always gbadun you❤❤❤
Is the knocking of the door for me 😂😂
Legend 🙌🏾 •••• Abinibi 🙌🏾
Ozain for life my guy
I swear this ozain is too much 😻
Baba don drop update 😂😂, moi quick go do this jacket 😂
Maaaadooo! ❤❤❤
Ozain is unique and talented ❤❤😂😂😂😂I loved him❤
The car hit is so real o, did car really kick him mi😂
Bros Ozain your heaven no sure at all 😅😂😂😅😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
That girl nah gbewiri🙆🙆🙆
My love for this guy ehn😂😂😂
💯 Baami u no go fall ajeh 🤲
Short and precise 😂❤
😂😂😂😂😂😂😂 this week na better like that
This guy is super talented ❤
Omoh. ❤🎉😊. Top notch 👌 👏 👍
What happen dis early morning ❤❤❤❤❤,guy I love you,more wisdom upon u
Love this 🎉❤
That Bible verse omoh. ❤😅😅😅😅😅😅😅
😂😂😂😂😂😂😂 franchement t'es un vrai fou😂😂😂😂😂😂
Ozaaaaain o🤣🤣🤣. You will not kill me.....Who teach you bible all of a sudden😁
Ozain ọmọ werey remain my goat 🐐🐐🐐 forever ❤
I love ozain ❤️❤️
Why the end no Dey always favor you 😂😂😂
Best out of the best, ozain day lead , others day follow
This Ozain na real GOAT 🐐 😂😂😂😂😂😂😂 as in eewu for asun gan gan
But on a more serious note Ozain is always spot on na original GOAT ❤❤❤👏🏼👏🏼👏🏼👏🏼 Weldon my nigga.
Ozain na master for this comedy
Omoh this guy is just too much 😂😂😂
Fantastic 😂😂😂
Ozain 😂😂😂
You are doing well 👍
I'm rolling hooooo😂😂😂
Wahala Dey o😂😂
I no dey miss am
I don too laugh 😂
Bro is just too good 👍 🥰
😂😂😂😂haaaaa u will not kill me 😅
Ozain is the real G.O.A.T.
OZain ❤❤❤
Ozain to the world 🌎😂😂❤️❤️❤️
I purposely dislike, cus I need everyone to notice my comment. And I go run if una wan fight me😂. Ozain no be some 📽️ wey u can guess d end. His suspense is on high level. Unlimited😅😂😊. I so much love him dat if I be woman, he go dooo for Free. Joy giver (ozain)
Ozain. O ni pa mi. 😂😅😮 From Quran to Bible quotes.
Ozain don loss guide 😂😂❤
This guy is crazy
Ozain is totally mad now
The best comedian
Uncle mi Ahhb 👏👏👏
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Can't stop laughing
I like this guy mehn😂
We are here 😂
Make you no meet your self where you no want loku 😂😂😂😂
Ozain, Kai nau!
Ozain wahala too much 😂😂
😂😂😂😂😂😂 wahala ti de 😂😂😂😂😂
This guy 😂😂😂😂
Mc prof❤
Am your top fan bro pls reply me back❤
Who else don't expect the ending 😂😂
Can't stop laughing
Ozain 😂😂😂 abeg no kill me
❤❤❤❤
Na why we Dey call am goattt😅
Omo I don laff tire😅😅😅
Very interesting 😂😂
Very unique 😂😂😂😂
Mc prof my man, eksu way
Gbayi ❤❤❤😂😂😂😂
Make i come laugh small😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Pastor ozain
❤❤❤❤❤
😂 nothing buh 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Ehnnn Egbon aye yinnn tii labaskeshi
Ozainiiii I own you alot
This guy😂
Ozain na baba😂😂😂😂😂😂
Thief wan thief thief
Ozainni good job
Ozain mapami now
Ozain ooo😂😂😂😂😂
Ozain 😂😂😂
😂😂😂😂
Ozain 😂😂😂😂