Mohbad-peace (official instrumental)

Sdílet
Vložit
  • čas přidán 6. 09. 2024
  • Mohbad-peace (official instrumental)
    PLEASE LIKE SHARE AND SUBSCRIBE
    #mohbad #peace #peacebeat #peaceinstrumental #mohbadpeace #mohbadpeacebeat #mohbadpeaceinstrumental
    #davido #wizkid #burnaboy #rema

Komentáře • 13

  • @MayckenkabuikuMigos-x4w
    @MayckenkabuikuMigos-x4w Před měsícem

    TRÈS JOLIE

  • @maxwellemmanuel6594
    @maxwellemmanuel6594 Před rokem +11

    Wetin be this one like this?
    Been through many things
    Many many gists
    But, I still find my peace
    (Imole)
    Oh-ah
    I do like say me I no dey see
    Like say I no dey hear
    Which kind person be this?
    Oh-ah
    Wetin be this one like this?
    Been through many things
    L'ati aye Genesis
    I will be dealin' with frenemies (frenemies)
    Survivor (survivor)
    Mio ni gba (mio ni gba)
    Money chaser, faster than a bullet
    Flyin' like a rocket
    Badman wey never rest
    King of South and the West
    Faster than a car
    Won fe ba mi saa
    Faster than a Benzo
    Ijebu lo "l'ewe so"
    Bad vibes on lyrical (uh-uh, uh)
    Bring in my sound, I'm so biblical, Olohun
    Aiye toh l'okada, won de tun ni car
    Dem wan tear your knicker
    Dem wan to turn your teacher
    Before you hammer, oh my nigga (oh my nigga), oh my nigga (oh my nigga)
    You go dey when I no get ginger?
    Oh my nigga (oh my nigga), oh my nigga (oh my nigga)
    Shey you go dey when I no get raba?
    'Cause my mama ('cause my mama), 'cause my mama ('cause my mama) been prayin' for me say make I jere
    Oh my bébé, oh my bébé (oh my bébé, oh my bébé)
    Shey you go dey before my Surulere? (kai)
    , oh-oh, oh
    (Iyawo mi sh'oda, o romipin?)
    (O fi mi si'le, mon fa cigar)
    (Kakiri l'odo awon aboki)
    (Iru kileleyi? mio fe gbo)
    Oh-ah
    Wetin be this one like this? (oh-oh)
    Been through many things
    Many many gists
    But, I still find my peace
    Oh-ah
    I do like say me I no dey see
    Like say I no dey hear (like say I no dey hear)
    Which kind person be this? (which kind person be this?)
    Oh-ah
    Wetin be this one like this?
    Been through many things
    L'ati aye Genesis
    I will be dealin' with frenemies (frenemies)
    Survivor ('vivor)
    Mio ni gba (ni gba)
    Money chaser, faster than a bullet
    Flyin' like a rocket
    Badman wey never rest
    King of South and the West
    Faster than a car
    Won fe ba mi saa
    Faster than a Benzo
    Ijebu lo "l'ewe so"
    Bad vibes on lyrical (uh-uh, uh)
    Bring in my sound, I'm so biblical, Olohun
    Aiye toh l'okada, won de tun ni car
    Dem wan tear your knicker
    Dem wan to turn your teacher
    Before you hammer, oh my nigga (oh my nigga), oh my nigga (oh my nigga)
    You go dey when I no get ginger?
    Oh my nigga (oh my nigga), oh my nigga (oh my nigga)
    Shey you go dey when I no get raba?
    'Cause my mama ('cause my mama), 'cause my mama ('cause my mama) been prayin' for me say make I jere
    Oh my bébé, oh my bébé (oh my bébé, oh my bébé)
    Shey you go dey before my Surulere?
    , uh-uh, uh
    Iyawo mi sh'oda?
    Iyawo mi sh'o, (o fimi si'le, mon fa cigar)
    (Kakiri l'odo awon aboki)

  • @ZxenaWarrior
    @ZxenaWarrior Před 10 měsíci +1

    ❤M☆O☆H☆B☆A☆D
    ❤ L♡E♡G♡E♡N♡D❤
    ❤❤❤❤❤❤❤

  • @user-il8rh5tq1j
    @user-il8rh5tq1j Před 11 měsíci +1

    Hummml

  • @kyleleysner4464
    @kyleleysner4464 Před měsícem

    Mi wang de lek one like this
    En Mi psa many things, many many things
    Toch zoek ik naar mn peace
    Mi lob tak mi no shie niks, of mi jo jere niks
    Sot man de like this
    Mi wachti fu doro this
    Survivor
    Dream chaser
    Money chaser
    Faster dan een bullet
    Frey lek wang rocket
    Badman nooit eh rest
    King fu zuid en the west
    Ik kom, pak en geef nog een show

  • @gabrielaugustine1858
    @gabrielaugustine1858 Před 2 lety +2

    The wonder man

    • @HomeofAfro
      @HomeofAfro  Před 2 lety +1

      ♥️

    • @ZxenaWarrior
      @ZxenaWarrior Před 10 měsíci

      I. L❤VE YOU MOHAB 💕💕🩷🩷🩷🩷🩷 💡 #IMOLEZATION LIVE ON LEGEND 😊😢

  • @wizdolybassey9183
    @wizdolybassey9183 Před 10 měsíci

    😢

  • @Andrickpemo
    @Andrickpemo Před 8 měsíci

    😢😢😢😢😢