Destiny awaits Emma Hayes | £55.7m Agreement Reach for Estêvão Willian | Cesc Fabregas | Silva
Vložit
- čas přidán 17. 05. 2024
- Destiny awaits Emma Hayes | £55 7m Agreement Reach for Estêvão Willian | Cesc Fabregas | Silva
#football #womensuperleague #chelsea #chelsealatestnews #chelseatransfer - Sport
Chelsea women done beat man u 6:0 congratulations to Chelsea women
But All in all Chelsea won the trophy big up Chelsea fans Chelsea forever and ever amen
Chelsea women they are already winning❤❤
Up Chelsea ❤
Congratulations to they
Oga peter.., poch was confused because his plans scatters when nkunku get injuries.
E deh pain say we Dey go Europe
Good luck to her I wish her the best of luck and win the league for her
Peter don't blame poch, when Chelsea players return from injury u see the difference
We are winning this
Mr Peter nah only 5 Dey go Europa league which 6 Dey go conference league
E go hard for Chelsea women oooh 😮 naa man utd dem dey play ooh
Good morning Mr Peter
Mr Peter no mind that coach joree that coach na cony coach
Make them give Oga pero’z one cold Guilder beer
Mr Peter u and dis hate the ground running, BAT
For mi... Dat 55m is big for dat small boi ooh
Estevao is too young 😢
Good morning Mr Peter, watching u from U S A., wat happened to Emma why she da go na
For the US female national team
The problem am having with the pouch is that his a low minded coach not a trophy minded coach I think Chelsea should find another trophy minded coach better than poch. That is how he said when he first came to the club as the time goes he changed words and now his saying a words of encouragement to ginger the fans to support him for next season. If he doesn’t win anything next season he should be fired
Chelsea is winning 5:0 already
bro i dont know but this man city don bring their oil money to women football
Normal