Velikost videa: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Zobrazit ovladače přehrávání
Automatické přehrávání
Přehrát
Thank you all for watching 😂❤️
Rolex on your wrist 🤔🤔But Na smart watch dey Ur hand ooo😂😂😂😂
You too good bro😂😂😂😂😂😂😂
Day 1 Fan🎉
Thank you for good content
you too sabi abeg 😂😂
Taofeek is getting better in his rap o 😂👏🏾👏🏾. he deserves Grammy nominations 😩
Reallll. He really fit rap pass odumodu o😫💕😭🤣
I truly appreciate Taofeek effort on this however, Grammy no be 2 for a dime o.
I swear 👏🏿👏🏿👏🏿👏🏿
Lol! This is funny. I agree. 😅
😂😂
Tao wetin u smoke 😂 buh mak i no lie as i dhey laugh i dhey dance ❤❤❤❤
The icon "Taofeek" legendary rapper 😂❤🎉🎉🎉
Oyoyoyo!🙌🏽International rapper 😂🌹👌🏾
No vex, nah now I know say Kabex dey learn 😂❤
If you shasing bishes you be mumu maaaad ooo
Who dey breath for where this good rapper dey 🤌🤌🤌
In my head every sec : na pami dey give me moral 🤯❤️💯
😂
@@twyse_116 💋
“I got too much flows you’ll think I be river”- Tao drop that morafucking album. 500k sold first week!!!!!🔥🔥🔥
Na palmy dey give me morale joor...Taofeek be spitting 🔥 🔥 🔥, lyrical beast, even your faves can't come close 😂😅😂
Tywyse is seriously underestimated...Guy is a genius...❤❤❤❤
😊 stunna4naija here 😂😂😂😂
"i got too much flows,you will think am a river"Dat line is deep broooo
I swear 👌🏾As in 💥😂
@@ifedayoowolabi4528 him too good abeg
Eleje nhi legend taofeek😂😂😂😂
No dull moment with this man.... I dance from beginning to the end with all this alujo❤
Omo this one no be joke oOoOO ... The flows went well ... But shey na taofeek dey sing 😂😂
If odumodu can do it, you sef you're there.
The werey too love baddo walai ❤
If tou are feeling this song oya sope o dun. (o dun)
Y'all should go listen to tripping by twyse
Twyse, na palmmie dey give me morale 😂😂😂😂
I’m sure Olamide is proud 😂
Walahii😹😹
"Macrophone" wan tear😭😂
Omo apart from skit make you sabi rap Oo 🔥🔥🔥🔥
Forget this guy is just so mad, comedy he kills it even this his unserious rap is still fuckin cold like some people just too sabi
My one and only osomo 😜😜😜
Oya seh..... 😂😂😂😂 Bro much love oooo
But na you tell us make we chase bish before na ...you don sly😅
Another one💃🏻 my own banger maker❤️ but you go still buy bone straight sha😂
Taofeehk mo pami nah😂😂😂.. dope as e dey hot
Twyse_116 is the real goat Be like say Taofeek Grammy is loading
I don watch this thing like five times 😂😂
Na make one person sign tao now o 😂🔥🔥🔥
nice job ❤shey make I send aza
He say ozuorrrr😂😂😂Mans got lines though😅
Omo I know even know when I start dancing 🕺 gbayi 🙌🙌🙌🙌 bami this is lit 🔥
People go think say na cruise oo but this jam sick bro e suppose too chart abeg
Been watching twyse for a very long time…. Guy’s funny and funny thing is the guy sabi even rap and sing pass una seyi vibes
D rhymes dey burst my head 😩🤣🤣
For this rap game Na twyse be leader opor 😊
Garri no really need promo 😂😂😂
Taofeek make you release this jam for Christmas.
This guy😂 you dey always muzz me, awa ni day one fan 🌼 💜😂
Taofeek don dey spit correct bars oh, opor😂😂
Toafeek is finally spitting bars💯💯
Ayy...man....delivery is hard....TAAAOOOOFEEK WE WANNA PARRRRRTTTT😅😅😅
Walai Olamide suppose feature twyse for Street jam remix😂
Tao abeg bring back shade, mummy, daddy and co......we miss them frWe love you eremeeeeeeeeeee❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
Garri no need promo...o sha mòh! Twyse too good he no need advertisement. 👏 👏 👏
That flow after you be mumu 😩
Omoh see talent 😅😅
Twyse should try going into music bro's a star
Ounndun like vector ❤️
What i like about this guy is the voice
This song is winning Headies without nomination. It's going to be a surprise award in history Headies Awards. 😂
Taofeek don dey shame im enemies. I remembered when Tobi said he can't make it but see him now🎉i give you your flowers Tao oshomo
First time ever that taofeek is taking his music career serious😂😂
U even first olamide drop video 😂😂😂
Wey portable for sign you instead of that youngee du clown 😂😂😂
But you can’t escape bone straight o you go buy😂
Your bar pressure is raise to power of orishirishi.
The thing sweet me 🥹😁😁
Omo no be lie this your song dope
See talent 😂 Opor 🙌🏽Mo phor oo twyse 😂
Grammy Award winning rapper noni 👏 👏🤣😹😂😂
You need to play this video to Modola abi we should be expecting part 2 between you and Modola
This rap thing needs to be recognized by Headies oooo😂😂😂
Obsessed with Twyse Contents. I must watch everyday. I'm kind of an addict & he's the dealer.I love what you do. Twyse.
But truth truth taofeek sing pass young duu
You made me choke on my Amala Tao 😂😂😭
YOU BETTER PASS YOUNGIDUU AJEH
From 1:00 na better jam
"I now chase money never chase bishes" got me things don happen since his last single 😂😂😂
Nominate this man for headies!!!😂😂
If no mention my name how you wan see food chop 😩
This one na banger😹. Sade no fit Dey laugh you for house again😂😂
Always a great channel to visit 😂❤ keep sharing my darling always here watching full 📸 😂😊
Sha know say you dey mad😂
Tao deserve Grammy this sound oundun ooooo❤😂
This guy mad ♥️♥️
Airplane mode no landing 🧘🧘🧘🧘🧘🧘🧘🧘
Ondun ooo😭😭😭💕💕💕
Him dey rap pass odumodu😂😅
Òun dun🎉
❤🎉 You are good...Chairman abeg pass me the mic
Ohhh dun paaaaa
This one sweet pass the audio you release 😅😅😅😅😅😅
Olamide neeed to see this 😂😂😂😂
Grammy need to give you a special category 😂😂
I too like this guyyyyyy!😭😂❤️
This reminds me of Michael Dappah's Big Shaq... 😃
Twyse na menace to society walai 😂😂😂😂😂😂
Two-Highs oshomo gbomo mi 🔥🔥❤️
Aww you sang this for baddo wow love the gettting ITS TOUCHING ❤❤❤❤❤❤❤❤❤ #wow
Awa o loyun, but we always deliver🔥🔥 Pvssy magnet to the world🥳🥳😂❤️
Let have it ... wagbayi 😂
See flows 😂😂🔥💯
Watin be thisss 😂😂 well it’s a bangerr🔥😂❤
The guy is a topnotch. I swr 😂😂
WalahiOndun
Thank you all for watching 😂❤️
Rolex on your wrist 🤔🤔
But Na smart watch dey Ur hand ooo😂😂😂😂
You too good bro😂😂😂😂😂😂😂
Day 1 Fan🎉
Thank you for good content
you too sabi abeg 😂😂
Taofeek is getting better in his rap o 😂👏🏾👏🏾. he deserves Grammy nominations 😩
Reallll. He really fit rap pass odumodu o😫💕😭🤣
I truly appreciate Taofeek effort on this however, Grammy no be 2 for a dime o.
I swear 👏🏿👏🏿👏🏿👏🏿
Lol! This is funny. I agree. 😅
😂😂
Tao wetin u smoke 😂 buh mak i no lie as i dhey laugh i dhey dance ❤❤❤❤
The icon "Taofeek" legendary rapper 😂❤🎉🎉🎉
Oyoyoyo!🙌🏽
International rapper 😂🌹👌🏾
No vex, nah now I know say Kabex dey learn 😂❤
If you shasing bishes you be mumu maaaad ooo
Who dey breath for where this good rapper dey 🤌🤌🤌
In my head every sec : na pami dey give me moral 🤯❤️💯
😂
@@twyse_116 💋
“I got too much flows you’ll think I be river”- Tao drop that morafucking album. 500k sold first week!!!!!🔥🔥🔥
Na palmy dey give me morale joor...
Taofeek be spitting 🔥 🔥 🔥, lyrical beast, even your faves can't come close 😂😅😂
Tywyse is seriously underestimated...Guy is a genius...❤❤❤❤
😊 stunna4naija here 😂😂😂😂
"i got too much flows,you will think am a river"
Dat line is deep broooo
I swear 👌🏾
As in 💥😂
@@ifedayoowolabi4528 him too good abeg
Eleje nhi legend taofeek😂😂😂😂
No dull moment with this man.... I dance from beginning to the end with all this alujo❤
Omo this one no be joke oOoOO ... The flows went well ... But shey na taofeek dey sing 😂😂
If odumodu can do it, you sef you're there.
The werey too love baddo walai ❤
If tou are feeling this song oya sope o dun. (o dun)
Y'all should go listen to tripping by twyse
Twyse, na palmmie dey give me morale 😂😂😂😂
I’m sure Olamide is proud 😂
Walahii😹😹
"Macrophone" wan tear😭😂
Omo apart from skit make you sabi rap Oo 🔥🔥🔥🔥
Forget this guy is just so mad, comedy he kills it even this his unserious rap is still fuckin cold like some people just too sabi
My one and only osomo 😜😜😜
Oya seh..... 😂😂😂😂 Bro much love oooo
But na you tell us make we chase bish before na ...you don sly😅
Another one💃🏻 my own banger maker❤️ but you go still buy bone straight sha😂
Taofeehk mo pami nah😂😂😂.. dope as e dey hot
Twyse_116 is the real goat
Be like say Taofeek Grammy is loading
I don watch this thing like five times 😂😂
Na make one person sign tao now o 😂🔥🔥🔥
nice job ❤
shey make I send aza
He say ozuorrrr😂😂😂
Mans got lines though😅
Omo I know even know when I start dancing 🕺 gbayi 🙌🙌🙌🙌 bami this is lit 🔥
People go think say na cruise oo but this jam sick bro e suppose too chart abeg
Been watching twyse for a very long time…. Guy’s funny and funny thing is the guy sabi even rap and sing pass una seyi vibes
D rhymes dey burst my head 😩🤣🤣
For this rap game Na twyse be leader opor 😊
Garri no really need promo 😂😂😂
Taofeek make you release this jam for Christmas.
This guy😂 you dey always muzz me, awa ni day one fan 🌼 💜😂
Taofeek don dey spit correct bars oh, opor😂😂
Toafeek is finally spitting bars💯💯
Ayy...man....delivery is hard....TAAAOOOOFEEK WE WANNA PARRRRRTTTT😅😅😅
Walai Olamide suppose feature twyse for Street jam remix😂
Tao abeg bring back shade, mummy, daddy and co......we miss them fr
We love you eremeeeeeeeeeee❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
Garri no need promo...o sha mòh! Twyse too good he no need advertisement. 👏 👏 👏
That flow after you be mumu 😩
Omoh see talent 😅😅
Twyse should try going into music bro's a star
Ounndun like vector ❤️
What i like about this guy is the voice
This song is winning Headies without nomination. It's going to be a surprise award in history Headies Awards. 😂
Taofeek don dey shame im enemies. I remembered when Tobi said he can't make it but see him now🎉i give you your flowers Tao oshomo
First time ever that taofeek is taking his music career serious😂😂
U even first olamide drop video 😂😂😂
Wey portable for sign you instead of that youngee du clown 😂😂😂
But you can’t escape bone straight o you go buy😂
Your bar pressure is raise to power of orishirishi.
The thing sweet me 🥹😁😁
Omo no be lie this your song dope
See talent 😂
Opor 🙌🏽
Mo phor oo twyse 😂
Grammy Award winning rapper noni 👏 👏🤣😹😂😂
You need to play this video to Modola abi we should be expecting part 2 between you and Modola
This rap thing needs to be recognized by Headies oooo😂😂😂
Obsessed with Twyse Contents. I must watch everyday. I'm kind of an addict & he's the dealer.
I love what you do. Twyse.
But truth truth taofeek sing pass young duu
You made me choke on my Amala Tao 😂😂😭
YOU BETTER PASS YOUNGIDUU AJEH
From 1:00 na better jam
"I now chase money never chase bishes" got me things don happen since his last single 😂😂😂
Nominate this man for headies!!!😂😂
If no mention my name how you wan see food chop 😩
This one na banger😹. Sade no fit Dey laugh you for house again😂😂
Always a great channel to visit 😂❤ keep sharing my darling always here watching full 📸 😂😊
Sha know say you dey mad😂
Tao deserve Grammy this sound oundun ooooo❤😂
This guy mad ♥️♥️
Airplane mode no landing 🧘🧘🧘🧘🧘🧘🧘🧘
Ondun ooo😭😭😭💕💕💕
Him dey rap pass odumodu😂😅
Òun dun🎉
❤🎉 You are good...
Chairman abeg pass me the mic

Walahi
Ondun