@@user-yg4xg3xp5r i no dey compare anybody. But for you not to know bassmatics, e means say you dey new for the game. Imagine say your vocalist for church tell you say e no sabi Frank Edwards, how you go react? Coza no be Okwuchukwu abii wetin been ein name dey play for Coza? Hmm
The bassist plays with maturity, weldone bassmatics👏
Omo Ajl...this your bass player's bass flow is beautiful...I like the tone..it's full and rich!!!!!!! 😍😍😍😍🎉🎉🎉🎉
48.00 who be that lady wey go stand for road
Mama clear road for me
Make I see my bassist jare😂😂😂
Words will fail me to express myself regarding this❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
the cymbal's volume 🥲
As you dey call the turnaround
Your boys don dey catch am
Nice one
Una dey burst my bubbles for here
AJL She stayed on key oo😂😂😂
Who's that lady
Her voice too sweet
I'm falling already😂😂😂❤❤❤😊
Wow
What a joyous moment ❤
Boss AJL 🔥🔥
Mstixx iwona okere😂😂❤❤
I dey hear your offtiming
Keep it up
😂😂😂33:51...
45:50😮😮😮😮....the lead guitarist is sthelse 😂
30.00 to 32.00 AJL kilode mapami now
See as I dey shout for my room like say I hit jackpot😂😂😂😂😂
bassmatics finish work for this one, icl
❤❤❤
Teamwork!
Your bassist don dey tight
Nice one
What's his name
Make I follow sharp
don dey tight? hmm
you no sabii bassmatics?
@@emmanueltakon7814 se you dey whyne ni
E tight reach coza bassist ni ?
@@user-yg4xg3xp5r i no dey compare anybody. But for you not to know bassmatics, e means say you dey new for the game. Imagine say your vocalist for church tell you say e no sabi Frank Edwards, how you go react?
Coza no be Okwuchukwu abii wetin been ein name dey play for Coza? Hmm
@@user-yg4xg3xp5r😂😂😂. Bassmatics dn play for coza before incase you nr know. Na SeniorMan
❤❤❤❤😂