TOTTENHAM 2-3 ARSENAL ( Ade - NIGERIAN FAN REACTION) - PREMIER LEAGUE HIGHLIGHTS 2023-24
Vložit
- čas přidán 27. 04. 2024
- Mactch reaction from Ade as e say Raya help dem balance the own goal. THE GODS WATCH THE MATCH,, etc
Proposed next Game 👇🏽
EPL
PLEASE SUBSCRIBE!!!
Business Email - FansTribeHQ@gmail.com
CONNECT WITH US ON SOCIALS 👇🏽
/ fanstribehq
/ fanstribehq
/ fanstribehq
vm.tiktok.com/ZM8Wsyfo3/
#nigeria #naija #supereagles #soarsupereagles #football #soccer #nigerianFans #nigerianFootball #nigerian #arsenal #aftv #arsenalNigeria #PremierLeague #ChampionsLeague #martinelli #tottenham #tottenhamhotspur #tottobennington - Sport
Shop our FFT store Items here 👇🏽 🕺🏽 😁 fftstore.creator-spring.com/
This is the best arsenal fan on FFT. Godfrey na shit. Always emotional and ready to blame players.
I swear 💯... Godfrey own don too much, he too like to dey blame.. the players are humans too nd nobody is above mistake
Godfrey na sentimental shit bro. He's too childish
You can't be more right
@@akunekwechristianugochukwu1371I swear
Godfrey is like wind, he blows anywhere it listed...
ARSENAL FANS FROM CHENNAI INDIA 🇮🇳 LOVE YOU ALL AFRICAN ARSENAL FANS. ARSENAL ONE LOVE ❤️
What a derby
..Love Arsenal from Botswana
Guys please,how do I locate you guys,will be in Nigeria next week,love to watch with you guys.Arsenal match….me to I don’t like Havertz ways but still doing well,from vegas .
This guy is a better analyst than Godfrey. Ramsdale played against Brentfort and made mistake. Declane Rice caused penalty today. So, players do make mistake...and they deserved our sympathy at times. Raya's impact is in those clean sheets ...
good interview Ade, very good one
I love these guys so much
This man, you no speak ur English today, " I was expectationally bosiac"😂😂😂😂😂
I swear 😂😂😂
Say him happy Rice kick him preek commot😂😂😂
Here he was, I was waiting for you Mr arsenal are, the shooter, the bombshell man , bro keep on riding high ❤❤❤❤
I love this guy baaad
Man U Dey smile one side Dey wait for una 😎
I swear that match go deadly
God bless you brother,make Godfrey come talk rubbish about raya,see who Dey watch football for here..
Exactly na wetin Kiwior no fit do against Sane. Ade you sabi 😁
Ade sabi, love the way he analyze Raya's mistake.
Na we de game
My guy
How is Declan Rice Penalty different from the Doku against Liverpool game that was not considered.
You know the drill ade, una go go again next season still come back empty handed. Leave league for city mek una go again next season
Spurs go beat city
You understand😂😂
Compare wisely man Palmer is on rw harvart na st
My best man is speaking,kick his sprink hahaha
Enjoy while it last😂😂
Godfrey begin to fed for my since i found this Guy. Godfrey is always Emotional esch time we lost. He cant be an Arsenal fan, He only wear Arsenal jersey. Always insulting Arteta n d players😮
Na that man u gan gan go show u shege😅
This guy hahaha fent
Wahala
Godfrey should learn how to discuss football from Ade
dey play😂
when benzema dey madrid e no dey score penalty?
Add you sabi analyze arsenal match not Godfrey that would be swearing for all the arsenal players plus the coach
I like this guy not that Godfrey always blaming players and arteta
U and Amara are only people who analyse well... all the remaining ones are just bias analyst
Ade no compare Palmer and Kai ooo
Kai na Striker while Palmer na Midfielder
And Palmer has more goals than him penalty or no penalty
This one wan compare Palmer with harvertz 😂😂😂😂😂
No mind Ade
My brother, you are jealous of the little boy don’t be jealous OK
No player better reach Palmer for that full Arsenal squad...
Palmer na Boss
You say!!!!
Stop talking shit😂😂😂
@@dunuobinna7574 Oga I'm not talking shit even you sef know
@@CHINONSONWABASIMO I said what I said what I said bro...
Palmer putting up that performance in this Chelsea squad you think is a joke
FYI, He's the best signing of the season in EPL
If Cole palmer dey this Arsenal Team palmer for don get 29 Goals, Wen Kai dey this Chelsea team how many goals him dey get for a season, So no compare they two at all bcuz Kai no reach Cole palmer
You funny what experience has he gain
@@CharlesKestine88with his little time at city he scored a banger goal against arsenal in the community shield but ended up loosing that game and secondly city won the super cup too. Chelsea is just shot that is why is numbers are just there but Palmer has good goal instinct
Palmer is not a Striker Baba...... Talk where talk go......
This guy no be better arsenal fan jor,Kai havert don turn better striker but for Bayern game you dey criticize the guy
dis one qo just dey talk rubbish anytime wey body dey sweet am...wetin brinq palmer come d talk now,una no dey fit qet joy if una never mention anythinq wey concern Chelsea?
All this arsenal fans get ten mouth today nw havertz don good anyday una lose una go dey swear for am again make Una get out abeg
All Arsenal efforts is wasted because Man City will win all their remaining games
It will be very very funny if this horrendous man UTD becomes prime Barcelona when arsenal comes to old Trafford 😂😂😂
I trust those frauds
They can do it 😂😂😂😂
They cant ar3nal too strong for now, its not Liverpool
Haaland Don score 😂😂😂😂2-0 city
Una Neva see anything
Shey una wan win league 😂😂😂😂😂😂
Pele oh
@@MarkDeibert-pk7tb na u need pele..
We dey we wait
Jesus city dey win make we dey cry😂
Come here after spurs playing man city