This boys no go ke me with laugh . It’s the ice in the bottle for sound effects, the powder/ chalk on the face and chidima holding upside down sign for me . 😂😂😂😂😂
Ontop our hype man you dey call spiritual all of una no well but our hype man his cute and he didn't stay long and am scard make he no go fine pass ozed 😂😂
Ozed oooo 😂😂😂😂
Ozed na fool😅😅😅! The last part got me rolling on the floor
This boys no go ke me with laugh . It’s the ice in the bottle for sound effects, the powder/ chalk on the face and chidima holding upside down sign for me . 😂😂😂😂😂
From tictock
😂😂😂😂God Abeg
Ontop our hype man you dey call spiritual all of una no well but our hype man his cute and he didn't stay long and am scard make he no go fine pass ozed 😂😂
Ozed ND malvin na wetin nah 😅
Just came from tiktok to finally see the hypeman ❤️
Same 😂😂😂😂
That una sugar don suffer 🤭
I talk am say na Ipalibo 😂
Hypeman craze dey on another level😂😂😂😂
It seems hypeman pass ozed for crazy
Who be the senior o😂. I still differentiate them sef🤦♀️
Hypeman looks alot like mavin..Plus he doesn't look like He's the voice behind those hypes oh😂💔
Chi chi, why you hold the sign upside down😂😂😂
Ozed o 😂 oh no not my chi chi ooo no be only fly away my witch 😅
From IG to CZcams 👍... I love your content... Such a happy family 💗
Please as time goes on let us know how you guys started... I love you guys
We will do that for sure
Hypeman wey we think say go normal no normal sef😂😂😂
See my cute David ❤
You guys make me genuinely happy. Thank you
Am having A rough day today but you guys make my day 😅
thanks
Hypeman self dy deliver normally 😂🤣Love you guys jare ❤💯🥰
So much love it 😍🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
I came all the way from Twitter I love you guys🥳🥳
I just love you guys ❤️❤️❤️🤣🤣🤣🤣😂😂😂
Love u guys
Awww hypeman is cute❤
✨Ayayoooooooo!! But Ozed na another human from another world on his own😂😂💜
Our Hypeman’ still get voice on top 😍
I love this family
The hyperman just perfect for the job .
Hypeeee 😍😍😍
God Abeg ooo 🤣 🤣🤣🤣🤣🤣
I so much love this family 😂❤❤too much vibes hype man self na werey 😂😂❤
Awww
I know he'll be cute❤️
One of the guys resemble Officer woos
Lmfao you guys are so unserious it makes me laugh so hard 😂
Hypeman is short and sweet😄
Marvin and ozed dey ment normally
Ayayoooooo...... hypeman wey sabi I hail
Hypeman wey choke normally 😂😂😂
You Dey introduce your craze small small 😂😂 more grace and greater contents my gee🙌🏽🙌🏽
😂😂😂😂😂 the hype man is the truth 🤣🤣🤣
Una wehdone oooo
I was already finally falling for hypeman. I no no say he too follow Dey craze
From ig to tiktok, down here 😂😂😂😂
Hype man is so cute
Hahahaha... All these for the one and only hypeman. Omo!
Hype man ayayooo finally
Awww…finally😂😂
Love u Guys so much ❤
😍😍😍😍
Finally🥳
Content no pass like this !! Vibes choke ! Hypeman reveal 💯😁
Chichi my love ❤
Nice
Content nor pass like this, we laugh Abi we nor laugh? 😅😂😂
We laugh o😂
Let hype man act so as another replace him small make we see his own crazy
Sharp 😂😂
😂😂😂😂 I don laugh tire.
From TikTok
The idea behind this content that looks like it is not a content hmm una be genius Abeg 💯✅
😅😅😅😅oh gadddddd
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Una dy mad for de ouse 🤣🤣🤣
Hypeman, Marvin and Ozed looks alike while Toko and David looks alike
Una don influence Chidimma 😂😂😂😂
This hype man na kolo😂
😂😂😂Finally
My chest 😂😂😂😂😂
Ozed and Marvin na case😂
Ozed and mavin na case aswr🤣🤣🤣🤣
Just for our hype man to come out😂na in all this serere dey😂😂
I don run reach here😂
Why Ozed dey shout for end? 🤣🤣 🤣🤣
Lol
Never comment on a CZcams channel but it is a most 😂😂😂 339 subscriber
E be like the hype man nain mad pass 😅
Petite and cuteeeee🥰🥰🥰🥰😩🥰 abg how much be hypeman groom price
Awww❤️
Hype too no well 😂😂 kia
I'd really love to see the face of the man behind the camera.....he's the life of the party accompanied by Ozed and Marvin
U're rite Dear
Ozed don mad before? 😂😂😂
Finally seen our hypeman o ayayeooo 😂
Na that ayayeoooo naim dey sweet me and wasss wass
@@kolombodynasty1237 I dey tell you
Wahala pro max
I came here just to see hyper man from tik tok
Watin be our hype man name
Ipalibo
So Chidinma no fit hold paper straight
What's the ahh ahh in the ending for? 😂
Abeg how I go fit pay hype man groom price 😂😂
😂😂😂😂😂😂
😂😂
Finally I don see hypeman
Ipalibo my nigga lol😂
😂
I wish I could drop a 100 likes 👍 😂😂
What in d name of horror film is this😂😂😂
Content choke 😅
Scatter scatter 😂😂
Those of us coming from TikTok pls let gather here 😌