😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 No laugh out your intestine una wey dey laugh. If your car stop on the road will you pray on the car like pastor remote did na just question o.
No be everyone dey do background check. It's key not just in employment. Dating, friendship, room mates etc, background check is quite essential. A lesson to learn for us in this content. Well done Pastor Remote 🙌🏾
Pastor remote want make heaven send mechanic 👨🔧 come down from heaven come repair him car cuz na why he Dey emphasize on want dem to fix wire, engine & other affects 😂
Starting the first scene gambling 😂😂😂is crazy 😂😂😂
Pastor remote don too suffer from this car hand oo 😂😂😂😂
I am happy the car didn't start 😅😅😅😅
Those boys stress our pastor remote😂😂
Remote: Awọn ti o mọ ibí ti wọn bi Jesu si, ti wọn fẹ lọ representi church
The guy: Galilee ni
😂🤣🤣🤣🤣
Where remote dey see all those kind of abiku cars from sef😅😅
As in, I'm tired 😂😂😂
The bonnet long pass d entire motor
That my question too ooo 😁
I wonder ooo
I wonder too
My question is where did this guy do get all this crazy car from 😂
As omo óró to omo óró 😂😂😂
Remote car want make you push am till you get where you dey go ni 😂😂😂😂❤❤😂❤. Remote will not kill me with laughter 😂😂😂😂😂😂❤😂😂😂❤❤❤❤❤
I too Love this guy like Kilode... Anytime I see your notification ehn,. Joy overflow
This Car is a Source of Problem 😅
Olorun majemu pada ba oju pastor remote je 😂😂Gambling is not his calling
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 No laugh out your intestine una wey dey laugh. If your car stop on the road will you pray on the car like pastor remote did na just question o.
Angeli to n shey moto 🤦🏿♂️
This man go soon craze 😂
Pastor remote wen will u continue the mystery in the jungle now😢
The boy is telling the assistant pastor to start the trip 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
As if he order bolt
Dey don collect fuel money from the junior pastor 😂😂
How did pastor Remote meet this senior pastor. He was supposed to know your past before employing you.
😃😃😃
Pastor Remote was shouting 😔
Aggressions 😂😂😂😂😂
Normal you no know. Remote be the Pastor that ten di
No be everyone dey do background check. It's key not just in employment. Dating, friendship, room mates etc, background check is quite essential. A lesson to learn for us in this content. Well done Pastor Remote 🙌🏾
@@thebidstar26 If actually he ten di, he for don make am now 😭
Pastor remote want make heaven send mechanic 👨🔧 come down from heaven come repair him car cuz na why he Dey emphasize on want dem to fix wire, engine & other affects 😂
Gamble pastor keep it up 😂😂😂😂
Ọlọ́run májẹ̀mú🎉❤😂
Its pastor remote physical expression for me always😂😂😂
you mean facial expression?
No be Pastor dey play tete(gamble) so, this Pastor remote no dey ever learn
Na so e go play bet9ja the other day 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Abi my eyes dey pain me ni? 😂
That tall church guy resembles apankufo
Pastor remote calm down 😂😂😂
Coach, you're shouting.
Pressure ti wa
@@greatbistec😂😂
Anytime remote notification comes up like dis, I don press like button.. before even watching it, because it will always funny😁
Omo 😂... You be boss ooo.. you get a very good content..
Very funny😀😀😀I just watch am finish
Modupe mi o mu'gbo mi o mu'gbo 😅😅
😂😂😂 this guy will not kill me 😂😂
The tin be say dis Pastor Remote go always pass I'm boundary. And at last im go deh shout god polish u!
Pastor will not kill me oooo on colos 🤣🤣🤣🤣🤣
Padi mi wey dey always give me joy.
So u run after the Car from morning till night and you still meet AREA BOYS😂😂😂 Chai
That reaction after smoking is masterclass..
My best comedian 😂❤remote world wide 😅❤😂❤❤❤❤you never get another your London new car 😂😂😂😂
Seriously ehn 🤣🤣🤣 I don laugh tired oo
Remote and agbako cars 5&6😂😂
It was the reaction after the puff for me
Na only Oke aro I Dey hear oo remote 😂😂😂😂😂
@lanreremote where u dey c these kind cars in d first place😂😂😂😂😂❤❤❤❤❤
Indeed this car is the weapon fashioned against Pastor Remote 😂😂😂.
😂 you always makes my day
Well done remote , thank you always 😂
Ìgbà erun ni wọn we 😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 pastor this prayer go far ooo
Where do you get your cars from please 😂😂😂
End of discussion... Can't stop laughing 😂🤣😂🤣
Wahala... No audu lemua,banze lemua today... Na dis car go kill remote ooo😂🤣😂🤣😂🤣
This Charlie Chaplin car,eh😂😂😂 specially made and designed for Remote 😂😂😂
Remote no go kill me with lafff
The prayer part tho😂😂😂
Remote will not kill me with laughter 😂😂😂😂😂
Remote: Mo fẹ fi ito yẹn kọ OYO...
Me: hahahahaha. Many a times e dey happen. I go wan use am kill the ants wey do go jejely or make a circle 😂😂😂😂
The car don dey resemble pastor remote
ITÒ n shishi😂😂😂 (in pastor remotes voice)🤣
😂😂😂 o tu ti je gbese 😂😂😂😂
REMOTE! 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
The last part oooo😂
Remote na mad and natural comedian 😂😂😂😂😂😂
Pastor remote want to kill me with laugh ooo please where did you see this type of car 😂😂😂😂
The old car is good that this one😂😂😂😂
Is the payer for me 😂😂😂😂😂
lol we’re una dey see your car this difference car lol 😅
Praying for gambling 😂😂😂 our pastor in the lord
😂😂😂😂
Remote no well seriously
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Thank You Pastor Remote
😂😂😂😂😂😂😂 remote na bustard aswearz......wtf did I jus watch
Remove our joy giver💕💕
Much love from here ❤❤❤
Colos don turn them to kolo😂
It’s really crazy 😂😂from the beginning
Orie ti Daru remote😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Ito yen seize
Am I shouting at you 😂😂😂
Why do you allow it to end this way😂
The ending part though, remote na mainland boy, confirm mainland boy
😂😂😂
Lol, confirm Ibadan boy 😂😂
Fi ito ko Oyo bawo 😂😂😂
He said I'm calm 😂😂
😂😂😂😂 remote wey no geh calling
Love your skits bruh
Pastor werey😂😂
Remote and weyrey cars 😂😂😂
Omo he try wait,where he see the car from he steal am truly truly and why e no fit contain more than two people
that places in Ibadan was it.....just like the way we used to hear it...
Baba werey😂😂😂
Remote no forget awon Omo oju ina ogunpa wa o
I wonder where you use to get all this paminku vehicle 😂😂😂
Remote 😂😂😂😂😂😂
The feelings...
Who dey give report cars na big man oo
Remote has had enough 😂😂😂
😂 pastor de play tete ke
First to be here first to stream 🎉🎉🎉
Am not shouting at you lol 😂😂😂😂😂😂😂😂😂 remote
Wèrè ni man yi sẹ
Very funny 😂😂😂
Great Acting...
😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅OLORUN MAJEMU😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
@pastorremote where did you always see all these your abiku motor 😂😂.. my legit pastor ❤❤
On colos 😂😂😂
😂😂😂😂😂 am not shouting
Remote ani werey nie seh 😂😂