Oga keep calm cause you no too sabi talk He nor get but he still day try help better pass people wen don get wen still day help people like themselves.. But now tin next 300years with 300k per month work you nor go reach VDM❤ I move
@@IkKingNews. But no forget say the reason for the camera nah to Educate people on the area to touch lives..... As Edo blood wen we be we need to day look out for each other, no be say VDM go just talk small you go just carry the matter like he get watin the guy do you.
I Support Verybackman for better Nigeria my people ❤❤❤
VDM reminds me of Tupac Shakur… He hates oppression… But he didn’t mention anybody’s name.
Oga keep calm cause you no too sabi talk
He nor get but he still day try help better pass people wen don get wen still day help people like themselves..
But now tin next 300years with 300k per month work you nor go reach VDM❤ I move
No be everybody dey help carry camera
@@IkKingNews. But no forget say the reason for the camera nah to Educate people on the area to touch lives.....
As Edo blood wen we be we need to day look out for each other, no be say VDM go just talk small you go just carry the matter like he get watin the guy do you.
You have spoken well
Oga go sleep i think you need it
Looks like VDM is the only blogger in this country… all you other guys repost & comment on what he does…
Please get your own stories😎
oga u no get work
VDM no mention any names
Did he mention obi cubana name abeg you no get talk
VDM is right but he is saying it in a wrong manner.
Oga you self nor well by saying Obi Cubana didn't mention VDM name, did VDM mention Obi Cubana's name? Olodo
But did he mention cubana's name. Make una no dey talk rubbish. I'm not supporting anybody here
Yes he didn't, that playing mind game there is what we call indirect speech
When you mention what somebody said and still attack what he sells, which other name do u wana call
Guy you're not making sense
The real truth is about the Northern people dey for him back some North leaders dey for this guy back
👎👎👎👎👎👎