nice twist....I thought I was gonna be losing my officer of z'law to ekaete mana(in officer Jato' voice😁). Thank for putting smiles on faces always. Bigger you chief
You put juju for me? kai! Na dia u make mistake be that cos juju no dey catch me ...I know wetin dey catch me, na backside...dis gat me rolling on d floor with excess laughter😂😂😂😂😂😂😂
I know the thing wey dey catch me😂😂😂😂 and that girl have it😆😆
That scream is top class
Let's forget officer Jato for a while , ...but this Ekaite can act really well ooh, she has a natural talent plus that her accent sweet well well.
True true and she is pretty.
The charm just work for your body instead of to work on jato 😂😂😂😂😂
nice twist....I thought I was gonna be losing my officer of z'law to ekaete mana(in officer Jato' voice😁). Thank for putting smiles on faces always. Bigger you chief
True,true that thing that officer jato see strong past love portion o.
Officer Jato always making my day, after stressful job in Houston Texas
Officer jato you are under arrest for killing me whit laugh 😂😂💥
"....don't worry, God go see you through" 😂😂😂😂
Like Service chiefs suppose to be fighting war in a club 😂💪..
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂 Ekaite, don't worry, God go see you through 😄
God go see you through😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
You put juju for me? kai! Na dia u make mistake be that cos juju no dey catch me ...I know wetin dey catch me, na backside...dis gat me rolling on d floor with excess laughter😂😂😂😂😂😂😂
Same here 😂🤣
This guy like women pass me😂😂😂
As in
That kind of ass dey spoil juju na and Officer Jato shout confirm am
*Hahahahaha GOD GO SEE YOU THROUGH*
🤣😂
LMAO!
Vintage officer Jato. Ekaete is too lekpacious for her love portion to work.
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 LAUGH WAN KILL ME
YOU'RE THE BEST BRO
Officer Jato see yansh juju run🏃♂️😂😂😂
Hahahaha..
Why won't God bless you... More grace Love ..
I don't joke with this channel ❤
Me too o, I must watch a couple of videos before going to bed.
...See a wife materials... 🤣🤣🤣 Akwa ibom people with their funny accent
This is really funny 🤣🤣🤣
Juju no go work for me ekaite done God will goh see u through
U nailed it jato😂😂😂
Talented
Na kind juju d do me too oh 😂😂😂
Officer of Z law , u have done well
God will elevate u
Juju nor go work for me 😂😂😂😂
Watin officer Jato see pass love portion but the girl that acted the Ekaete character is good especially with that Calabar Ascent
Don't worry God go see you through oh can't stop laughing.
God go see you tru ko
Officer jato, even love portion did not hold you.
😁😂🤣😅 Juju noh go work for me!
I have always love you jato
Officer resists juju.he is immune lol
Hahahahaha Chai I don laugh piss for body o.
Officer officer!!! 😂
God go see u through ko 😂🤣😂🤣😂🤣😂
Hahaha i am single ready to mingle
Single ready to mingle 😭😂
Office jato like big things
Gugu not go work for me 😃😃😃
Hahahaha Edu Edu
Na kassim sister be dis
Alhaji Musa Is Juju Resistant To Every Female's Buttocks Like Most Men🤣🤣🤣🤣This Guy Is Excellent...
😂 😂 😂 😂 😂 😂
Hahahahahahah
Do small thing for my head
⭐⭐⭐⭐⭐
Immigration of duty or illigration of duty, ah!
😀😀😀😀😀😀
Mr jato put the name of your models
🤣🤣🤣💪
😂🤣🤣🤣🤣🤣
How
😂😂😂
Jato and booty...
🤣🤣🤣🤣🤣
If nyash no kill Jato for did world...
Lol
Officers jato go kill me
What kind of accent is that? Lol
😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂