Velikost videa: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Zobrazit ovladače přehrávání
Automatické přehrávání
Přehrát
As soon as I saw Mr Paul, I just knew we hear so many lambas in few seconds 😅😅😅
Mr Paul come spoil everything 😂😂😂😂
🤣 🤣 🤣! Wheti Father Christmas 🤶 get to do with de skit weh he no 1 do! That story no clear! 😂😂😂😂Nice one guys!
Ask him for me oh
The comment that made me laugh...😂
Wonna no want buy ticket so Basket use Paul confuse all man 😂😂😂
Much love from Sierra Leone ❤
Look at this combination 😂😂😂😂
Boss no vex abeg...we go buy!! Sha come do show for naija this year oh or..................
Mr Paul oooo 😂😂😂😂
Chisossssss... Mr. Paul😂😂😂😂
Basket we dey wait for you for Amsterdam 29th... see you soon
Mr paul, Ekpoma juju wan do engagement ooo
Father Christmas give person belle this year, the person born triplet? Haaaaaaaa! Small small now
The triplets still born triplets o.
I was trying so hard to understand the guy 😂😂😂😂
Mr. Paul na werey😂
Mr Paul 😂😂😂
Do skit uncle bright❤❤😂😂❤
Paul.. Getat😂😂😂
This guy story na rubbish 😂😂
❤❤❤❤
The show go surely sell out
Chai😂😂😂
AHAA WHICH KINDA WAHALA PRO MAX BE DIS😅😂
BRIGHT DO SKIT ,BIKO
😂😂😂 leave am enemies na bastard
Everywhere go shutdown and sellout
noble!
😂😂😂😂😂😂😂
What? 😅😅😅
You must do skit😊😊😊😊
Paul go just wake up in the morning and start to dey look for any little opportunity to take confuse human beings wey God suffer create.Wetin be this...???😮😮
As soon as I saw Mr Paul, I just knew we hear so many lambas in few seconds 😅😅😅
Mr Paul come spoil everything 😂😂😂😂
🤣 🤣 🤣! Wheti Father Christmas 🤶 get to do with de skit weh he no 1 do! That story no clear! 😂😂😂😂
Nice one guys!
Ask him for me oh
The comment that made me laugh...😂
Wonna no want buy ticket so Basket use Paul confuse all man 😂😂😂
Much love from Sierra Leone ❤
Look at this combination 😂😂😂😂
Boss no vex abeg...we go buy!! Sha come do show for naija this year oh or..................
Mr Paul oooo 😂😂😂😂
Chisossssss... Mr. Paul😂😂😂😂
Basket we dey wait for you for Amsterdam 29th... see you soon
Mr paul, Ekpoma juju wan do engagement ooo
Father Christmas give person belle this year, the person born triplet? Haaaaaaaa! Small small now
The triplets still born triplets o.
I was trying so hard to understand the guy 😂😂😂😂
Mr. Paul na werey😂
Mr Paul 😂😂😂
Do skit uncle bright❤❤😂😂❤
Paul.. Getat😂😂😂
This guy story na rubbish 😂😂
❤❤❤❤
The show go surely sell out
Chai😂😂😂
AHAA WHICH KINDA WAHALA PRO MAX BE DIS😅😂
BRIGHT DO SKIT ,BIKO
😂😂😂 leave am
enemies na bastard
Everywhere go shutdown and sellout
noble!
😂😂😂😂😂😂😂
What? 😅😅😅
You must do skit😊😊😊😊
Paul go just wake up in the morning and start to dey look for any little opportunity to take confuse human beings wey God suffer create.
Wetin be this...???😮😮