T.Ollyvar - Love Me So Hard [Visualizer]

Sdílet
Vložit
  • čas přidán 4. 06. 2024
  • Love Me So Hard is available for Stream/Download via ffm.bio/tollyvar
    LYRICS
    So many times I dey overthink
    Carry your load make you come my crib
    Anywhere you going I go wait for you
    Even if you ghost I go live for you
    I dey pray to God make I live my life
    Now e con remain how to live am right
    Just too many toes I don step for you
    So many crimes I commit for you
    So true
    So many things I dey regret
    (Ye ye ye ye)
    Obasi save my soul dem don get me
    (Ye ye ye ye)
    If e no be jazz how e be say
    (Ye ye ye ye)
    You be my strength and my weakness
    (Ye ye ye ye)
    I dey pray to God make I fit stand
    (Ye ye ye ye)
    Make e no be like I dey simp now
    (Ye ye ye ye)
    All this my boning na just pretence
    (Ye ye ye ye)
    Too many stories I no fit tell oh ah ah uh
    Love me so hard
    Call me each time you want me
    (I'll be there my love)
    Come rain come shine
    Is always you and me only
    (Don't be scared my love)
    Tell me I go wait for you
    Wetin e go take from me
    Wan make you feel alright
    Tell me baby what is it
    Tell me what you want from me
    I wan dey treat you right
    How I wan live my life
    Living this without you
    Baby I no feel alright
    Tell me will you talk to me
    Tell me I say what is it
    So many things I don witness
    (Ye ye ye ye)
    Put me on my toes make I fit stand
    (Ye ye ye ye)
    Holding on my truth I no fit lie
    (Ye ye ye ye)
    You got my heart, can not deny
    (Ye ye ye ye)
    Water dey my eyes I no fit cry
    (Ye ye ye ye)
    Make e no be like I dey lose guard
    (Ye ye ye ye)
    Tell me say you love me and no pretence
    (Ye ye ye ye)
    No even whine me I'm exhausted o ah ah ah ah
    Love me so hard
    Call me each time you want me
    (I'll be there my love)
    Come rain come shine
    Is always you and me only
    Don't be scared my love.
    T.Ollyvar Eh
    #tollyvar #LMSH #music #afrobeats #ballad #viral how to #trending #foryou
  • Hudba

Komentáře • 5

  • @TOllyvar
    @TOllyvar  Před měsícem +1

    Stream/Download Love Me So Hard. Link in Description. Thank you for listening 🎧

  • @talhaansari62
    @talhaansari62 Před dnem +1

    Nice song.

  • @seyikunle6355
    @seyikunle6355 Před měsícem +2

    I’m your No 1 fan…Ghost and heartbreaker and this🔥🔥

    • @TOllyvar
      @TOllyvar  Před měsícem +1

      Thank you for listening and following up with T.Ollyvar. Please endeavor to join our fan pages (Olly People) on:
      X (formally Twitter): twitter.com/i/communities/1515638861023662080
      WhatsApp: chat.whatsapp.com/JMaBeSDu7967jzUwIPn6YZ
      Facebook: facebook.com/share/Tfu4f5vUc9JxxUc5/?mibextid=A7sQZp

  • @Esoaian
    @Esoaian Před 4 dny +1

    🎵❤