FOOTY TOWN SQUARE - ( LIVE CALL IN SHOW - FT. Tox, Godfrey, Dani & Kurotams)

Sdílet
Vložit
  • čas přidán 23. 08. 2024
  • The guys in the studio to discuss match results, major football news and take your calls.

Komentáře • 37

  • @GodswillSamuel-ju2lf
    @GodswillSamuel-ju2lf Před měsícem +11

    Abeg Dani, person wey Dey live with you no fit ever get emotional issues, you too good abeg…. 😂😂

  • @OkokoyoVovwe
    @OkokoyoVovwe Před měsícem +11

    Godfrey and Dani na just Aki and Paw paw. I don laugh tire. I just Dey imagine una off camera oboy na war o 😂😂😂

  • @user-yq6jd3rt5i
    @user-yq6jd3rt5i Před měsícem +1

    🤣😂😂 this men are so funny , the Yamal and Messi part was so hilarious

  • @Obiscus
    @Obiscus Před měsícem +2

    Dani I need this ur jersey for myself and my babe tell me what to do to have it guy

  • @user-lx6sc8cu4k
    @user-lx6sc8cu4k Před měsícem

    I don laugh faint😂😂😂😂😂😂 Dani Dey kill me😂😂

  • @Papiknowsfootball
    @Papiknowsfootball Před měsícem +1

    Wetin dem give Godfrey 😂😂😂😂😂 baba dey argue rubbish

  • @Emmiestv
    @Emmiestv Před měsícem +1

    Omo Godfrey no even know watin he dey drag, people may get about 8 center back u say make dem sign 😂😂😂

  • @Enych.
    @Enych. Před měsícem

    😂 that 22 shots off me abeg😅

  • @ABUMCHIMATEO
    @ABUMCHIMATEO Před měsícem +1

    Argentina

  • @Emmiestv
    @Emmiestv Před měsícem +1

    Make Alvarez go Chelsea 😊

  • @ugochukwudonatus1698
    @ugochukwudonatus1698 Před měsícem

    Abeg I de miss sir Henry ooo
    Abeg where is sir Henry

  • @Papiknowsfootball
    @Papiknowsfootball Před měsícem +1

    The confidence Godfrey get when he dey talk rubbish dey muse me 😂😂

  • @emmanuelnwanegbo6468
    @emmanuelnwanegbo6468 Před měsícem

    Make the Chelsea qualify for the conference league first oo. Because na from there una go hear

  • @courageousempire7331
    @courageousempire7331 Před měsícem

    Where Henry?

  • @dennisagose2157
    @dennisagose2157 Před měsícem

    Wetin Chelsea get right now can give them a solid 4th position

  • @TolulopeOlabode
    @TolulopeOlabode Před měsícem

    🎉🎉🎉

  • @Barcavic20
    @Barcavic20 Před měsícem

    Messi fan Dey always get ball knowledge

  • @Enych.
    @Enych. Před měsícem

    Sometimes Godfrey you just like argue like say e dey give you blood

  • @jeffgideon8733
    @jeffgideon8733 Před měsícem +1

    Na pre season dey mk ona talk anyhow so 😒

  • @princelucky3326
    @princelucky3326 Před měsícem +3

    Tox normally Garry Neville na rubbish man he never talk anything good about Chelsea

  • @DesmondOmoregie
    @DesmondOmoregie Před měsícem

    Na d reason y Dem shoot am 22 shots 😂😂

  • @ABUMCHIMATEO
    @ABUMCHIMATEO Před měsícem

    Dani said saba what 😂😂😂😂

  • @princelucky3326
    @princelucky3326 Před měsícem

    Godfrey Jesus played 34 matches he miss only 4 premier league matches last season

  • @fabianonosetale9268
    @fabianonosetale9268 Před měsícem +1

    Godfrey can argue nonsense na why all the teams him support this year no win anything starting from super eagles, arsenal, Columbia and England 🤣 this boy na issue

  • @harrisononyeka8216
    @harrisononyeka8216 Před měsícem

    But when Mike talk his own opinion he go bad nah wah for africa

  • @ozoz112
    @ozoz112 Před měsícem

    Una rude oo 😂
    Why una go say David Moyes bath Ronaldo 😅

  • @Emmiestv
    @Emmiestv Před měsícem

    Man U 😂

  • @jamiuqudus5005
    @jamiuqudus5005 Před měsícem +3

    This Arsenal guy no understand English, he should stop embarrassing himself...Them say "IF" ........Chai upcoming Neville

  • @davidgeorge2123
    @davidgeorge2123 Před měsícem

    Suu

  • @harrisononyeka8216
    @harrisononyeka8216 Před měsícem

    But if nah Mikel obi talk am you go complain africa men

  • @princelucky3326
    @princelucky3326 Před měsícem

    I swear Garnacho can never do siuuu in Argentina even if he score a winning goal. If he try am his other teammates go beat am😂

  • @stepheneffiom8906
    @stepheneffiom8906 Před měsícem

    This show is gradually becoming a Messi vs Ronaldo show. This thing no de make Sense again.
    Una go give like 7 topics, come discuss only 2 or 3, den use the remaining time argue Ronaldo and Messi. Na wa ooooooo

  • @ChaezTiles-fe1df
    @ChaezTiles-fe1df Před měsícem

    This Godfrey na mugu just the talk nonsense while rice is not better than santos

    • @stepheneffiom8906
      @stepheneffiom8906 Před měsícem

      I know say to listen to person talk rubbish de pain. But abeg, no abuse person

  • @bossgodson2966
    @bossgodson2966 Před měsícem

    Na only Man U be una topic for this show. It is becoming boring