E be like sey we no go still qualify for the next nations Cup, as Oga has quickly forgotten what happened 11 days ago. Well, as talented comedians dey make nff president laugh like this, he should also scout for talented players to represent us in our next games , because we played Ghana with only 3 players, Troost Ekong, Leon Balogun and Osimeh.
That marriage rice dey pain, oooooh...especially if dem come dey tell you sorry and you dey form it's okay, you fit burst cry sef 😁😂😂
Boss you are good. I have just been laughing so hard my colleagues at work dey wonder say wetin I chop
Seeing Gordons on that stage with you made it all the more satisfying.
You nail it as always, Chief. Relatable jokes. You sabi all. 🐐💯
Mc casino is too good
Brilliant outing my brother,you are consolidating,it is always new with every performance,keep up the hard work.
Mc Casino !!!!
Man is too Goooood. Aghhhhhhh
You are very good brother
You too bam
Nice One Mc Casino
Casino, U too much Baba. More Grace Baba
E be like sey we no go still qualify for the next nations Cup, as Oga has quickly forgotten what happened 11 days ago.
Well, as talented comedians dey make nff president laugh like this, he should also scout for talented players to represent us in our next games , because we played Ghana with only 3 players, Troost Ekong, Leon Balogun and Osimeh.
Nice one brother 👍
This guy one off me with laugh 😂
Mc Casino is extremely funny....🙌👍
Nice one brother sir 🥰🥰🥰🥰🥰🥰🇮🇹🇮🇹
Nice one man
God will continue to bless your hand work brother 🙏
Casino simply the best
Awesome
Broski you bad 😂😂
My belle ooo😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
casi wey wey....show killer 🥳🥳
Abeg nor kill me with laugh
Hahaha worri
😂😂😂😂😂
Kikikikajaakakakakakakak
This guy too much...