This team is so complete. Everybody is doing what they love and enjoying it but i salute you the lead vocalist cause you are good. I love your delivery, it's excellent. More grace to all of you. 🔥 🔥 everywhere. I have learnt a thing or two from you.
Omo..this awa ti re ire gba song don dey scatter my church for delta...my God (in andersons voice) Thank u 1stkingflo Thank u emekasongs Thank u anderson qozan Thank u pastor clarkson Thank u to smj and the band
If I no play that "mi mi re mi so so fa fa re mi do" for church tomorrow, make I know why. 😄😄😄 Emeka no fit comport for that side again 😄😄 What a divine lineup and execution. Bless up sir. 🙏🏽
That transition to "i carry favour for head" ❤. If na me sing am my voice for don loss finish 😂😂😂...God, see the vocal strength and pitch you gave to man😢. This is awesome
This is a talent and a gift from God, i love you sir, love the back up artist and most especially those instrumentalist, they are constructor... God bless you all .. this is on repeat
This one no be church...na fellowship of saints...everybody just dey enjoy their selves....d intruments wen dey dis church na one state budget...kudos to u all abeg
Abeg make una dey try show that drummer🤲🤲🥺🥺🥺🥺❤️❤️❤️❤️❤️❤️
I just tire 4 Dem🥵🥵🥵
Asin ehh
E reach to beg oo.... Man is too good with that high heart.
😂😂 abeg make Dem try
I swear cause I go like learn from the drummer 🙏🙏🙏
I hear you Leo on the bass 🎸 ❤
the drummer is my hero. Knows what every song needs and delivers the perfect groove for it
True bro drummers don't get the credit THEY deserve
Honestly Dudes locked in 🚀
Seee ehn!! After watching this set na to drink agbo ooo cause this is a lot of sugar 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
Diabetic Flo 😂😂
I swear na really diabetic flow bro...God too sweet abeg....
The voice of the lead singer is so heavenly.
The back up singers are on point too.
God bless you thanks
😊😊😊
😊😊😊😊😊😅😅
😊😊😊
This team is so complete. Everybody is doing what they love and enjoying it but i salute you the lead vocalist cause you are good. I love your delivery, it's excellent. More grace to all of you. 🔥 🔥 everywhere. I have learnt a thing or two from you.
I’m glad. God bless you ❤
Omo..this awa ti re ire gba song don dey scatter my church for delta...my God (in andersons voice)
Thank u 1stkingflo
Thank u emekasongs
Thank u anderson qozan
Thank u pastor clarkson
Thank u to smj and the band
God bless you so good 😮😊❤❤
@isaacchad959 Hey do you know the meaning of the song 😀
If I no play that "mi mi re mi so so fa fa re mi do" for church tomorrow, make I know why. 😄😄😄
Emeka no fit comport for that side again 😄😄
What a divine lineup and execution. Bless up sir. 🙏🏽
Thanks baba. Na God dey run am normally
The notes sweet gannnn❤❤😂😂😂😂
🤣🤣🤣
looooooooooooool guy you play am??
@@_Anime_Shortz our vocalists gave me headache with funny choice of songs.
@@uduakobongekpo9485 🤣🤣🤣😆 chai see dulling. The day you dont expect is when they will do well o
The gadget wer Dey musicians Dey use no be here oo😢❤
Yktv
Gadget no be here oo.
That transition to "i carry favour for head" ❤. If na me sing am my voice for don loss finish 😂😂😂...God, see the vocal strength and pitch you gave to man😢. This is awesome
He gave me the pitch for this purpose 😂❤❤😊
God see the kind of brain you gave to men🔥😅
Me I want to sha see the drummer. The guy needs his Flowers!!
😂😂😂 he’s in a boot e go hard to capture am😂
I saw what that lady did at the end. Kudos to her
Lead, u're on 🔥.
Pitch at it's peak 👍 More anointing bro
This is a talent and a gift from God, i love you sir, love the back up artist and most especially those instrumentalist, they are constructor... God bless you all .. this is on repeat
God bless u bro ❤❤
Drummer you dey give me joy
Guyyyyyyyyy you are good🌟 👍 You sing so effortlessly
Na God dey run am 😂
Smj God go help you 😢 you just make person dey think. i no play keyboard again chii😭
More grace ❤❤❤
😂😂😂😂😂
This one no be church...na fellowship of saints...everybody just dey enjoy their selves....d intruments wen dey dis church na one state budget...kudos to u all abeg
Na God dey run am normally ❤
I just love watching and listening to you guys. Much love ❤
Thanks a bunch .. God bless you
Who say church no Sweet
See gbedu na
Abeg where this church de for mainland biko
Fadeyi bustop, vantage studio
Ah don see venue..
Once ah come Lagos na here ah dey come❤❤
These guys are sth else😂
God abeg!!!!
Joy overflow in God's presence.
More oil guys
Amen ❤❤😊
My own concentration is on the Basist... Someone should pls link me up with him..
These musicians dey burst brain ejorrr
Nor be lie
2:12 - 2:46 is the part I can't stop rewinding 🕺🏿🎶🔥
Abeg show me the drummer's pov ohh... Guy is 🔥🔥🔥🔥🔥
Jeezzzzzz this is on point 🔥.
More anointing boss Flo. This hype men are doing well😂😂😂 Boss Emeka and co. I celebrate grace 🙌🙌🙌
Kingflo you too sabi biko❤
I love your keyboardist, bassist and most especially the drummer
Thank you 🙌
Thank you guys
Bless up ❤❤❤
I would be glad if post the lyrics of the last song for me
All the love from 🇬🇭
Awesome ❤❤❤
Thanks 🤗
Who be that drummer 🙀 that guy de Level grounds 🔥 🔥
Left CZcams for a while and come back after weeks and your video pops first. I miss you bro. One love!
God bless you my jiggy 😊❤
Fire🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
Hot fire 🔥
Well done sir
You and emeka are doing well
Like
You guys are my favs right noq❤❤🎉🎉🎉
God bless u plenty
My brother up God for your life I love your sing
This is fireeeeeee. ❤🔥❤🔥❤🔥See Andrew begging for one more song! 🤣#LoveIT #GoodTimeInTheHouseOfGod. 💯
Hin say na “Flo, one more time abeg” 😂😂
Ee need to be seeing song Lerix❤❤❤❤
Just like coza dose
You know the vibe ❤
This is heavenly ❤
God bless the entire Logic Nation
EmekaSongz effects dey burst my head. More grace to you sir
Much love bro
Love u right back ❤😊
A praise session I’ll definitely be listening to again
🕺🏾🕺🏾🕺🏾
E sweet me too 😂
I downloaded it already LOL
@@Emekasongsz Your riffs and runs wan kill me GUY I good
🔥🔥🔥🔥🔥🔥
❤❤❤❤
Awesome
I don dance tire😂❤❤❤❤
😂😂😂 yktv 😂❤❤❤
Fire🔥 🔥🔥
Yktv😊
Flo you too much
Na God dey run am nor be me 😂❤
Fireee 🔥
You know the vibes
Thank you guyz for this
God bless you 😊
Pls teach me the awa tire ire gba o
Weldone Flo daddy
❤❤❤
What were you guys singing… I go Jijo for Jesu😅😅😅 please explain
I go jijo for jesu - i will dance for Jesus
Sho le jijo - can u dance
Ka jo jijo - let’s dance together
Je ka jijo - let us dance
The vibes and passion for me
Pls what is the meaning of the last song that was sang.
That song always gives me joy even when I don't know the meaning.
this is so lit 🔥🔥🔥
Yktv ❤
🔥🔥🔥🔥
You good 💯
Na God dey run am normally
More grace
You guys earn my subscription
Una no serious ❤😂😂😂
At all oo 😂😂😂
HE'S ABLE...
Heeeeeeeeeeeenergy
Yekpaaa 😂😂😂
💃💃💃💃💃💃💃💃💃💃💃💃
Aww.... the song they sang at the 4th minute dey sweet me, but I don't understand 😢 can someone please translate 🙏
Una too much abeg 💯💯💯abeg wetin be the keyboardist name
U no know SMJ?
It is a musical household name
Gbam!!
The guy to good abeg
Abeg who be that bassists
Vibes dey for that bass hand,oil dey your head
He’s name is leonard
En dey give me joy
If too say money dey my hand I for invite am come my church
I wana know and meet the Bassist his contact
Let's me see the drummer please
All these ni de audiomack ni 😫😫😫😫
Soon biko
Fire🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
🔥🔥🔥🔥🔥🔥
Let's me see the drummer please