Velikost videa: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Zobrazit ovladače přehrávání
Automatické přehrávání
Přehrát
How did you know that it's zinoleesky fans Una your mind no go touch ground
U dey whine me ni
How you take know say nah zino fan
Bella do well on slapping the mumu Guy Why the boy go draw him down na Bella Enemies
It's not bad my bro why you wanted to touch him
Bro bella is bella if dat. Guy no do bad tin he can't do that to him😊
Who tell you say na zinolessky fan Una don come again ooo😅
Oga forget e no dey gree for any body
Omo Bella do well if na me I use Mohbad own learn a lesson
na una get time for all this boys
Yes ooo,make them no touch him like mohbad
My love u no slap am wellMust u guy’s drag a musician performing, like this musicians dem don fall well well especially wizkid because of fan way dey drag am
How u take known say he be zenolesky fans una Dey mad
I swr😂
Yes ooo
Originally mad
Bro bella no good oo how you take INI say nah zino fans
Pppppp
If no be zino fan why him want pushed him
Only zino fans can push him or what did you mean Una dey play ▶️⏯️
How did you know that it's zinoleesky fans Una your mind no go touch ground
U dey whine me ni
How you take know say nah zino fan
Bella do well on slapping the mumu Guy Why the boy go draw him down na Bella Enemies
It's not bad my bro why you wanted to touch him
Bro bella is bella if dat. Guy no do bad tin he can't do that to him😊
Who tell you say na zinolessky fan
Una don come again ooo😅
Oga forget e no dey gree for any body
Omo Bella do well if na me I use Mohbad own learn a lesson
na una get time for all this boys
Yes ooo,make them no touch him like mohbad
My love u no slap am well
Must u guy’s drag a musician performing, like this musicians dem don fall well well especially wizkid because of fan way dey drag am