Sabinus picks up a spiritual herbalist !!! Sabi Ride Episode 6 !! Laugh Away
Vložit
- čas přidán 19. 05. 2023
- "💰Check out OctaFX app with me at bit.ly/MrFunny_OctaFX 💰
Use a promocode FUNNY100 to check all the app can give you 🚀
If you’re looking for an additional source of income, and you are looking for a good financial friend-app, then this one is for you." - Komedie
All sabinus fans gather hear let appreciate the crew🎉
🔥🔥🔥🔥
😂❤
Sabinus and Zicsaloma in "Sabi rides" is going to be a mad combo. 😂🔥
I swear 😂
I just started watching and already knew he won’t get paid 😂😂😂
It's sure now😂😂
😂😂😂😂
This collaboration is a banger with his crew members
"Just move!!! The gods will direct you" 😂😂😂🇹🇬🇹🇬🇹🇬
All the way from Ghana greetings to you all sabi fans
It's already 2099...
Sabinus was a great comedian of our time, I'm privileged to live during his time...
I hope the world is a better place right now and Nigeria is free from Godfatherism
How is hell fire bro😂
So which part of the after life did you end up Bro
Which country is free from godfatherism?
@@fridayogbonna7956 u dey craze oh😂😂😂
@@nmg1909 😂😂😂
If Wizkid box dem go kill am😂😂😂😂 Wizkid too small ❤❤
If he could stop the car from moving and he has the powers disappear why book a ride just to frustrate SABINWA? 😢😢😢😢
He was sent by sabinus Village people 😂
He is exercising his power
I tired oo😂😂😂
😂
When will sabinus carry chidi?😅 i know it is coming.
Sabi don start to dey add en guys to the series 😂😂
Best sabi ride so far is
1: featuring Mr Paul
2: Find 2 people 😂😂
3: Lamba C 😂😂
Lamba c
@@fifa-yj4yk that’s 3rd.
The best so far
Lamba C is my best so far😄
That find 2 people was something else
Just move cuz the gods go direct you 😂😂😂😅
I'm ok with the pidgin langua cos i be Naija,.. but try and put subtitles for your international fans bro,.. you don't know how much you've touched people's lives worldwide. Respect!🙌😎
Yes you're right because this pidgin na practically Naija and Ghana dey hear am but many other countries follow up this channel too
Yes you're right because this pidgin na practically Naija and Ghana dey hear am but many other countries follow up this channel too
@@chidon1113 yes
@@chidon1113Sierra Leone, Liberia, and Southern Cameroon speak and understand pidgin more than Ghana sef. In fact Cameroon pidgin is closest to our own pidgin. Ghana is not among the top four pidgin speaking countries in Africa. Their young boys (boys only o) just Dey try learn pidgin.
Also, many countries have been exposed to our pidgin through Nollywood and Afrobeats. They have a basic understanding of pidgin. They may not understand pidgin slangs or proverbs though.
Right.
😂😂😂😂😂.
Your future na black and white 😢😢😢😢.
Sabinus 😂😂😂😂😂😂😂😂
Why didn't he disappear to his destination? Be stressing sabinus😅😅😅
Exactly my question
Abi oh 😂
He said he was testing his powers na😂
Help me ask o😂😂
@@hasbol01 he suppose test by disappearing appearing
Why your juju no carry you go where u want go? Ebi car wey you dey take😂😂😂😂😂
"Nothing! Your future is black and white"😂😂😂🇹🇬🇹🇬🇹🇬
No be tooth brush the herbalist hold so Abi nah my eyes dey pain me.😩😩😩😭😭😭💔😂😂😂
Heavenly Father I pray that you keep the person reading this alive, safe, healthy and financially blessed Amen 🙌🙏
Sabinus nah my number 1❤️
Wizkid, no de box, If WizKid box, them go kill am ooo😂😂😂
Why the gods no disappear go where him one go 🤣🤣
Is anybody noticing the toothbrush the JuJu..man is holding as his charm🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
“Bros well done”
“Sorry gods” 😹😹😹😹💔💔💔
Seriously this baba guy fit act every role way them givam he is good
Sabinus l don gv up on you the other day you carry mad person today na native doctor 😂😂😂😂
So nah toothbrush herbalist the hold😂😂😂
It's the wizkid joke for me lols...that's why he holds a Phd in minding his business 😂😂😂
Sabi Nwa be giving me joy 🥰🥰wen I don smoke my loud I focus on this ur funny mood
Accident in the future, hmm, problems everywhere ooo, Sabinwa
If Wizkid do boxing, them go kill am 😂😂 which kind line be that 🤣😂😂 wetin e say burna boy sing 😆😆😆
You are disappearing and appearing why dont just appear at the houses of those people. stop stressing sabinus😂😂
😅😂 exactly my question
god's well done 🤣😂🤣🤣 this got me rolling 🤣
I too love dis sabinus! Always anticipating for new series😂
The native doctor is holding mouth brush ooo
I want you to carry brainjotter for us lol😂
Yes make them carry sabinus
Mad combo. I really enjoyed it 😊😂😂
My lovely wedded wife😂😂 this got me rolling 🤣
god no dey get money 😂😂😂😂
The gods Dey use toothbrush also? 😂😂😂
This Ezemwo toothbrush 🪥 is over used ooooo 😏🥱
This sabinwa and his crew are just too funny 🤣🤣🤣
Sabinus too funny which be where ever , whenever
E bi like sey the baba ofor na toothbrush wey him use red cloth tie 😂😂😂
There are some facts Oga Sabinus said ooo, Herbalist help others but their own life 😢😂❤
The Greatest comedian ever ❤️😂
😂😂sabinus will not change😂😂😂
😂😂😂😂😂😂 this guy is unpredictable yerrrr😂😂😂😂
Why wuna dey Waka for afternoon got me rolling 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Sabi and his crew never disappoint, always giving back to back bangers❤❤❤❤
wahala!!! God i put my life in your hands🤣🤣😅😂😂
Don't try nonsense with the gods
Sabinus don go carry gods for car 😂😂😂😂
Sabinwa this episode gat me laughing so hard 🤣
Am unavailable dem no dey see me but i dey see am well well...for club💯💯🤣🤣
The native doctor nor just try o 🤣🤣🤣
Greetings from Zambia. Thanks for bringing Sabi Rides. It's all about Entertainment 🤣😂😂. Thank you for always entertaining us Oga Sabinus. 😂😂😂😂
if the babalawo could disappear, why did he need transport? lol
I wonder
Abi o 😂😂😂
That’s how you know trouble maker babalawo 😅
Na short distance disappearance
He said he Dey exercise his power 😂
Akata kpoi kpoi gods and Sabi in action!🤣🤣🤣
Sabi nwa u too mumu😂😂😂😂😂😂 👍 nice job
I love this sabinus.. guys... this is good
. He knows how to flow with sabinus
The day sibinus go ft Brain Jotter and Funny bros
Ago leave this app for una
Cuz the kind laugh way I never laugh bfr na ein ago laugh 😂😂😂😂
I'm not comfortable with you 😂😂😂😂
If wizkid box them go killam😅
Always in for Sabi 😊
Sabinus keep quite😂😂 nah ur mouth dey put u for wahala 😂😂
the Gods dey book ride why the Gods nor vanish go where he dey go ????? The Gods nor fit trek 🤣🤣🤣🤣
Wetin Sabi day sing abeg...na kilin Dem ft burna be dat🤣🤣🤣🤣
Funniest man in the world right now ✍️😊🤣
Good afternoon gods 😂😂😂 them wan frustrate sabinus, why the guy dey disappear but come still enter ride 🤣🤣🤣
Why u no disappear go where u dey go😂
bros well done ,sorry Gods had me rolling 🤣🤣😅
If wizkid box them go kill am oo 😂😂😂💔
You go carry oracle 😂
Wow sabinus is really hard working ' I hope to meet him some day 💗
Me too 😊
@@obscurecynthia 😊God nor go shame us
Just dey play 😂
You get mind follow the gods dey talk...
😂😂🤣
"Person nor dey play with you "
Posh Clean Ghana dey for Sabiride
U finish work Bro. Very calm and relaxing episode, I just they laugh at interval. This Sabi ride will be a great story , Jah bless u more
Lots of love from Uganda Kampala 🇺🇬
The things is..just merely seeing Sabinus face makes me laugh crazily. Just his face alone even when he has not spoken anything yet
Sabinus is apart of the juju accomplice 😂
Who is aware of the toothbrush😅
Nah madness full native doctor mouth 😂🤣😂
Nor go dreams see the gods oh😂😂
I don't need to guess cos all d episode are one in a million
No be juju be that 😂😂😂😂
Worldwide Sabi nwa.... 😂 😂 😂 😂
Why him no just disappear then appear for him destination?😂
This is native “driveby shooting”😂
I can't stop laughing 🤣😹🤣😹🤣😹🤣😹🤣🤣
Sabi ride! You too good in comedy 😊 watching from sierra leone
Sabunus is always doing a good job thanks to God for this good job and thanks to sabunus and his lovely crew
This man 😂😂 too funny 🤣
Honestly, I don't think sabinus is ever going to make money 💰 out of this new business of his 😅😅😅😅😅😅😅😂😂😂
😂😂😂😂😂
Sabinus na wise man o. After abusing the servant of the gods, he use AC matter calm am.
I don laugh tire Jesus 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
This my sabinus don suffer for all of una hand 😂😂😂😂
We dey here gidigba!!!
My favorite comedian 🎉🎉
My 10 cent.
I have seen alot of Nigerians celebrities succumbing to lifestyle disease.
Most of the celebrities don't want to stay fit.
Receive love from Kenya but Mr. Funny, I think it's time you hit the gym.
Start protecting your health so when you reach 60+ years, we don't lose you too.