Stepping into 2024 fully charged up, Vusic releases his first single of the year 'Lever' featuring label mate Zinoleesky. Shot by Original Culture Stream Here: orcd.co/lever
Zinoleesky you are my favorite idol really that I am in Benin otherwise I will just see you zinoleesky really I love everything you are are that you do 😊😊❤🎉
Producer no gree, Vusic no gree, Zino too follow dey craze💯💥🚀
i swr marlians no gree for anybody
I swear ❤🎉🎉
I swear ❤🔥
Aswear zino just dey Para anyhow
You self chop the jam my Broda ❤
Vusic is talented, abeg make una no corrupt am with hard drugs...Just promote his music & talent...Love & light..
Who marlins don corrupt with drug for ur family?
VusiC dun dey old o😂
I be Igbo boy and I dey rep lasgidi 🫡 ❤️🇳🇬
No b dey shout , some people understand music 🔥
Aswear🎉😂
Shout out to wiz
Vusic is here to stay for real ❤❤😊
All these diamonds dancing on my neck go blind you.... I be like google map anywhere I go find you ~ Zinoleesky 🔫❤️
Every single hate now
Oro mi ti su wan ❤🎵
Epatewo fun zinoleesky ati Vusic
I don't why, I love your songs until my classmates tell me, it's Zino's songs that will make you crazy one day
Zino never misses ajeh ❤😊
Zino ti baye mi je 😭👏💯❤️❤️
Same here 😂😂😂
😂😂😭
Aye rę de ma beję nani Amin
Salute straight from Sierra Leone 🇸🇱
If u play this song pass 22 time gather here
I did it
We dey ooo
Smoking up with zino this Eko it's our city
I love u zino , ur lyrics are good 😊
If you watch twice gather here! ❤
Ajeh I watch am pass 6 times
My idol Zino is back.... Awwwn ride on bro.... Your lyrics is mind blowing
Your idol haha 😄🙃Omo think twice
@@user-cr7lt6li9yu day craze ?
Vusic no gree ooo cause u too good❤❤❤abeg omo u be femiomowere Kai cenat brother baaaad boy no bro more hits ahead🔥🔥🔥✈️
🧠💯💥👂👂👂
I like listening 🎧🎧 to music because of zino song ❤️❤️❤️❤️❤️🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭
Listening because of vusic
Zinolesky to the world ❤🎉
Absolutely fiyahhhhhhh 🔥 📛 👩🚒
Zinoleesky you are my favorite idol really that I am in Benin otherwise I will just see you zinoleesky really I love everything you are are that you do 😊😊❤🎉
zino and vusic finish all d lyric
Shey nah only me dem dey ask grace abi jazz be like say only me sabi pass,you nw say zinoleesky no sabi abah guy too much ❤❤❤
Who noticed they both fighting 🥊bad energy 🔥
this Vusic guy is dangerous
What I love ❤️ the best about afrobeats is the native tongue of the mother land and people expressing their heart and soul for this generation
Omor this jam mad!!!!❤
Before i pull up won ti mo mi say i get vibes I get plenty money zinoleesky you no go fall 💯
They both killed it 🙌🏻💪🏽🔥🔥🔥
Never let another man burn my cigarette 💯🦅
Who believe say this song go win Grammy?
For inside your pocket 😂😂
Good job ADIGUN ❤️ and VUSIC
❤❤❤
All this diamonds 💎dancing on my neck will blind you 💎 💍 💠
Abeg vusic and zino killed it ❤️❤️❤️✌️
Say na only me dem dey ask
Grace Abi jazz ❤❤🐝🔫🔥🔥
Respect to Zino abeg ❤
I swear have play this song more than 1k times
Song of the week but zinoleaskey abeg drop album abeg b4 Ramadan
Nah vusic kill this song make we no lie 😅
Left my heart with mom don’t need
Smoking up eko with zino its our city
Never cap while rocking fila😅
Vusic omo oro🎉😂
How can I like this 100 times 🤲❤️🥰u too good Adigun 👏Zinodict till thy kingdom come 🔫
So love from cotonou 🇧🇯
Zinoo keee itttt let's goo boyyyy otillor
Zino for a big reason
I just love this vusic
I don’t still understand how I Dey stay low key but I Dey cast ~zino 🎉🎶
Zinoooo🔥🔥🔥❤
Marlins to the world 🌎
Which world na for only for your house hold not for this world nosese malians
Marlians we keep moving
Marlians for the rest of my life ❤🎉
This is a hit 🔥🔥🔥🔥
Omo this jam na banger 🎶🎶😊
Fire 🔥 flow
Maaaaaaaasssd ❤❤❤❤❤❤❤❤
Banger🔥🔥🔥🔥
King of lyrics Adigun ❤❤❤
Zino never disappoints 🐐🐐🐐
Zino for life ❤️ 💯
💯💯💯
Omoh zino first 4 verse is fire 🔥🔥🔥
Much love from Ghana ❤❤
Zinooooooo
Zino4LF ❣️💯🤟
Young KING 👑 igbo badest ❤🎉
For Una life no dey compare that goat seyi vibes to zino😤….zino is the best ❤
Ozuwor
You're very stupid Oponu oshi
this is harrrrrrrrrddddddd🔥 wdf
🔥🔥🔥
Let’s support😎
this vusic sabii die zino con mad join issa banger 👏👏👏👏
My love for Zino eh 😘🥰
So u be igbo boy all along vusic 😂 go boy ❤
I no understand this Jam, like this Guys are Killer ❤, have watched it more than 4 times and still going! This is Hit!
THIS SONG NA BOMB O
Listening from Kenya Banger💥
Plz plz & plz vusic is a raw talented guy keep drugs away from him plz😢
ADIGUN 🔥❤
Zinoleesky ❤❤❤❤
Zino you too bad ❤❤
❤❤❤❤ cool bonne arrivée bro its too good bro good arrival
Rip to the beat 🔥🔥
Zino and vusic drop more abeg
music is my junior at high school , very talented I will call him after this video
This one mad baba nor worry jara
Marlian music 4 life ❤❤❤
Why is no one talking about Vusic?? Make una no underate this dope nigha oh
But adigun Iwo loma paaami 💙
Count me in
Money on my mind
No pride,helper needed
Vibes only😎🎧🫡
Vusic X Zino🔥
How can i like this 1billion times omorrrr too dope❤❤❤🔥🔥
Mab bruh i can't lie zino love u bro naira love u dad
Zino for life,you guys did a great job
Omo this song too sweet
Mad jam🔥🔥
Marlains are back❤From Sierra Leone 🇸🇱
Smoking up with Zino this Eko it's our city 🔥🔥🔥🔥
Zino is lyrically Goated ❤
I love this lyrics Ajeh
Sabi boy Zino mhi
💯💯 for you
ZINOVUSICDICTED 🇰🇪💯
Zinodict for life ♥️💯♥️
All this diamonds on my neck will blind you …Zino too sabi no cap 🎉❤❤❤❤❤