Reminisce feat Oxlade - Why? (Official Audio)
Vložit
- čas přidán 17. 08. 2023
- Stream "WHY?" ONErpm.lnk.to/-Why
Pre-save the album "ATSG Vol. 1" ONErpm.lnk.to/ATSG-Vol-1
Follow Reminisce
/ iamreminisce
/ iamreminisce
/ iamreminisce
Subscribe to the channel / reminiscetv
---
LYRICS
Oja Oja Oja Daddy
Oja daddy
Alaga Ibile
Oxlade
If I give you love and I no get money
Shey you no go run away
And if I first carry you kalo je aye foreign
Shey you go lo Malay (Malaysia)
Omo me I don tire for this thing called love
Shey you no go run away
Shey you no go run away o
Cuz Omoge me I don try
I don try try try
I wonder would you be mine, would you be my bride
Oh baby I don try
All of my friends Dey ask me why, say na you I choose o why (Why why why)
I’ll give you so much loving, wa so pe o Tito
Na you Dey make my heart Dey Go kpokpodikpo
Colour Love sun mo red bi sobo, no be Pito
My head correct, I sabi I no Dey repeat o
Shey you no go run go Malay, Don’t run away
Ife ti mo ni si e kose farawe
Many many blessings wey go soon come my way
We can take some time off then we go far away
Ma nawo e Lori , I’ll spend the bundle
To ba di nighttime a wa ja Kungfu
Mo ma caress and rub e enough
Ma wa gbe baba Dudu jade Djim Hunsoo
If I give you love and I no get money
Shey you no go run away
And if I first carry you kalo je aye foreign
Shey you go lo Malay (Malaysia)
Omo me I don tire for this thing called love
Shey you no go run away
Shey you no go run away o
Cuz Omoge me I don try, I don try try try
I wonder would you be mine, would you be my bride
Oh baby I don try
All of my friends Dey ask me why
Say na you I choose o why (why why why)
Hehe gbo na
O je tele road safety ko le mona
Cuz to talk the truth , you bad for real omo
Oro di Tupac me and my girlfriend omo
I would love to love to love you
But we no go comot ijoba n se curfew
Oya FaceTime me tell me what you up to
Kin wa farabale gbo e, mon sip from bottle
Ma nawo e Lori, I’ll spend the bundle
To ba di nighttime a wa ja Kungfu
Mo ma caress and rub e enough
Ma wa gbe baba Dudu jade Djim Hunsoo
If I give you love and I no get money..
Shey you no go run away
And if I first carry you kalo je aye foreign
Shey you go lo Malay (Malaysia)
Omo me I don tire for this thing called love
Shey you no go run away
Shey you no go run away
Cuz Omoge me I don try, I don try try try
I wonder would you be mine, would you be my bride
Oh baby I don try
All of my friends Dey ask me why
Say na you I choose o why (why why why)
Kilofe Sele, Kilofe Happen
Kilofe Sele?
#reminisce #oxlade #newmusic - Hudba
BOY OX ❤️
🎉🎉🎉
Solid comeback
Cold
D collabo knak it. Love Yu both
First to be here, nice vocal oxlade , kudos to you reminisce 🎉🎉🎉
Aga 17 59