Velikost videa: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Zobrazit ovladače přehrávání
Automatické přehrávání
Přehrát
Una get mind o, so una still continue dey eat her food😂
😂😂😂
Oops fine house 🏠 wey bathroom dey outside with plywood 😅😢😢
With full makeup on the face of person wey dey baff😂😂
Una Dey live for fine house dey baff outside 😂😂
I Love Mozkoh Asweardawn 😂😂😂
Mozkoh n his boss r gud for ogbrecent clips. Ikeduba,too, is a big character
😂😂wahala😂😂Ogb moz too funny 🤣
Mozkoh said I'm not a good person 😂He don see business
But una get mind ooo still eating her food 😂😂😂
Patiently awaiting part 2 😂😂😂😂
I love you guys 🧡 one minute silent 🕯️
If you love to keep seeing the lady, hit the love button guys... One ❤😘
Una get mind oo una still de eat her food 😅😅
" i don't know whats going on with my body" quick mozkoh killed the plate. Hahaaha
Nice one I love it
OGB on this one 😂 Agba🙌
Love you guys like mad❤
😅I love this🎉
Wehele Dey o 😂😂😂
My good guys❤❤❤❤❤❤❤😂this video funny
Una get mind oo 😂😂
I dey doubt if these 2 dudes be good for real life😁
OBG always smart😂😂😂
No joy for ur side ooo after everything she did for you guys 😂😂😂😂
Na enjoyment ooo 😂😂😂
😂😂😂😂 Mumu man 😂
I love that slang I come Lagos come pity people 😂 Omo u for use am for music aje 😮😂💔
That is the CEO there 😂😂😂
Nice 👍👍👍👍🎉🎉my helper 😂😂😂
God have mercy 😂😂😂
Omo this one is funny 😂😂
They born am make him yash show abii😅😅😅😅
Next please😂😂
The two mad men , if you continue to dy watch people if you be woman you go remember to gossip 😂😂😂😂😂
I no be better person oh, this is business 😂😂🤣🤣🤣🤣🤣
Omo this video dey sweet oo😂😢
Yes guys 🥰😍😌😝😜😛
I love ogb recent😊
Neighbor relax neighbor 😂😂
OGB on this one😂😂😂
OGB fan's gather here
Cultists bad boy 😅
OGB baba your doings too much ooh 🎉
Neighbour, watch this clip🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂God bless Africa
Ogb the badman😂
So suppy❤
❤😂😂🎉🎉Okorooroni Love you too hiii the 😢😮😮😅
una get mind ooo
OGB and mozkoh too funny
Ogb don get client 😂😂😂
Good ❤
Cultist I be dey like your skits but this one no follow.This is criminality.
O. T coding, Wen dy beat u and tell u not to cry 😂 wahala
Ogb boss 🙌🙌
Boss make i join you on the episode 2 🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏
Now u don cast the Update 😂😂😂😂
😂😂😂😂una get mind
Like my colleague Aliko Dangote 😂😂😂😂
Vituko.za.ok ❤❤😂🎉
Ogb my gee❤
I wicked pass witch 🧙 😂😂
Ogb you too smart
Una two match 😂
Some guys are creazzy
Ogb if jou post that video i will see the video im from suriname
Mozkoh 😅😅😅😅😅Dy post my brain😅😅😅
Very nice day
Mozkoh na real werey ajeh very good in acting
Ogb you 😢😢 something
Nigerians gathere here
Hahahah OGB 😂😂😂
Mozkoh ehn😂😂😂
E be like say mozkoh na Delta guy
Opay nwa😂😂
We are giving me business
Opay nwa🤣🤣🤣🤣🤣🤣
If u no get mind, u go suffer 😃😁
More love ogb
That was good
OGB MY G
Gud clip. Hey i'm curious, where did ogbRecent studied at, what schools? Ogbrecent wed like to know you
First to comment ❤❤❤
OGB boss, you too much
If there is a man to pray there is a God to answer
What a bad experience 😊
Cultist you get mind tell her say you love her
❤❤❤
This one enter❤❤❤😂😂
Una house fyn n una nr get inside bathroom😂😢
😂😂😂😂
What if the phone fell down inside water 😂
Osinwin lakaka😂😂😂
Mosko😂😂😂😂
OGB OGB OGB 🎉🎉🎉
Mozkoh na mumu 😂😂😂😂😂😂❤❤❤
Ogb❤❤❤
They get mind
😂😂😂😂😂😂😂
Bad pple everywhere
😂😂❤
Opay nwa
Ogb you want me
if na me una for don chop poison
Una get mind o, so una still continue dey eat her food😂
😂😂😂
Oops fine house 🏠 wey bathroom dey outside with plywood 😅😢😢
With full makeup on the face of person wey dey baff😂😂
Una Dey live for fine house dey baff outside 😂😂
I Love Mozkoh Asweardawn 😂😂😂
Mozkoh n his boss r gud for ogbrecent clips. Ikeduba,too, is a big character
😂😂wahala😂😂
Ogb moz too funny 🤣
Mozkoh said I'm not a good person 😂
He don see business
But una get mind ooo still eating her food 😂😂😂
Patiently awaiting part 2 😂😂😂😂
I love you guys 🧡
one minute silent 🕯️
If you love to keep seeing the lady, hit the love button guys... One ❤😘
Una get mind oo una still de eat her food 😅😅
" i don't know whats going on with my body" quick mozkoh killed the plate. Hahaaha
Nice one I love it
OGB on this one 😂 Agba🙌
Love you guys like mad❤
😅I love this🎉
Wehele Dey o 😂😂😂
My good guys❤❤❤❤❤❤❤😂this video funny
Una get mind oo 😂😂
I dey doubt if these 2 dudes be good for real life😁
OBG always smart😂😂😂
No joy for ur side ooo after everything she did for you guys 😂😂😂😂
Na enjoyment ooo 😂😂😂
😂😂😂😂 Mumu man 😂
I love that slang I come Lagos come pity people 😂 Omo u for use am for music aje 😮😂💔
That is the CEO there 😂😂😂
Nice 👍👍👍👍🎉🎉my helper 😂😂😂
God have mercy 😂😂😂
Omo this one is funny 😂😂
They born am make him yash show abii😅😅😅😅
Next please😂😂
The two mad men , if you continue to dy watch people if you be woman you go remember to gossip 😂😂😂😂😂
I no be better person oh, this is business 😂😂🤣🤣🤣🤣🤣
Omo this video dey sweet oo😂😢
Yes guys 🥰😍😌😝😜😛
I love ogb recent😊
Neighbor relax neighbor 😂😂
OGB on this one😂😂😂
OGB fan's gather here
Cultists bad boy 😅
OGB baba your doings too much ooh 🎉
Neighbour, watch this clip🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂God bless Africa
Ogb the badman😂
So suppy❤
❤😂😂🎉🎉Okorooroni Love you too hiii the 😢😮😮😅
una get mind ooo
OGB and mozkoh too funny
Ogb don get client 😂😂😂
Good ❤
Cultist I be dey like your skits but this one no follow.
This is criminality.
O. T coding, Wen dy beat u and tell u not to cry 😂 wahala
Ogb boss 🙌🙌
Boss make i join you on the episode 2 🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏
Now u don cast the Update 😂😂😂😂
😂😂😂😂una get mind
Like my colleague Aliko Dangote 😂😂😂😂
Vituko.za.ok ❤❤😂🎉
Ogb my gee❤
I wicked pass witch 🧙 😂😂
Ogb you too smart
Una two match 😂
Some guys are creazzy
Ogb if jou post that video i will see the video im from suriname
Mozkoh 😅😅😅😅😅
Dy post my brain😅😅😅