🤣🤣🤣 when I wake up this morning I saw the notification for a wedding we are praying for over 7 years now I said let me watch before going to work I almost late 🤣🤣🤣 MOG with wisdom did not allow apkuma and soko to married
I have this burning desire to be a blessing to others, i always have this happiness inside me doing for others, it also brings more blessings, may GOD always increase us to bless others in JESUS name
He his not.. he just trying to be realistic and give soko good advise.. court marriage is not bad but also do it in the house of the lord for a better future 🚶🏽♂️
@@REStvnaija and this thing is very common around us. All in the name of " I want to secure my future" The mind you used to enter marriage matters a lot o. But many of them don't know this.
Una never no soko wen e dey e go write for will say make dem bery all en money, houses, cars and even en lands with am if them no gree soko go take permission from God com back earth con spend everything before e die 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
"To do marriage be like contract. Contract wey be like record label."
Those lines are deep.
That means you cannot escape from it 🤣🤣🤣
MOG is indeed a wise man, Sokoh you need to buy a bottle of wine for MOG if not for him you were already gone.
Okay noted, will make two bottles lol
How is he a wise man ? Him no de go hustle him own , e jus sit down de wait for him broda property to inherit.
Las Las you don marry her hahahaha 😂 MOG day vex ooo
Soko, thank you for the hard work and dedication.
Kudos to you and your team.
Thanks 🙏
MOG is sokoh’s younger brother both real life and in comedy.
Nice one Oga sokoh
Are you sure!!!
@@mohamedsyda1079 yes, they are
Way back for Ughelli
@@monicaross6309 you seems to know them closely?
Thanks for watching.
This bar attendant is a whole vibe🤣🤣🤣🤣🤣
Honestly, hahaha
I de tell u
Please who laugh ???😂 when Edobabe said no mind am lazy man 😂😂you no go work your own 😂😂😂😂😂😂😂😂
Guess we all laughed, lol
🤣🤣😂😂dis Edo babe 🤣🤣she say contract wey be like record label
🤣🤣🤣🤣
That one off me
Mr actually!! AKA the brain to comedy.
Don't know what's gonna happen this time around 🤪🤪🤪🤪🤪🤪
Something good happened, lol
OMG IS MY MAN I LOVE THIS GUY ACTING
I celebrate you kingdom 😂🙏 I love you too
😃🤣🤣🤣🤣🤣🤣 I know dis marriage will not workout but dis time is Apkunwa forth
Ha really, but we wanted it to work nau.
This barman he dey do like person wey marine spirit possess🤣🤣 Abeg make u give am more roles. He is just making me laugh🤣🤣
Wait na now i dey look this bar well. Na thesame place dem dey use for Health centre. Nor be small tin una dey do💪
I'm so happy for my guy soko for getting married.
They didn't even get married
Marriage that didn't work, i knew it wont work
I enjoyed when he told the barrister that his brain is shaking
Thank you o.
@@janetmayango4491 It was her fault, lol
Sokoh and Akpunwa na perfect couple 🙂🙂😀😀😀😀😃😂😂😂😂😂👍🏿
Thank you so much.
I want collect the flower wen we dey use for house
MOG no go kill me 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
MOG ooooo i raise hand 👏 for you
Sokoh is a gud man
Wish every man can follow suit to remember the woman who was there when nothing was at hand
Edobabe always on vibes 🤣🤣
Madam Rebecca, you are here
Welcome madam, love you
Wow actually i have learned a lot from this this very today.
We are glad to hear that, thansk.
soko , I want to inherit akpunwa only please come and continue the marriage biko
Actually I'm waiting
This closing slangs got me😂
Soko...' MOG'
MOG...'Lukushaga'
Soko....'we meeut'
MOG...'Parazozo'😂😂😂
Edo Babe you know slap MOG for HEAD it is the all taco for this marriage😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣🇳🇬🇳🇬🇪🇦🇪🇦🔥❤🇪🇦🇳🇬
I like as soko feature Rebecca here 😂😂😂
🤣🤣🤣 when I wake up this morning I saw the notification for a wedding we are praying for over 7 years now I said let me watch before going to work I almost late 🤣🤣🤣 MOG with wisdom did not allow apkuma and soko to married
Hahaha, but seriously thanks for your support.
Hahaha
Bros sokoh abeg I want better wifeee oooo💪💪🙌🙌🙌🙌
MOG you are Anointed, you can what Soko and Bigkin can't see. Something is fishi
akpunwa!! u finish matter whith that 70k for ur future problem 🤣🤣🤣.watching from Cleveland Ohio
MOG still came back to collect flowers 🌹😂😂😀
MOG is my main man in this series.
Please what is wrong with the bartender there?🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
We will ask him
MOG "Lukushaga - Marriage no bi marriage" I laugh in tongue
Thanks for watching.
Haha
Contract like record label 😅😅
This MOG na cruise. The guy dey forget rehearsals steady.
From the beginning I knew this married will not right 🤣🤣🤣🤣
Ya'll over reaching hahaha
Where gogolar dey oo I dey mis am
no longer with soko again.
Who told you that
Much love to soko from ughelli
My town 😊
Same here
I knew dis wedding won't work 🤣🙆🤣🤣🤣
So you dey among them?
Akpunwaa my love mwaah
I love this Episode...
Thanks.
MOG is a friend we all need👏👏👏
These guys are good . .. Fantastic Clip.
Ashuali Soko no come finally marry Akpunwa, MOG na stumbling block
🤣🤣🤣
Better stumbling block.
Soko you really love this akpuma or akpunwa
MOG AirPods be like turning stick😃😂
Hahaha, no na cutlass,
Haha
I have this burning desire to be a blessing to others, i always have this happiness inside me doing for others, it also brings more blessings, may GOD always increase us to bless others in JESUS name
Make I send aza na since u have the burning desire to be a bolessing for others...my rent is due and my landlord is on my throat...make I send aza?
Amen!
Where is Gongola please. Mr soko
MOG is a stumbling block to Soko and Akpunwa's relationship.
He his not.. he just trying to be realistic and give soko good advise.. court marriage is not bad but also do it in the house of the lord for a better future 🚶🏽♂️
Really? Hmmm
@@alexanderfrazer1955 well this is a another angle to look at it.
For real
❤😅😂🎉 this na real 9ja Wahala . Seriously. 🤣😂🙄
Na WA for some women. Doing things with hidden motives. Very wrong. How can you be getting ready to be a widow even before becoming a wife?
The thing tire all of us.
@@REStvnaija and this thing is very common around us. All in the name of " I want to secure my future" The mind you used to enter marriage matters a lot o. But many of them don't know this.
I pray and wish
Akpunwa and soko
Fall in love fr real💜💜💜
Sokoh is married
AMEEEEEEN
Abeg wey my man Gongola, I don go!
U man don go🤣
I love the way soko did not allow MOG corrupt his mind about marrying his girlfriend
So under 1week soko don make this kind money 💰💰🤑 soko give us updates ooh 🤣🤣🤣
Nice one
Lolz 😂😂😂 I no from the beginning say this marriage no go get head
Mehh MOG is a real Delta man. Soko u no wise at all.. I always turn down MOG opinions. But u see this one he wise
Weytin funny me pass in this film is that outside the room is small but inside is larger than the room 😂😂😂😂
Abeg gongola Don finally go 😁
Soko since secondary school ahhhh you for use am take do inverstment
Canal men with scattered hair 😂😂MOG OH 😂
Abeg that Barman is not even necessary at all….he’s fired 🤣
MOG!!! Liquishaga..let's mueveeee🤣🤣🤣🤣
So finally Soko don gt moni.....😀😀😀😀
Soko Una dey finish work abeg! 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Good one
Agkunwa are you sure this welding go work look at soko face 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Nice one
This Akpunwa na real Akpunwa. I know know say she be Igbo lady.😂😂
Sokoh abeg teach your brother Don. How to make comedy wey long enough for person to enjoy, Nor be all those shortsleeves wey he dey shoot🙏
Noted
Haha shirtsleeves for me
Congratulations to soko
Its always the bar man for me 😂😂😂🤣🤣🤣🤣
Wetin pple dey fear court marriage for sef.
Just tear d cert and waka if u see any form of wayo
M O G the best
Lolzz Sokoh u need to Give MOG one bottle of Alojin bitter ooo😋😂
MOG dey drink alcoholic juice 😂😂
Liku shaaga😂
Too carnal..😂
No, is coloured water lol
Una never no soko wen e dey e go write for will say make dem bery all en money, houses, cars and even en lands with am if them no gree soko go take permission from God com back earth con spend everything before e die 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Nice movie 😅😅
😂😂😂😂😂 likoshaga. We miuve😅😅😅😅
for her future Problems, funny wife..😜😜😄😄😃😃
But which time soko take get this money? Because I can remember they were talking about akpunwa going to her father's house before.
BAR man ..we love you😂🎈
Hahaha MOG really tried to safe his brother if not yawa for gas
It is good to be your brother's keeper lol
Yes oh my brother
Pls where can I get the channel on dstv
Actually Re u sure this is not a dream
MOG my guy😂
A good one!
Actually 🤔🤔🤔
Nice one please this investor edo girl CZcams cnl
So funny 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Thanks
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣Canal people scattered hair...
MOG
D bar man oh😅😅😅
Good one from both sides
By the way, what's happening to the team of Akpan & Oduma? Where una put Sis. Bridget, Baba Landlord & Patoski.
At last soko tie the knot 🤣🤣
Greetings my people
Nice one but why is my guy Akpan not in this film.....
What's the update 😂😂
Soko you don enjoy this apkuwan wel wel oo
Lovely