Chinese Seize Nigeria Government House in UK / Tinubu Private Jet
Vložit
- čas přidán 12. 09. 2024
- Chinese Seize Nigeria Government House in UK / Tinubu Private Jet #nigeria #tinubu #privatejet
Follow me
Instagram - www.instagram....
Twitter - hyped s:// zetbradaily?lang=en
Facebook - Adamslink Media
My Other Channel - / @braimahhabeeb1
Business Related : adamslinkmedia@gmail.com
Subscribe To This Channel And Share This Video With Your Friends
My Channel 'Adamslinkmedia' is about Africa Celebrities Biography, News and Latest Gists
Nigeria na your mate 😂😂😂😂 Na you wan jail politicians, when you know say Nigeria law nor they work for Nigeria politicians.
Nigeria is something else
The woe continue on them 😅
😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
That boy is crazy 😂😂😂
God bless you for the good job bro 👍🙏
Nice update
Ohh adams I need to sleep right now man 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Nice one china
😂😂😂😂
Na wa o, na our money them take buy all this properties abroad o una dey see them even abandon am, now our properties dey eBay oh my God 😢
Nigeria my country
Wahala dey for Nigeria
So so borrow dem dey borrow yet dem dey distribute money wen we nor dey see give audio Nigerians because of protest
What a shame ........kai
The boy get Nigeria pickin sense 😂😂😂😂
Greetings fam...
I think this is the best way to go about it in order to discourage looting of our treasury and laundering it abroad. We never see anything
Nigeria shame dey shame me home and abroad
Our past is hunting us
I really know how the father felt at that moment 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
This Nigeria problem nor they finish, this nah the hightest disgraceful hart on Nigeria government. Make them nor stop this madness of taking money from another country.
China say anything you want I give you aunt you're free to collect anything you want for Nigeria China nice one😂😂😂😂😂😂😂😂😂
This Nigeria government disgrace this beautiful country god help us
This is disgrace to Nigeria ordinary Chinese season our property everyday
Drive comot bawo😂😂😂😂 e go turn my best asap😂😂😂😂
The see finish also continue 😅
😅 😅 😅 😅 😅 😅 😅 😅 😅
How will a country that chose to show no concern to the poor but keep lavishing money the way they want, still bent on disgracing us like this 😢
Just imagine a Chinese past governor saying he mistakenly signed a wrong deal? Ha by now he would be cooling in prison but in Nigeria reverse is the case...who do us like this?
Nigeria government under president tinubu eh
Like play like play, this Mather fit pass to seize properties o.
na wow
Why will Uk government allow it? I don't think is right because the property is in the uk
That is what you should be concentrating on..Nigerian affairs not SA
A tribe called Adam slink Media, nigeria no no waiting be shame
Good good for tinubu he has not seen anything yet
Nigeria kia😂😂😂
Pops relax, we rise by lifting others 😂😂😂😂
The boy proposing no
If it was south Africa Nigerians would be dragging us now but you are afraid of Chinese
U S matter be like Jehova witness😂😂😂
That son is mean and wicked, him no do well at all.
This same Chinese Seize Uganda airport since more than 3 years now
Welcome back everyone 😮😅
Sorry Adam please the name of that your new account can you tell the name
I deu shame for my country
Normally me self no no say country dey seize another country property I swear I swear na confirm insult to Nigeria I swear na wetin we dey see for where tinubu dey because dat money dey dat place even if no be em regime dey sign the deal dat money dey just to protect dis property dey for pay but base on stinginess tinubu no wan pay u no wetin be $1 million i swear if na me e go pain me i swear and the father no get but if na some father's omor dem go follow u chop dat money normally the guy want make em father no
Why the boy go call front of hem father
The Shame continue 😅
😅 😅 😅 😅 😅 😅 😅
Just imagine our Nigerian government 😮😮😮😮 what and insult
Them day waste time make them carry our president and Vice president it's very simple
We move again guys please make sure you comments
❤❤❤❤❤❤❤❤❤
You they try for your update………
First again
😊😂😂
niaja is dead
Welcome back ADAMSLINK ❤❤
we are here again 😊❤❤❤❤
The man didn’t do much cos it wasn’t right what the boy did regardless 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Adamslink I’m tired of being here hearing this 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Nice update