Abeg udeme wetin me and my wifie do u,which one be Emeka & Ella smell pass goat,abeg use anoda name my head don dey pain me,how u go come use couple name dey do comedy 🤣 E come be like say nah person send u to dey use me and my better half 🥰 name dey do comedy 😂
God bless you Udeme ooo. Data no dey last again oooo especially MTN
Lolzzz 😂🤣😂
Oh my God! This got me laughing real hard🤣🤣🤣🤣
You are good at this 😂😂😂
Na Emeka e go be e sure 4 me
🤣🤣just discovered this guy..very funny
Nice one
Emaka ooooooo you're very funny I can't stop laughing 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🥰🥰
Udeme nsido nah 😆😆😆😆😆 may God bless you , you're really good
we will love to see you in port harcourt💓
That kin contus no get managing ABI Dem dey manage public toilet
Guy I love your skit
Udeme my brother you are too good dear
Na Emeka tiff am
Udeme leave me dis morning if Emeka catch u
Na the last one make me laugh..
In the evening go and thief
Bravo bro. ...more inspiration 🤜🤛
🤣🤣Udeme so I should go and thief in the evening because I no get money for morning abi. What If am caught and beaten to death
You make my day dear keep it up 😂🤣😂😂
🤣🤣🤣
True talk 😅
This guy na something else
You will not kill me
Emeka don suffer oo
Leave emeka and Ella alone 🤣🤣🤣🤣
Can't remember the last time I laughed like this
Thanks for watching
If skit makers don pass people wey wan laff. So therefore let's make ourselves nah. Eeehe nah
O my goodness May God grant you long life 🥳🥳🥳🧬🧬
So funny you will not kill me oo
My name na Emeka ooo
No be Juju be dat 😂😂😂
This boy na mumu e too funny😂
Lol 😂🤣😂🤣 creat rooms o
lol 😂 thanks for watching
Oh my God......I laugh until I am trying to find which language I will laugh in but can't find it...Somebody help me please....hehehehehehe!!
Thanks for watching sir
loool😂
You’re so talented bruh non of your skits are bad
Emeka Don hear something from your hand
Hahaha Bros you funny you resemble Lasisi
Thanks for watching
You are so good in this may God bless you 🙏🙏
I dey laugh oooo😂💔💔😂💔💔
the one wey still dey bust my head na the emeka do rit***l buy camry, devil don rip you o 🤣🤣🤣🤣
lol 😂
🤣🤣🤣🤣🤣 I laughed with tears
Hahahaha funny you
MTN put hose for person data
Udeme please where can I see emeka e don carry my white boxers run o
This man want to finish me here oooo
Thanks for watching
My brother ooo bone you take your money pay for you nor fit chew am😄😄😄😄😄😄😄
Thanks for watching
I go buy gun 😎
Guy u don kill me Emeka oo 😂
U are mad woo and watching u making me mad too.u funny bro
No be Juju be that?😁🤣🤣 First time here
Thanks 😊
U re gud keep up
Thanks 😊
Job is fabulous
😂😂
Nice one bro
Can we talk on WhatsApp please
Shey na Emeka again
Oh my goodness 🔥 😳 😍
My guy u too 😂
why always Emeka?
😃😃😃😃😃😃😃😃😃
Lolzz funny man
Abasi mmi 🤣😂🤣😂
This man..
Lol
🤣🤣😅
Sabe
Abeg udeme wetin me and my wifie do u,which one be Emeka & Ella smell pass goat,abeg use anoda name my head don dey pain me,how u go come use couple name dey do comedy 🤣
E come be like say nah person send u to dey use me and my better half 🥰 name dey do comedy 😂
lol 😂 sorry oh 😂😂
Yeah 🤣🤣💘
Emeka again
Bro Wetin EMEKA Do You ??????
Don't kill
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣
Lol🔥
😂😂😂😂😂🥰😘
🤣🤣🤣🤣
Why u were Chelsea kits u and the kits na mate
😂😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
🤪😅😄🤪😅😄🤪😅😄
Hahaha
Too funny 🤣🤣🤣🤣
Na the bone remove ur teeth na
Rubbish
This is not funny 😐 😒
Nice one
😂😂😂
🤣
Nice one
😂😂😂
😂😂😂😂