Na green light we dey find for traffic light! if you dey feel Erriga vibes, hit the like button
As for all those doors way una shut for my face, I dey come buy the building e no reach 10.8 🔥🔥🔥
Like am addicted to erigga nw👍🏿👍🏿👍🏿
You all should show him his love now, not when he dies, Erriga a legend 💯
Erigga is more than what we think he is
Best advice na d one you give your self, paper boy
I comment before watching
Because I know he must make sense for me..
If you no believe yourself, no one go believe you, eribaba Warri to the world
King Paper, dis big line wey you don draw for ground soo for the industry....E go take more than two decades before dem fit clean am ooo
Yes!!!! You don take over.....
🇰🇪🇰🇪🇰🇪kenya locked up erigga represented
Nice 1 erriga
Nobody go believe you if you no believe yourself#Word
Wow nice
Correct matter oo follow up
Higher higher you go big name
Erigga been on fire for over ten years. He still always got new lyrics
Pepper to the world
The best advice na one you give yourself
No be lie my brother 💪💪💪
Erigga my man
First to comment if you are here for erigga hit me like
King paper. Dem no reach.
The best advice na the one when u give yourself🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
King paper
For those wen shut the door against my face..I dey come buy the building e no pass 10.8 (sickest flow ever)
As I de fine money, make u nor swear 4 me..... Wat a word, u make my day. God punish anybody wa go swear for us as we de fine money... Abeggg
Eribaba delta to the world
King of everywhere
This guy is just too good. Respect
Warri 2 d world.....waffi gather here
Cool music
I am addicted to this song, Erigga is a G. O. A. T
Na only you dey give us joy, we ready kpai here
Big up man
Don't forget that the king is here Erigga
We will find the money 💵 still on the big dream Erigga you always make brain
Confirmation I believe you
Warri to the would erigg you too much
Eri baba❣❣❣
Erigga legend Blv me😍😍
Erigga is a G O A T
Nigeria raper number 1 muchlove✌️
Erigga own❤
Eriggman 🤞🏽🙌🙌🔥🔥🔥🔥🔥❤
Good one ... My mentor
Nice one bro thanks respect
King Of The South
King erigga
Man dope asf👍
So lovely
Greatest man Elvis great u from Italy
Baddest paperboi🔥🔥🔥
Erigga is the king👑👑 of the game
Eriggma till I die
Erigga big up yourself G abeg
The best teacher in life # is ur own experience erigga to the greatest world 🙏🙏💯💯💰💰👊
Boss man back to back,paperboi 😍
Why me nor go like ur #errigaMA ll “D” wy from Luxembourg 🇱🇺 “greetings”
Delta is my town✊🏿🤞🏿✌🏿
I can’t wait for this song video
Erigga nice one.. I too believe you ju... hope to hear more
Eri BaBa❤👨🏿💻
Yes good cha I just pray to meet you one day
Eri baba 🎶🔥🔥
South South to the World.
I already learnt at the middle of the song
1)how person who shit in church
Use Bible clean yash go pray for me
If you know believe in yourself
Who go believe you ?
Song continues..
Traffic something.....
Warri to the world 💯💯
❤️
Nice one nor be lie ooh
Eriga don come again more blessing bro
Much love Erigga. Is time for you to take over industry
Warri boy. I like this one in particular
😘😘😘😘😘😘💯💯💯
My personal person Erigga
Paper boi 🔥🔥🔥
Erigga man for you
Erigga respect bro
Omo see rap
Day break 🔥🔥🔥. ✌️Sec
Wahala jam, when dey bust head like bottle
GOAT 🐐
Big up to you erigga
🔥 🔥 🔥 Vib
King of nijia rapper..I love you somuch from Dubai
Blood naso 👊🔥💯
Brodaly i swear down true gist they nor go put for here.
Greatest of all time... Lit
Nobody believed u if u no believe ur self ✌️✌️
Wrri boi❤❤❤
My king am so proud that am from the south 🙌💪💯❤️
DieHard fan of Erriga,old warri much love for you...
Hmmm
Brotherly life na game of whot
Paper
Best hit
Legend ❤️
First Viewer🚀
Erigga the best hardcore rapper in Nigeria
If you agree with me
👇
LIKE
Erigga
Relax bro