Jona
Jona
  • 39
  • 47 107
Moses Bliss - You Are Great (AMAPIANO REMIX) Sped up
#mosesbliss #youaregreat
prod by Jona
You Are Great by #Moses #Bliss
(czcams.com/video/tmjGiVSF210/video.html&pp=ygUZeW91IGFyZSBncmVhdCBtb3NlcyBibGlzcw%3D%3D)
#lyrics #remix
*verse
You give me wings, now I'm up in the air
As I dey plant, You dey give me the rain
If no be You, tell me where I for dey?
Baba, I thank You (fuze play)
Dem for don laugh me, no be today
Ebenezer, You dey shower Your grace
Na Your light wey dey show me the way
Baba, I thank You (eh, eh, eh, eh)
*chorus
Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (Lord, You are great)
Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
*hook
Jehovah bu onyeoma (oh-oh)
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
Jehovah bu onyeoma
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
*verse
Me no fit deny o
All of my blessings na divine o
When I look around o
All I see na Your hand o
verse
Oh, my daddy o
When e sour, You dey make am sweet o
This Your grace o
E loud o, e dey speak for me o
*verse
Your grace dey overflow
From my head down to my toes
Bianule (bianule), bianule (bianule)
Ifechukwu ne me o
Your love is ever sure
I will let the whole world know
Chineke (Chineke), Chineke (Chineke)
Na You I dey follow (Lord, You are great)
*chorus
Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (oh na, na, na)
*hook
Jehovah bu onyeoma (eh-eh)
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
Jehovah bu onyeoma
Na You be my agidigba (oh, Lord o)
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
*verse
Baba no dey delay
If I call am, na cha, cha, cha
Everything na confirm
Ein no get time for yama-yama
I can't explain the wonders of Your presence in my life
Na only You be God I know wey no go fit to lie
*verse
Odumegwu Judah (Judah)
I trowey salama (salama)
Onyenemenma (omenma)
I'll praise You forever
*bridge
When You check am, You go know
Who the blessings dey follow
From the northside to the southside
Say na Jesus we dey show (Lord, You are geart)
*chorus
Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (Lord, You are great)
Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
*hook
Jehovah bu onyeoma
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (onyeoma, eh)
Jehovah bu onyeoma
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
Jonathan RPZ
drill remix | afro remix | amapiano remix
sped up | speed up
zhlédnutí: 201

Video

Limoblaze, Elle Limebear - Over (DRILL REMIX) |
zhlédnutí 108Před 6 měsíci
#limoblaze #over prod by Jona Over by Limoblaze & #Elle #Limebear (czcams.com/video/9w8H5q-_agM/video.html) reupload due to mixing problems Lyrics: Walls are falling down right before me I’ve prayed for this moment And now I receive it I put my confidence in Who goes before me You said it is finished, I'm fighting from victory Oh my Abba, oh my loving Father E no get thing way go fit sup to mak...
TENT REVIVAL (Jersey DRILL REMIX) | Travis Greene
zhlédnutí 157Před 6 měsíci
#travisgreene #tent #revival prod by Jona Tent Revival by Forward City & Travis Greene ft. D’Nar (czcams.com/video/2Ok6zmYJ5CU/video.html) #lyrics Verse 1 It’s time for church First giving honor to the head of my life The life of the party gives Beauty for ashes Don’t need no matches He is fire all by Himself Light it up in my Chorus Soul, oh I can see You moving Holy Ghost take Control, oh I c...
(FREE) Melodic Drill Type Beat 2023 - "Valentine"
zhlédnutí 58Před 6 měsíci
#valentine #drill prod by Jona 0:00 Intro 0:12 Pre-hook 0:24 Hook 0:49 Verse 1 1:13 Pre-hook 1:26 Hook 1:50 Verse 2 2:15 Pre-hook 2:27 Hook 2:52 Outro
Aaron Cole - Hands (DRILL REMIX)
zhlédnutí 100Před 7 měsíci
#aaron #cole #hands prod by Jona Hands (Radio Version) · Aaron Cole (czcams.com/video/jlC6cJyvWhw/video.html) Video: czcams.com/video/b0dukg1O6Kk/video.html Lyrics: I been looking around And I been waiting for the sun, in a cover of clouds When I’m waiting on You I may not see what’s up ahead, but I know that You do And You’re leading me through You control what’s next So I’ll take my steps Wit...
Blanca - Something Better (DRILL REMIX)
zhlédnutí 271Před 10 měsíci
#blanca #something #better prod by Jona Something Better by Blanca ft. #taurenwells czcams.com/video/9FoAz0GmF0w/video.html&pp=ygUXc29tZXRoaW5nIGJldHRlciBibGFuY2E= Lyrics: [Verse 1] It's been a couple years I've been on my own Now I know that I'm not alone You're giving me a reason to carry on To carry on (Yeah, yeah) Yeah everything is different nowadays I lost a few ones along the way I had t...
CalledOut Music - Say That I Love You (DRILL REMIX)
zhlédnutí 372Před rokem
#Calledout #love prod by Jona produced in less than an hour Say That I Love You by Calledout Music czcams.com/video/EHGDlXXDMDE/video.html Lyrics: If it wasn't You that's on my side, This life for finish me I see the wonders of You hand, it's only You Only You that's keeping me Plenty plenty plenty, plenty plenty blessings for me Many many many, many reasons to say I'm grateful And I love You, ...
Moses Bliss - Miracle No Dey Tire Jesus (DRILL REMIX)
zhlédnutí 651Před rokem
#Moses #Bliss #Miracle prod by Jona Miracle No Dey Tire Jesus by Moses Bliss czcams.com/video/a6kAbZuDIdA/video.html Lyric in video Jonathan RPZ #lyrics #lyricvideo #drill #jersey #jerseyclub #remix
Marizu - Hallow (AFRO DRILL REMIX)
zhlédnutí 293Před rokem
#MARIZU #hallow prod by Jona Hallow by Marizu czcams.com/video/sTXfsckn4pk/video.htmlfeature=shared Lyrics: [Verse 1] Time will pass away But Your Word will never fade Many generations passed But Your kingdom forever lasts [Pre-Chorus] Your are my God, I give You praise Hallowed be Your name You are my God, Ancient of Days Hallowed be Your name Your are my God, I give You praise Hallowed be You...
Stevie Valentine - How I Praise (Jersey Club REMIX)
zhlédnutí 157Před rokem
#stevie #valentine #how #i #praise prod by Jona How I Praise by Stevie Valentine czcams.com/video/fhXDomVvEPk/video.html Jonathan RPZ
Victor Thompson - This Year Blessing (DRILL REMIX)
zhlédnutí 4,2KPřed rokem
#this #year #blessings prod by Jona This Year ( Blessing ) by Victor Thompson x Ehis D Greatest czcams.com/video/Ve9dbChhzik/video.html Lyrics: [Chorus] Everything I’ve been wanting Manifesting for my Life Everything you’ve been wanting Manifesting for your Life Everything I’ve been wanting Manifesting for my Life Everything you’ve been wanting Manifesting for your Life [Verse 1] This year, Ble...
David Jennings - We Need The Rain (DRILL REMIX)
zhlédnutí 398Před rokem
#apostolic #MUSIC #UPCI prod by Jona We Need the Rain by David Jennings czcams.com/video/LPHPeFYnefU/video.html We're ready For revival Let it fall fresh Let it fall fresh on us We need the rain We need the rain We need the rain We need the rain We're ready For revival Let it fall fresh Let it fall fresh on us It's coming down It's pouring out The time is now We need the rain Pour it out Pour i...
Marizu - Abba (DRILL REMIX)
zhlédnutí 11KPřed rokem
#MARIZU #abba prod by Jona Abba by Marizu czcams.com/video/XZV9N8iqVYE/video.html Lyrics: People running around Searching for high ground Hustling around town To turn their lives around Fighting a losing battle Living in pain and struggle Getting caught up in hurdles and puddles But my trust is in Jehovah My Father and my Maker Everything that I need He gave me everything on a platter Yeah my t...
og among us 2023
zhlédnutí 113Před rokem
og among us 2023
dutchlands
zhlédnutí 183Před rokem
dutchlands
Shirlvin Desir - Your Love (DRILL REMIX)
zhlédnutí 931Před rokem
Shirlvin Desir - Your Love (DRILL REMIX)
Ryan Hylton - No Other (DRILL REMIX)
zhlédnutí 571Před rokem
Ryan Hylton - No Other (DRILL REMIX)
Stevie Valentine - Vibin (DRILL REMIX)
zhlédnutí 761Před rokem
Stevie Valentine - Vibin (DRILL REMIX)
(FREE) Rnb x Melodic Drill Type Beat 2023 - "Seasons"
zhlédnutí 51Před rokem
(FREE) Rnb x Melodic Drill Type Beat 2023 - "Seasons"
Omy Alka - Medicina (DRILL REMIX)
zhlédnutí 231Před rokem
Omy Alka - Medicina (DRILL REMIX)
James Wilson - Wait on the Lord (Jersey Club x Drill REMIX)
zhlédnutí 310Před rokem
James Wilson - Wait on the Lord (Jersey Club x Drill REMIX)
Todd Galberth - Joy is Coming (DRILL REMIX)
zhlédnutí 965Před rokem
Todd Galberth - Joy is Coming (DRILL REMIX)
(FREE) Guitar Melodic Drill Type Beat - Conexión
zhlédnutí 159Před rokem
(FREE) Guitar Melodic Drill Type Beat - Conexión
Wizards of Wavery Place (OFFICIAL DRILL REMIX)
zhlédnutí 355Před 2 lety
Wizards of Wavery Place (OFFICIAL DRILL REMIX)
James Wilson - I Gotta Song (DRILL REMIX)
zhlédnutí 255Před 2 lety
James Wilson - I Gotta Song (DRILL REMIX)
Vertical Worship - Yes I Will (DRILL REMIX)
zhlédnutí 577Před 2 lety
Vertical Worship - Yes I Will (DRILL REMIX)
Hyper Fenton - House Of The Lord (DRILL REMIX)
zhlédnutí 233Před 2 lety
Hyper Fenton - House Of The Lord (DRILL REMIX)
(FREE) Relaxed Hip Hop Beat - RIVERS
zhlédnutí 57Před 2 lety
(FREE) Relaxed Hip Hop Beat - RIVERS
(FREE) Afrotrap Type Beat - SUMMER
zhlédnutí 375Před 2 lety
(FREE) Afrotrap Type Beat - SUMMER

Komentáře