Mo Jiggermusic
Mo Jiggermusic
  • 1
  • 34 543
Mo Jigger ft Kuami Eugene - Violence (Visualizer)
Visualizer to Violence performed by Mo Jigger and Kuami Eugene
Available to stream / download: ffm.to/_VIOLENCE
________________________
Find Mo Jigger on Social Media
Instagram: mo_jigger
Facebook: people/Mo-Jiggermusic/100071051111496/
________________________
Lyrics
Ah clear road oga
Clear road
Shawdy say make we meet and knack
A meet am a catch am a give am tata
Ladies and gentlemen
Soldier man a dey for conner
No retreat no surrender
Don’t put hand on my diva
Don’t put hand on my diva
She fine pass mami wata
She no get money palaver
Girl for you my pretty diva
I go fight kung fu
No room for nonsense
Play and you go see violence ah
No room for nonsense
Play and you go see violence ah
Shawdy say make we meet and knack
A meet am a catch am a give am tata
Make we meet and knack
Fine girl you be dangerous
I follow you go Pentecost
So you see I am that serious (serious)
Me a no see who go check and balance am
A go take mic and announce am
Say me a fall for you period (ahh)
You are a fine girl (ahh fine girl o)
Wetin be your problem (ohh problem o)
So so nonsense (ahh nonsense o)
We go fight them (ohh fight them oo)
No room for nonsense
Play and you go see violence ah
No room for nonsense
Play and you go see violence
Shawdy say make we meet and knack
A meet am a catch am a give am tata
Make we meet and knack
I meet am a catch am a give am ta
Clear Road
Mo Jigger
Ladies and gentlemen
Clear road charlie
Clear road
Shawdy say make we meet and knack
A meet am a catch am a give am tata
Make we meet and knack
I meet am a catch am a give am tata
________________________
The official CZcams channel of Clear Road Music Group recording artist Mo Jigger. Subscribe for the latest music videos, performances, and more.
________________________
#MoJigger #KuamiEugene #Violence #Afrobeats #Afrosounds
℗ 2024 Clear Road Music Group
© 2024 Clear Road Music Group
zhlédnutí: 34 570

Video

Komentáře